Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,792 members, 7,817,284 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 09:30 AM

Bible contradict ? - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Bible contradict ? (391 Views)

What Did The Savior Say About The Commandments? Did He Contradict Moses? / God Says, "You Shall Not Kill," But He Kills. Why Does He Contradict Himself? / If logic is "the how to reason" inbuilt in men how come atheists contradict (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Bible contradict ? by Blissguts: 8:08am On Jan 08, 2017
Proverbs 26:4-5 New International Version (NIV)
4 Do not answer a fool according to his folly,
or you yourself will be just like him.
5 Answer a fool according to his folly,
or he will be wise in his own eyes......
Dem get so many verses inside bible wey fit be like contradiction just like the one wey we see so. But bible dey contradict ?
Make we examine am.. Verse 4 say mak u no answer fool according to him reasonin or you go dey like am. But wetin e mean ? E mean say make u no argue with am. If you argue or quarrel, u don prov say una be the same.. Becaus them too like argument and without wetin them call logic ..
But verse 5 want us to answer a fool make him no be wise for him eyes ... As u see as him put am for d ending, 'be wise in his own eyes', na to tell u say na for a situation wey be sey the fool go think say him understand the thing wey him mind dey on - him no dey do am to argue but jst say him no understand am. So wen u correct am (answer am), u don give am chance to gain more sense or understand the thing.
Na the meaning.. While one mean pesin wey no wan hear sey him wrong the second one nah about d one wey no know enof but him go listen wen u talk to am.... Naso e be . So bible no fit contradict.... Coolmind(shalom)

Source

(1) (Reply)

Return To God / Hidden Source Of Blessing / Daily Spiritual Digest: The Day Of God's Vengeance

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.