Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,506 members, 7,819,834 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 02:05 AM

Who Wan Die - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Who Wan Die (858 Views)

Coronavirus: Everyone Wan Go Heaven But No On Wan Die / I Wan Die! / Police Chronicles: Who Wan Die? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Who Wan Die by ISAACOLOYEDE(m): 3:12pm On Feb 04, 2017
*WHO WAN DIE?*
_
*Police:* Paaarrk! Wey ur particulars?
-
*Me:* Here they are.
-
*Police:* They are incomplete.
-
*Me:* Check them well, they are complete
-
*Police:* Do u want to teach me my work? By the way where u dey come from by this time of the night?
-
*Me:* I go burial
-
*Police:* Who die?
-
*Me:* Na one Policeman
-
*Police:* Wetin kill am?
-
*Me:* He collect juju money from one driver for check point and him hand come swell he come die.
-
*Police:* Na ur friend?
-
*Me:* No
-
*Police :* Your relation?
-
*Me:* No
-
*Police:* Wetin you come go do for the burial?
-
*Me:* I go remove the money from the dead man hand.
-
*Police:* Wetin concern you for the matter
-
*Me:* Na me be the native doctor wey do the juju
*(The policeman was staring at me now)*
-
*Me:* Oga police, I beg I don tire, make I find u something make u let me dey go.
-
*Police:* Police is ur friend, we no dey collect bribe again. Have a nice day.
-
*Me:* Thank u same to u
Re: Who Wan Die by darbeelicous(f): 3:27pm On Feb 04, 2017
haaaah.......... "police izs your friend" cheesy cheesy

1 Like

(1) (Reply)

Ladies Contact Her For Your Make Up / Funny Wise Word / Crazy Pep Talks You Don't Say To A Drummer

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.