Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,729 members, 7,809,784 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 02:51 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / America No Pass Naija. (427 Views)
This Fool Wear Aba Made Pass Anything – Actor Ik Ogbonna Slams Timaya / Fan To Antia Joseph: "This Your Leg Heavy Pass Trailer" / Reekado Banks Blasts Lil Kesh: “I Better Pass Him Papa” (Video) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
America No Pass Naija. by Odukes(m): 4:18pm On Apr 30, 2017 |
America no pass Nigeria joor. . Everything wey dem get, we get am too. . Dem get T-pain, we get Timaya. . Dem get T.I, we get M.I. . Dem get aircraft, we get witchcraft. . Dem get 2pac, we get 2face. . Dem get Beyonce, we get Omotola. . Dem get Lil wayne, we get Terry G. . Dem get TIMBERLAND, we get DON JAZZY. . Dem get wiz khalifa, we get wizkid . Dem get Hollywood, we get Nollywood. . Dem get silicon valley, we get computer village. . Dem get miami beach, we get lekki beach. . Dem get Al paccino, we get pate Edochie. . Dem get pirates of the carribean, we get pirates of Aba. . Dem get beauty and the beast, we get Adams oshomole and him wife . . Dem get Mr. Bean, we get Mr. Ibu. . Dem get American lotto, we get Baba Ijebu. . They fear Al Qaeda and ISIS, we fear Boko Haram and fulani herds men. . Dem get Donald drunk we get Buhari robot . ABI NA Lie? . THINK and Add ur Own! . #ButLetMeComeAndBeGoing 1 Like |
Re: America No Pass Naija. by YungJo207(m): 7:55pm On Apr 30, 2017 |
They don't abuse the country or their currency but we do. |
(1) (Reply)
5 Annoying Things That Happen In Nigerian Cinemas / TREYSONG Screamed In Pain When This Girl Cut His Man(video) / Chimamanda Adichie Joins Instagram, Pens Note On Her Project 'wear Nigerian'
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6 |