Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,429 members, 7,822,982 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 08:48 PM

Security Guards Catch Guy Wey Dey Rob Facebook Girls - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Security Guards Catch Guy Wey Dey Rob Facebook Girls (371 Views)

Come And See Pregnant Woman Wey Dey Dance Zanku / Flavour – Catch You (Official Video) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Security Guards Catch Guy Wey Dey Rob Facebook Girls by Joyakosa(f): 11:35am On May 24, 2017
Security guards for Ascort Hotel wey dey for Amuwo Odofin, festac, Lagos State don catch one guy wey dey rob ladies.

As the Facebook user, Emmagold, take post am for em wall, the guy go the hotel on Thursday, 16th of March 2017 with one lady wey he kon rob.



As Emmagold take talk, he say the lady kon later tell eye witnesses say na from Facebook the both of them meet and na Ikorodu she dey stay.

She say the guy tell am make she come meet am for Mega Chicken wey dey Apple Junction, for Amuwo Odofin wey the guy kon carry am go the hotel.

The guy pay for everything for the hotel before dem kon enter go knack.

Emmagold talk say by 6pm on that same day, he carry the girl to Synergy hotel.

As he take write,

“…But he’s a thief… He has been robbing girls for d past 4yrs. He was caught in Ascort hotels by the Ascort security guards.(Facebook love)”

Re: Security Guards Catch Guy Wey Dey Rob Facebook Girls by LordCrimson(m): 11:43am On May 24, 2017
And you censored the pwick grin grin grin grin

(1) (Reply)

New Music - Niyola Ft. Adekunle Gold - Where Is The Love? / A Thread For Country Music Lovers / Ynaija News Update

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.