Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,896 members, 7,828,157 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 03:47 AM

Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? (641 Views)

28 Bible Verses About Love For One Another / Seun, Finally I Want To Give You An Undeniable Proof of God's Existence. / What's Your Best Or Favourite Name For God? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by Nina4u(f): 9:39am On Jun 26, 2017
FOR the whole night, seven of Jesus disciple don dey try catch fish for Sea of Galilee, but dem no fit catch anything. Jesus stand near the Sea dey look dem. So, e tell dem sey: ‘“Throw the net go the right side for the boat. Una go see some catch.” Dem come throw am, but dem no fit drag am enter the boat because the fish plenty well well.... After Jesus arrange morning food for dem, e face Simon Peter come ask am sey: ‘Simon, John pikin, you love me pass this things?’ Wetin Jesus dey talk about? Peter like im fish business well well. So, e fit be sey Jesus dey ask Peter about wetin e really like pass. Na the fish and the business e like pass, or na Jesus and the things wey Jesus teach? Peter answer Jesus sey: ‘Yes, Lord, you know sey I love you...Wetin we fit learn from wetin Jesus tell Peter? If person no put eye down well, e fit stop to love Jesus Christ and start to comot mind for God work small small... No let this kind thing happen to you. Jesus know sey things no go easy for us for Satan world. E know sey problem go dey. Dem go first dey do well, but the wahala wey dey this world and the way money fit deceive people... Wetin be number one thing for my life? I don like property sotey I come dey use plenty time dey find the motor or cloth wey dey reign? I don dey use plenty time dey think about this things pass the time wey I dey use prepare for meeting? Other things for life don take my time sotey I no come dey too get time to pray and read Bible?’ If we see sey money and property don dey chance the love wey we get for Jesus, make we remember wetin Jesus talk. E sey....Make sure sey una no get long throat at all... (Luke 12:15) Wetin make Jesus talk like that Na im make some people no dey fit control the longthroat wey dem get for money and property. Even when dem get, dem still want more.... Today, we self ready to do anything to make sure sey nothing fit shake our love for Jesus. Make we no let our work, enjoyment, and money to be number one thing for life. We go come fit be like Peter wey talk sey...Lord, you know sey I love you... tongue
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by arleck(m): 12:31pm On Jun 26, 2017
Nina4u like seriously, you a christian
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by Nina4u(f): 12:36pm On Jun 26, 2017
arleck:
Nina4u like seriously, you a christian
yes oo I dey hard core beliver..
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by arleck(m): 5:30pm On Jun 26, 2017
Nina4u:
yes oo I dey hard core beliver..
hmmmm! tot swedish are jewish? i dont know much about religion though
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by branhampaul: 7:38pm On Jun 26, 2017
Money is god. so MONEY over any FICTIONAL being.
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by ftechclass: 8:26pm On Jun 26, 2017
Dash the money to less privilege and become poor. After all, the kingdom of god is for the poor
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by Nina4u(f): 9:33pm On Jun 26, 2017
arleck:

hmmmm! tot swedish are jewish?
i dont know much about religion though
lmao.. The Vikings is our ansesters... Jews are from Israel and such...
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by arleck(m): 11:38pm On Jun 26, 2017
Nina4u:
lmao.. The Vikings is our ansesters... Jews are from Israel and such...
hey undecided i called you via I.m.o

and yhu didnt pick up,

WHY? angry
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by Nina4u(f): 11:43pm On Jun 26, 2017
arleck:

hey undecided i called you via I.m.o

and yhu didnt pick up,

WHY? angry
hahaha I see that now.. I added u and tried call back
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by arleck(m): 11:47pm On Jun 26, 2017
Nina4u:
hahaha I see that now.. I added u and tried call back
it wasnt my number though, was calling from a friends i.m.o though, told ya already my phone was faulty
would call you tomorrow, I Promise

1 Like

Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by Nina4u(f): 11:48pm On Jun 26, 2017
arleck:

it wasnt my number though, was calling from a friends i.m.o though, told ya already my phone was faulty
would call you tomorrow, I Promise
ok dear
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by arleck(m): 11:51pm On Jun 26, 2017
Nina4u:
ok dear
cool grin grin cheesy wink )
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by arleck(m): 11:52pm On Jun 26, 2017
Nina4u:
ok dear
YOU don't reply my PMs anylonger, don't know what i did that pissed you off honestly!
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by arleck(m): 11:53pm On Jun 26, 2017
Nina4u:
ok dear
YOU don't reply my PMs anylonger, don't know what i did that got you pissed off seriously!
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by Nina4u(f): 11:58pm On Jun 26, 2017
arleck:

YOU don't reply my PMs anylonger,
don't know what i did that got you pissed off seriously!
I just inboxed..
Re: Wetin We Go Do So That Money No Go Change Our Love For God? by arleck(m): 12:05am On Jun 27, 2017
Nina4u:
I just inboxed..
yeah! i got it

1 Like

(1) (Reply)

. / Number Of Men Studying For Priesthood Drops / When Is It Necessary To Rebuke Another Believer?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.