Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,009 members, 7,956,747 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 06:04 PM

11 Celebrities Wey Their Name Fit Carry Computer Virus - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / 11 Celebrities Wey Their Name Fit Carry Computer Virus (711 Views)

P'square Rudeboy Blasts Joe Igbokwe: “Elder Wey Mumu, Your Papa!” / 12th Headies Awards: 11 Celebrities That Stood Out At The Event (photos) / 11 Celebrities With Over Exaggerated Good Looks By Forreelinc (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

11 Celebrities Wey Their Name Fit Carry Computer Virus by mrstardz(m): 5:37am On Sep 27, 2017
According to computer security company, McAfee, if you find Beyonce music go on top internet, you fit carry virus and malware come back.
Wetin dey happen be say, criminals for internet go carry dia own link put for inside search result of popular celebrity name, so thatwhen peopleclick on am, e go open page wey go install computer virus or wetin dem dey call ‘malware.’
Dis na wetin dey fit use thief all your personal information like bank account details, where you dey live, how old you be, where you dey work and any other information wey dey personal.
So McAfee do research to come out with di top 10 celebrity wey criminals dey use dia name to trap people pass and of course Queen Bey, as Beyonce fans dey call am, dey inside di list.
But she no be di number one on top di list.
Na singer, Avril Lavigne name tanda on top.
Bruno Mars, Justin Bieber, and even Celine Dion wey dey sing love music, dey among dis “most dangerous” names to carry go search for internet.


Full News here: www.entvibes.com.ng/11-celebrities-wey-name-fit-carry-computer-virus/
Re: 11 Celebrities Wey Their Name Fit Carry Computer Virus by mrstardz(m): 5:37am On Sep 27, 2017
Cc: lalasticlala seun Ishilove Ijebabe
Re: 11 Celebrities Wey Their Name Fit Carry Computer Virus by mrstardz(m): 11:59am On Sep 27, 2017
Cc: lalasticlala seun
Re: 11 Celebrities Wey Their Name Fit Carry Computer Virus by mrstardz(m): 4:57pm On Sep 27, 2017
Remind. This.
Re: 11 Celebrities Wey Their Name Fit Carry Computer Virus by mrstardz(m): 5:14pm On Sep 27, 2017
Bring back!! Lalasticlala

(1) (Reply)

Fela Anikulapo Kuti 79th Posthumous Birthday Is Today / Wizkid And US Model Bernice Burgos Hangsout In A Club Dancing To His Music Along / Fear Of TSTV? Startimes Announces Daily Subscription Plan

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.