Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,727 members, 7,827,647 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 02:42 PM

Davido – FIA Lyrics (lyrics Only) - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Davido – FIA Lyrics (lyrics Only) (1835 Views)

Davido - “Fia” (Video) / Download Davido Fia Official Video / Download - Davido - Fia [new Music] (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Davido – FIA Lyrics (lyrics Only) by Modenzy: 2:38pm On Nov 10, 2017
LYRICS: Davido – FIA Lyrics
DOWNLOAD SONG HERE
INTRO
Fire Fire..
Dance Make I Dance
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above

VERSE 1.
Shoddy Want A Million Dollar
Say Make I Wire Wire
Turn Me To Undercover O, (Maga O)
She Say All Her Friends Are.. Living La Vida Loca O
Dey Form Yemi My Lover O
Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.)
When The Boy Dey Hunger O
I For Try For You Oh.. Eh
But You Say, If You No Get Money – Hide Your Face (I
Hide My Face)
Make Another Person Pikin Run My Race


CHORUS .
I Love You No Mean Say, If You Say Make I Put One
Hand For Fire
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Hand For Fire… Oh
E No Mean Say, If You Say Make I Put One Leg For
Fire..
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Leg For Fire Oh


REPHRASE X 2
Dance Make I Dance
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above


VERSE 3
Shukura Kilo Kosi O
Shuku Sheka, Aya Shoe Maker Oh
Caroline Save Your Drama
I Don’t Need It For The Soap Opera
Ola Ola Mr Olokpa
I’m Not Here To Cause Wahala
Hello Diva Save Your Drama
You Don’t Need Me In Your Sopo Opra
Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.)
When The Boy Dey Hunger
I For Try For You Oh.. Eh..
But You Say, If You No Get Money – Hide Your Face (I
Hide My Face)
Make Another Person Pikin Run My Race


CHORUS .
I Love You No Mean Say, If You Say Make I Put One
Hand For Fire
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Hand For Fire… Oh
E No Mean Say, If You Say Make I Put One Leg For
Fire..
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Leg For Fire Oh


REPHRASE X 2
Dance Make I Dance
Give Me Love Make I Love
Pick No Other One Above
Yeah.. You For Dey For Me (You For Dey Eh.
When The Boy Dey Hunger O
I For Try For You Oh
But You Say, If You No Get Money – Hide Your Face (I
Hide My Face)
Make Another Person Pikin Run My Race


CHORUS .
I Love You No Mean Say, If You Say Make I Put One
Hand For Fire
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Hand For Fire… Oh
E No Mean Say, If You Say Make I Put One Leg For
Fire..
Fire Fire Burn Dem
I Go Put Leg For Fire
Spot Any Issue With The Lyrics ?. Correct Us In The
Comment Section Below.

(1) (Reply)

Music: Lil Amir - Nagode Allah [download Mp3 Now] / DOWNLOAD MP3: Youngboy Never Broke Again – Dead Trollz (video) / The Kokomaster(mo Hits)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.