Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,785 members, 7,851,658 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 03:56 AM

Jealous Husband Dey Beat E Wife For Any Person Wey Like Her Picture For Facebook - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Jealous Husband Dey Beat E Wife For Any Person Wey Like Her Picture For Facebook (596 Views)

Lady Discovers Her Boyfriend Used Her Picture & Panties For Fetish Purpose (Pics / Any Person Who Unlawfully Kills An Animal Is Liable To Imprisonment- SP Hundeyin / Oga Why You Dey Beat Me - Zinoleesky And Mohbad Cries Out In Pain As NDLEA Break (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Jealous Husband Dey Beat E Wife For Any Person Wey Like Her Picture For Facebook by finalgist: 3:56pm On Nov 29, 2017
Report sey one woman need to reconstruct her face again because her jealous husband use blow spoil her face for all the people wey dey like her picture for facebook.
Adolfina Cameli Ortigoza na be her name and she be 21 years, police save her for house where her husband lock am put and dey beat her every time. The husband name na Pedro Heriberto Galeano. Her face don danger for blow wey she dey receive from the husband.
see as the man use blow spoil her face

see more pic: http://www.finalgist.com/blog/Jealous-husband-beat-wife-Adolfina-Ortigoza-for-any-person-wey-like-her-picuture-or-post-for-Facebook

(1) (Reply)

Philippine Drug Enforcement Agency Busts 2 Nigerians Linked To African Drug Ring / Nigerians Share Bitter Experiences As #ENDSARS Campaign Trends On Twitter / SARS Put Burna Boy In A Cell With Notorious Armed Robbery Suspects

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.