Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,741 members, 7,809,835 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 03:42 PM

Abeg Mek We Talk One Matter Ooo!! Wetin Dey Happen To This Year "Headies Award" - Events - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Events / Abeg Mek We Talk One Matter Ooo!! Wetin Dey Happen To This Year "Headies Award" (644 Views)

Please What Would Happen To AY Live Show Today / BBNaija’s Khafi & Temisan Emmanuel To Host This Year’s The Future Awards Africa / 'Death, Burials Happen On My Birthdays' - Nigerian Woman Laments Online. Photos (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Abeg Mek We Talk One Matter Ooo!! Wetin Dey Happen To This Year "Headies Award" by finalgist: 6:59am On Dec 02, 2017
From 2006 to January 1st, 2017, no year wey dem no dey do Headies Award for entertainment industry.
In fact, the effort wey the organizers of the award dey always put, don mek stakeholders for music industry label the award as the most prestigious for Nigeria.


Traditionally, the news about Headies Award nominees list and ceremony date dey always bring tension for the minds of anxious-to-win Nigerian artistes and their fans. In short, the way dem dey wait and prepare for Headies Award reach like 99.9 percent.
Now, e don already reach December 2017, no official or unofficial information don come from the organizers of Headies for this year edition of the award.

Dem wan tell us sey the, [b]HEADIES AWARD don DIE ?[/b]

You go remember sey many Nigerian artistes even the member of YBNL and Mavin crew dulge the 2016 edition of the award.
So, dem wan tell us sey the credibility of, Reekado Banks and Lil Kesh ‘Next Rated’ wey dem take confuse (controversy) for 2015 headies don finally hunt down the Headies Award?

Another question na

The the thing wey Wizkid, Davido and other Nigerian artistes don do for MOBO, AFRIMA, NEA and MTV EMA Awards don mek Headies Award useless?

Feel free to put mouth for this matter!!

http://www.finalgist.com/blog/abeg-mek-we-talk-one-matter-ooo-wetin-dey-happen-to-this-year-headies-award

Re: Abeg Mek We Talk One Matter Ooo!! Wetin Dey Happen To This Year "Headies Award" by psalmson001: 7:39am On Dec 02, 2017
Headies could have grown to become the number music award in Africa but considering the Nigerian factor, Headies is dead and gone.

(1) (Reply)

2018 White House Christmas Decorations | Photos & Video / Professional Graphic Designer Needed / Mc Service @ 50% Discount

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.