Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,434 members, 7,819,568 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 06:17 PM

Abeg, Make Una Give Una Guy Insight. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg, Make Una Give Una Guy Insight. (1769 Views)

Abeg Make Them Restart The New Year, I Don Do Mistake / Abeg, Make Una Tell Una Guy How E Dey Go? / Abeg Make Una Come Claim Una Property!!! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Abeg, Make Una Give Una Guy Insight. by Dfrenzy(m): 7:48am On Dec 04, 2017
House, I dey hail o, abeg I like get update for one
concept like that, base on how e dey go eh, and
unto say talent full body dey trow way, I wan go
into shooting of comedy videos, please I want to know what it cost to shoot a short 5 minutes video and if it is cheaper to short cartoon videos instead. Thanks for your response in advance.
Re: Abeg, Make Una Give Una Guy Insight. by MrBrownJay1(m): 8:37am On Dec 04, 2017
ITS FREE if you have a smart phone with good camera

(1) (Reply)

Baby / Lysaa D Fillage Gurl. / China Products

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.