Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,924 members, 7,824,879 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 08:04 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) (5103 Views)
When You Are Tired Of Driving The Car And Its Time For The Car To Drive You. Pic / Benefits Of Laughing / Cant Stop Laughing @ This Photo (2) (3) (4)
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by flexystar(f): 8:15pm On Apr 05, 2010 |
u don dey vex again who be dat scum wey make u vex? |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by Kunbee: 10:04pm On Apr 05, 2010 |
Abi o |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by chibaby5(f): 10:09pm On Apr 05, 2010 |
and i waz eagerly lookin 4ward 2 da end aswell. . . KMT |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by Kunbee: 12:18am On Apr 06, 2010 |
Ndo |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by sylve11: 3:46pm On Apr 06, 2010 |
Kunbee and co, make una encourage ederighi na |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by idibia(m): 4:59pm On Apr 06, 2010 |
Funny joke,poor delivery, but still thumbs up bro |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by atikubaba(m): 7:55pm On Apr 06, 2010 |
is this ajoke o what? |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by StudioCFR(m): 9:13pm On Apr 06, 2010 |
Not a joke but a true life story |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by Kunbee: 12:11am On Apr 07, 2010 |
Of you abi |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by StudioCFR(m): 12:40am On Apr 07, 2010 |
I jump am pass |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by Kunbee: 12:55am On Apr 07, 2010 |
Whatever |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by odereghi(m): 12:10pm On Apr 09, 2010 |
look at them they always criticizing other people's joke |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by StudioCFR(m): 12:13pm On Apr 09, 2010 |
Beat her for me please |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by Kunbee: 12:23am On Apr 10, 2010 |
Who is her |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by StudioCFR(m): 4:05pm On Apr 11, 2010 |
u na |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by coolykdat(m): 6:01pm On Apr 11, 2010 |
*gives Kunbee one cold slap* there Studio r u happy now |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by StudioCFR(m): 7:38pm On Apr 11, 2010 |
Yes my brother. I like yo guts. *sips coke* |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by D1KeleVra(m): 5:27pm On Apr 12, 2010 |
odereghi: No vex. . . na so them dey do u try |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by Abbeycity4(f): 5:40pm On Apr 12, 2010 |
Am very sure d poster is d man on yellow cloth |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by D1KeleVra(m): 5:42pm On Apr 12, 2010 |
. . . dress back na |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by sylve11: 5:44pm On Apr 12, 2010 |
i beg nor dey make noise for my ears u be housefly? |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by D1KeleVra(m): 5:49pm On Apr 12, 2010 |
i go vex o! |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by sylve11: 5:53pm On Apr 12, 2010 |
ask studio wetin anyhow vexnation don do am |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by D1KeleVra(m): 5:54pm On Apr 12, 2010 |
i don see him face. . . i no dey vex reach that level |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by sylve11: 5:55pm On Apr 12, 2010 |
u mean sey the guy na scarface? |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by D1KeleVra(m): 5:58pm On Apr 12, 2010 |
wetin i dey talk be say texcoat resemble the guy small |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by sylve11: 9:23pm On Apr 12, 2010 |
eya! come join dat him face wen belike person wen polio hold for small piken |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by Kunbee: 12:20am On Apr 18, 2010 |
coolykdat: Stupid scalawag Studio CFR: You fit afford coke, dodoyo |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by wendoworld(m): 11:04am On Apr 18, 2010 |
Quote from: odereghi on April 01, 2010, 11:33 AM i am now sick and tired of you people on nairaland. why is it that each time i try posting a funny joke that will make you laugh, what i get in return is rather INSULTS from every one of you. meanwhile, most of you can not even post a funny joke. you keep on criticizing me all the time i don't need pretense here . if the joke is funny; go ahead and tell me. not when the joke is funny and after reading what you rather say is either not funny or it's the topic that motivated you to come and read. lets call a spade a spade let all these whole thing stop today any joke i post here on nairaland is always tested to look out if it is funny before i commence the posting and to the best of my knowledge, all jokes posted on this forum by me are very funny jokes. let this whole thing stop today because the next time this should happen again, I SHALL DO WHAT YOU ALL WILL HATE ME THANK YOU! omo see how the poster dey cry like baby, your joke no funny na by force ni? abi you want make we dey decieve you ni?. but seriously your outburst was the main joke man, i nearly piss for body LWKMDD, wake up man you are on Nairaland!! abi u don forget ni? |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by onyinmamh(m): 3:35pm On Apr 18, 2010 |
Nna u try partially all u got 2do is 2acquire a better away of framing jokes.take care |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by flexystar(f): 6:47pm On Apr 21, 2010 |
nothing daunted, coke is the highest drink of studioCFR |
Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by Kunbee: 9:23pm On Apr 29, 2010 |
^^true but sad |
Ramadan Joke / Nigerian Man Caught Trying To Sell Bermuda Triangle (pics) / Funny Photoshop Fails Thread/funny Pics
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |