Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,200 members, 7,839,084 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 01:32 PM

Naija Army Promise N3m For Anybody Wey Blow Whistle On Boko Haram Leader Shekau - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Naija Army Promise N3m For Anybody Wey Blow Whistle On Boko Haram Leader Shekau (306 Views)

Breaking: Boko Haram leader, Shekau, killed by ISWAP fighters / Boko Haram Leader Shekau Seen Begging His Fighters Not To Run (video) / Indian Hemp Found In Man's House In Kano, Exposed By Whistle-Blowers (2) (3) (4)

(1)

Naija Army Promise N3m For Anybody Wey Blow Whistle On Boko Haram Leader Shekau by chiefotota(m): 12:30am On Feb 16, 2018
If you need urgent 3m cash, wey dey hot sef, fresh from CBN, listen to dis gist, e go favour you. Naija Army don promise to bless anybody wey fit give information wey go epp dem catch boko haram leader, Abubakar Shekau, 3metres (N3million) cash. So if you need di 3metres, just tell Naija Army where Shekau dey, with speed, dem go bless you.

Dis reward on top Shekau head so, dey come just some few days, after Army announce say Shekau dey on di run, dem claim say Shekau dress like woman with hijab dey try to run.

See Army tweet here: http://www.ototaspalmyjoint.com/naija-army-promise-n3million-anybody-wey-blow-whistle-boko-haram-leader-shekau/
Re: Naija Army Promise N3m For Anybody Wey Blow Whistle On Boko Haram Leader Shekau by greatnaija01: 12:31am On Feb 16, 2018
its too small o... change the N to $ then we can attempt grin
Re: Naija Army Promise N3m For Anybody Wey Blow Whistle On Boko Haram Leader Shekau by Mynd44: 4:51am On Feb 16, 2018

(1)

Again, Suspected Herdsmen Kill Six In Nasarawa / Police Arrest Offa Robbery Suspects / Evans ‘ll Not Escape Justice, Lagos Assures

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.