Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,233 members, 7,953,882 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 08:14 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Events / Happy Birth-day Iice (12571 Views)
Happy Birth Day / What Is The Right Gift For An 80 Years Old Man On His Birth Day Celebration / Happy Birth Day In Advance Sylve11 And Clemcykul (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: Happy Birth-day Iice by Douzy(m): 10:43pm On Mar 15, 2007 |
Bad bele. |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 10:46pm On Mar 15, 2007 |
miss nuts dem nor be bishes dem nor carry dishes u came late party finito . pammy finito i'll get you pure water u up for it? erm douzy you want well water? |
Re: Happy Birth-day Iice by lauryn(f): 10:49pm On Mar 15, 2007 |
Douzy: Bros, dis one pass bad bele o. @ Muki U dey try rhyme abi wetin, biko stick to goofiness, suits U better |
Re: Happy Birth-day Iice by Douzy(m): 10:50pm On Mar 15, 2007 |
lauryn:Aww! @muki No, Sapele water na im I want. |
Re: Happy Birth-day Iice by lauryn(f): 10:55pm On Mar 15, 2007 |
Muki go know wetin Sapele water be?, bros na Arabian chica U dey folo yan o |
Re: Happy Birth-day Iice by Douzy(m): 10:59pm On Mar 15, 2007 |
L0L! Make she no carry [i]koko [/i]come gimme make I drink. |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 11:04pm On Mar 15, 2007 |
hmmm miss nuts douzy nor na well water i fit give you |
Re: Happy Birth-day Iice by lauryn(f): 11:09pm On Mar 15, 2007 |
hehe |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 11:11pm On Mar 15, 2007 |
hehe miss nuts pure water is ready for you |
Re: Happy Birth-day Iice by lauryn(f): 11:14pm On Mar 15, 2007 |
Keep am abeg, na me u wann poison?. Ur plan no go work |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 11:16pm On Mar 15, 2007 |
you don come again o water na poison ; |
Re: Happy Birth-day Iice by lauryn(f): 11:17pm On Mar 15, 2007 |
I just dont trust Arabs, that's all |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 11:19pm On Mar 15, 2007 |
trust me no pure water for you dearie |
Re: Happy Birth-day Iice by lauryn(f): 11:20pm On Mar 15, 2007 |
I sey I no want, shuo na by force? |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 11:23pm On Mar 15, 2007 |
you must want o water is good for you |
Re: Happy Birth-day Iice by lauryn(f): 11:30pm On Mar 15, 2007 |
I rebuke U!! get behind me Satan!! The plan wey U plan don fail. |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 11:35pm On Mar 15, 2007 |
haa water is life it gives you strong bone and teeth |
Re: Happy Birth-day Iice by lauryn(f): 11:39pm On Mar 15, 2007 |
Muki Muki Muki Muki Muki! dem send U abi U see me for dream?, how ur own no come be |
Re: Happy Birth-day Iice by Douzy(m): 11:57pm On Mar 15, 2007 |
File! Ah, she no gree. . . |
Re: Happy Birth-day Iice by iice(f): 7:26am On Mar 16, 2007 |
@L U still dey come around the Land? Thank you oooo @Douzy, thanks Muki, merci for giving em the lowdown. Next time come early or no pammy! |
Re: Happy Birth-day Iice by Douzy(m): 10:48am On Mar 16, 2007 |
Don't worry, I'll bring the pammy myself next time. |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 11:20am On Mar 16, 2007 |
miss nuts pure water for you anyday icicle trust me na douzy which kain next time? hu go invite you sef |
Re: Happy Birth-day Iice by acidrop(f): 11:21am On Mar 16, 2007 |
happy b day and i hope all ur wishes come true, but strictly depends on how old u are turning, , so hw old are u turning |
Re: Happy Birth-day Iice by Douzy(m): 12:32pm On Mar 16, 2007 |
Don't worry, muki. I'm a gate-crashing expert. |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 12:37pm On Mar 16, 2007 |
acid she'll be 63 douzy gate crashers will be shot in the head |
Re: Happy Birth-day Iice by Douzy(m): 12:49pm On Mar 16, 2007 |
That is, if you understand gate-crashing as running or ramming into the gate or jumping over the gate (or fence). |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 12:56pm On Mar 16, 2007 |
u dey mad i wonder if dere's anyone in the world who doesnt know who gate crashers are infact all parties will be strictly by IV |
Re: Happy Birth-day Iice by Douzy(m): 1:41pm On Mar 16, 2007 |
Any expert gate-crasher is supposed to be well versed in IV forgery. Get a clue! |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 1:46pm On Mar 16, 2007 |
well you've met the high security bro no gate crashers |
Re: Happy Birth-day Iice by kateflow(f): 1:49pm On Mar 16, 2007 |
;d |
Re: Happy Birth-day Iice by Douzy(m): 1:51pm On Mar 16, 2007 |
mukina2:You know what they say, "Make something idiot-proof, and they will build a better idiot". |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 1:57pm On Mar 16, 2007 |
douzy you dey craze abi? mind yasef o kateflow wetin na |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (Reply)
Nollywood Actress Ajanigo Simeon Traditional Wedding...(pictures) / Chapman,Cocktail, Smoothie drinks, Small chops and Cakes / What's Your Favourite Thing About Nigerian Weddings?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |