Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,395 members, 7,812,160 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 09:16 AM

I Don Tire O. - Travel - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / I Don Tire O. (895 Views)

i don change am / Boy Followed Arik Flight To Lagos By Holding The Tire From Lagos To Benin City / At Last I Don Dey Malaysia (2) (3) (4)

(1) (Go Down)

I Don Tire O. by member65: 8:31pm On May 17, 2010
Traful this traful that. Na money I want o. Ego, kudi, owo. Why he dey hard to get money sef henh. who fit raise me now, abi who fit passpot mi poferty na veri foolis somebody. help our people please, hlep me beofre then take light for cibercafe.o
Re: I Don Tire O. by Nobody: 8:56pm On May 17, 2010
which kin username u get so grin grin
Re: I Don Tire O. by Nobody: 9:09pm On May 17, 2010
@poster,
Na waoo! U stil dey Yaba? Abi u neva take ur melicine? Take am fast b4 ur condition change, abeg.
Re: I Don Tire O. by member65: 9:22pm On May 17, 2010
boda luiz, i dey reinkanate like u na hin make, bet i need moni. u fit raise ur junior broda as pa kentro levels?


tamita, he be like say that abisckus wey u dey smoke wif mr presido don kukuma turn your brain to sawdust. i say i want moni moni moni moni. poferti taya me.
Re: I Don Tire O. by Nobody: 9:39pm On May 17, 2010
_________:

boda luiz, i dey reinkanate like u na hin make, bet i need moni. u fit raise your junior broda as pa kentro levels?


tamita, he be like say that abisckus wey u dey smoke wif mr presido don kukuma turn your brain to sawdust. i say i want moni moni moni moni. poferti taya me.
U see xactly wat i'm saying? Nw, d level don reach wen doctors suppose us rope tye u. Abeg, i no wan see u for street.
Guy, to b Frank, u need to Hussle, HUSTLE MATE! If u c wetin ur guy d take survive, u go thank God. I'm nt poor nor rich, bt u've to take d bull by d horns. But If u want d easiest way to get money, i fit giv u one babalawo addy, though him go use ur
1grin.i.c.k.
2;One of ur Eye.
3;One of ur Hand.
4;One of ur Leg.
5;Female Ant.
6;White snake. . . .
So if wan ja frm poverty wit all d items listed above for rituals, do not hesitate to hala bac.
Tamita:

@poster,
Na waoo! U stil dey Yaba? Abi u neva take your melicine? Take am fast b4 your condition change, abeg.
Re: I Don Tire O. by member65: 10:00pm On May 17, 2010
my broda, huslte sotey the thing tire me. nothin work. abeg commencement those sakrifices for me. when the thing work i promsie to share you some money, may be i fit toast one of them yaradua daugter. that fine one. how you see am
Re: I Don Tire O. by Nobody: 10:18pm On May 17, 2010
_________:

my broda, huslte sotey the thing tire me. nothin work. abeg commencement those sakrifices for me. when the thing work i promsie to share you some money,  may be i fit toast one of them yaradua daugter. that fine one. how you see am
O'boy, make i commence wit d sacrifice? Kai! U wan finish me? Chei, which kain Money i wan enjoy witout eye, leg and most importantly my D.i.c.k? Ahhh!, i no d carri am (d.i.c.k) play atall, Lol
Dis one wey u neva get money wey your taste don high reach Yaradua pikin so. . . . . .hmmmmmm, u're on your own. If u want d addy, just let me knw, i no go follow u oooo!
Joke apart, Hustle, hustle, hustle, hustle. . . . . .d light of God wil surely shine your path. Na prayer/Faith na him  guyz d take cry to baba God. Just hustle & pray, e go beta.
Re: I Don Tire O. by DisGuy: 12:14am On May 18, 2010
Babalawo on the prowl


Go Tell Baba diba say you no meet us tongue

(1)

some people arε / Interview Process / Questions On The Application For The Right Of Abode.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.