Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,666 members, 7,823,884 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 05:24 PM

Catholics Protest As Dem Bury Benue Priest Wey Herdsmen Kpai For Benue - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Catholics Protest As Dem Bury Benue Priest Wey Herdsmen Kpai For Benue (245 Views)

Let The Dead Bury The Dead (What Jesus Actually Meant?) / Apostle Suleman Builds A School For Community, House For Widow, N5m For Benue / Pentecostals Bash Catholics Yet They Celebrate Valentine The Most (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Catholics Protest As Dem Bury Benue Priest Wey Herdsmen Kpai For Benue by chiefotota(m): 2:32pm On May 22, 2018
Catholic Bishops today Tuesday kolabo with their Parishioners protest across Naija, as Makurdi Catholic Diocese bury di 2 Priest and other church members wey Fulani herdsmen kpai for Benue state.

For di burial wey happen for Makurdi Benue state, di Bishop of Abuja Catholic Diocese, John Cardinal Onayikan, yarn Catholics and Christians to take tins easy, he yarn say he nor se dis kee kee (killings) wey Fulani herdsmen dey kee people any how so nor good, but make Christians nor return faya (fire) for faya.

He say make we nor let politicians, religion and ethnicity divide us, he say di Priest and di church members wey dem kee, na martyrs of di church, he call of government to do something about dis herdsmen killings before water pass garri.

See pictures of di protest and burial for:
http://www.ototaspalmyjoint.com/catholic-bishops-and-parishioners-protest-as-dem-bury-benue-priest-wey-herdsmen-kpai/

(1) (Reply)

Searching For A Vessel / Jerusalem And Evident-truths / Church Of England To Start Ordaining Transgenders Into Ministry

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.