Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,499 members, 7,958,516 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 04:14 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O (2206 Views)
When You Have A Baby With A Yahoo Guy / The Phone Don Go... Lollzzzzz!!! / Photo: Yahoo Boys; When The Baba That Blessed Your Laptop Is Sure! (2) (3) (4)
Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by Johnnny(m): 12:35pm On Jun 02, 2010 |
Maga must pay o. Na wa!!!
|
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 7:59pm On Jun 02, 2010 |
i pity for those women wey dey follow yahoo yahoo boys, Dem dey play with fire |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by EfemenaXY: 8:44pm On Jun 02, 2010 |
u mean like you? This is Studio in action |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 9:08pm On Jun 02, 2010 |
allegation, irresponsible |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by tayoast(m): 11:36pm On Jun 02, 2010 |
Studio CFR: No be u Kunbee dey follow?? Only God knows wat u've done 2 dat girl |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by tanimz(f): 11:56pm On Jun 02, 2010 |
Studio CFR: Look who's talking |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 9:31am On Jun 03, 2010 |
Lol, Tayo abeg no accuse me for wetin i no know about, Yes! My money too big for robbers to steal, but dat no mean sey i be yahoo.comB-) Tanimz, U don show? I still dey expect dat Nike Sneakers oh lol |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by sylve11: 9:40am On Jun 03, 2010 |
tayo and studio na yahoo ninjas |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 9:44am On Jun 03, 2010 |
You and Dikele na partners in crime. Oniranu! |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by sylve11: 9:54am On Jun 03, 2010 |
nor deny ur hobby na |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 1:24pm On Jun 03, 2010 |
i jump'am pass, my hands are clean o'jare |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by tanimz(f): 2:21pm On Jun 03, 2010 |
Studio, So you know about Nike Sneakers? |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 2:24pm On Jun 03, 2010 |
see your mouth, u think sey i go forget? , how are u |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by tanimz(f): 2:29pm On Jun 03, 2010 |
Wetin do my mouth? Where you go since sef? How you go forget? "Nykee shneakers" Im fine jo. How borry? |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 2:34pm On Jun 03, 2010 |
your mouth dey leak water, joking since when i finished my runs for owerri, i never too get chance to come online, one day on one day off. and u nko , were u go? body dey inside cloth no shaking. na my nike wey i still dey expect u dey scatter the spellings so? |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by tanimz(f): 2:38pm On Jun 03, 2010 |
Okay oo, I hia you. I dey here oo, I no dey post that frequently anymore, NL just dey dry day by day. Wia your body for dey before? Mgbeke Jnr. No be Nykee Shneekers you dey call am? |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 2:42pm On Jun 03, 2010 |
u dey wyne me? i get hot temper, no mess with me this hot afternoon |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by tanimz(f): 2:44pm On Jun 03, 2010 |
Shuoo!! You don vex already? |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 3:10pm On Jun 03, 2010 |
no i no vex, but no dey try me, ELSEE |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by tanimz(f): 3:29pm On Jun 03, 2010 |
Else |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by hectorswag(m): 4:06pm On Jun 03, 2010 |
check out jazzzzz!!! Boys dey vex ooo!! |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 4:30pm On Jun 03, 2010 |
Hehehe when una yeye leaders dey disappoint dem with their empty promises nko? But guys yahoo yahoo na real dirty runs and e don destroy lot of people. Change! And turn to God. |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by tayoast(m): 8:39pm On Jun 03, 2010 |
Johnnny: i bet d guy was reciting ds incantation oun t'a bawi fun ogbo logbo ngbo oun t'a bawi fun ogba logba ngba Abere kan o kin n k'oun asho, koinkoin kan o kin ko ohun odo Maga, OYA PAY!! studio shd know more abt other incantations abi?? since he's into it full Time!! |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 8:57pm On Jun 03, 2010 |
O'gbadun hehehe. Seriously i'm not a yahoo guy and i hate anything wey relate with fraud, Why person go live dis kind of life and how long the person go continue to live this way? Marry and born children and only depend on yahoo yahoo ill gotten money to feed family? Habba! |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by EfemenaXY: 1:14am On Jun 04, 2010 |
Baba Studio in action |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 4:47am On Jun 04, 2010 |
I jump am pass |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by EfemenaXY: 8:14am On Jun 04, 2010 |
No fall into gutter sha. |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 8:27am On Jun 04, 2010 |
I no yahoo?Let me xplain to u all how i live my life in brief. Any hood wey i enter, dey call me chief cuz the kind money wey i get too big for thief. Why dem dey biff me na my life i dey live. That limo wey u see yesterday na me u saw. See me on the street u can say what u wanna say sheybi na u get your mouth. As long as i dey make am for dis street i dont care what u say, So My nigger shut'ya mouth. I tell u say everything is good, i got love for hood, i dey chop belleful now. How many i wan talk. |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by EfemenaXY: 8:46am On Jun 04, 2010 |
U never talk finish |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by StudioCFR(m): 9:05am On Jun 04, 2010 |
Wetin else u wan hear, Gutter gurl |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by EfemenaXY: 9:34am On Jun 04, 2010 |
Tell me where dey pain u |
Re: Yahoo-yahoo Don Go Nuclear O by tayoast(m): 9:39am On Jun 04, 2010 |
studio on e-glory. sb call his parole officer!! |
Free Mtn #1500 For All / A Few Nice Laywer Jokes : Dont Comment Ohh / This Is So Hilarious ... A Must See!!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |