Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,945 members, 7,814,200 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 08:56 AM

Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi - Literature (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi (315718 Views)

Life Of A Rugged Guy +21 / Naija Yahoo Life(get Rich And Die Young, Pidgin EDITION) By Youngzubi / I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (51) (Reply) (Go Down)

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 1:58pm On Jul 17, 2018
Thank u 4 ur encouraging comments i dey feel all of una

i know dat nobody dey owe me any comment abi reply but onto say the work requires a lot of thinking and effort e no dey fall from sky nah,so the only way i can be encouraged to continue and keep.updating back to back is by saying something even if na two latter words(ok) i swear e go boost my moral die

so my people always try to comment its essential

still ur guy youngzubi

thank u for ur understanding



dis one is dedicated to my bosses centino and theblessedman,i know my writing different from una own but to be sincere na una writeup inspired me,thanks u bosses









Episode..............8



GBEDU!!!!!!!!
-----------------------------


Spana vs police wife
----------------------------------

spana Get mouth jare!
-------------------------------------------





"ah ah! why u dey shout like this nah?...i asked her




"ah!! bros"......she screamed using her hand to cover her mouth"



"shebi u don see watin u dey find nah"
u don see watin make landlord pikin to dey scream that day"


"so today nah your turn becos i no dey control spana reach when him don come outside" no no! lai lai see as e take stretch nah"


"ehh!! oya come make we enter room since oga don comot tey tey"see bros e don tey wey i been dey fall for u o""i swear since u enter this compound my mind no gree comot for ya side o!,Asin u too fine come get better body"Chai that day wey u dey samah landlord pikin nah jealousy full my eyes o"




"Ehen so this woman sef nobi innocent,she sef dey fall for me as i don already dey ground for am becos i don fall tey tey!

"Chai as e dey now eh if angel Michael like make him come blow trumpet"me i no go follow am go any heaven no! na when i don waya this heavy booty finish i go come pray then follow am"


"omo na all this rubbish thinking i just dey reason as i follow the woman enter room nahim she lock door tight then come face me"


"bros hope say u sabi use this ya big thing very well" becos nobi the size matter na the experience o!" na watin she talk as she began comot clothe




"Hmmm!! na u i dey pity sef,i just dey pray gawd go enlarge your pussy"becos by the time spana go nack am 12 rounds,i swear your toto no go remain thesame infact when oga frank enter again e go be like swimming pool for am,better go ask landlord pikin,after i samah her finish that day nahim she come dey find something wey go make me vex so that i no go Bleep her again,the idiot go seduce spata my friend"she come time when i go return then she begin dey sample him"but she never see anything sef"i just pack come na welcome she do me"the real banging still dey road"


"ha ha ha!!!!! bros u funny o!,shebi i tell u say no kind of dick wey i never samah"nah from secondary school i begin fvck my neighbor,him pikin,my maths teacher and head boy for school"onto say i carry nah"every wia dey full for my body so all of them just dey trip over me dey comot spit for mouth nahim i come pity them and begin share am give them after one another"shebi u do scale of preference for school nah"

"yes"so u samah your economics teacher too??...i asked



"no o! nobi watin i mean be that"i mean say i use scale of preference arrange all of them as i take won dey samah them till e complete"...she replied



"ah your own craze na follow come o!"

"at least e better pass the China one wey igboo! dey give" ......she replied



"jesuu!!! i scream



"see bros na u go run today"na u go tire oo!!!



"ehhh!! so nah bet abi"....i asked feeling annoyed"why she go talk that kind thing wia spana dey?? them dey crasee!!!



"em!!!!!! but bros u go take am easy o!,

"nbanu i want us to bet"make it a challenge nu!!.....i said in my fathers igbotic tune



" no bros abeg no go fast fast o,emabinu e joor!"


"mtcheew !! i never start she don dey beg" them never grind beans moi moi come dey smell"na that kind thing dey vex me"



"today na today the long awaited day don finally land gbosaaa!!!,..so i tell am make she climb bed and enter her best position



"omo come see how her booty just dey vibrate as she waka go bed ewooo!


"spana sssttrrreeechh as the woman bend down and lift her heavy yansh up in dogyy style"omo her butt na heavy duty"

"i sight two pinkish holes as she bend shoot her booty out"

"i come grab spana near her for bed,draw her booty back then place spana at the entrance of the lower pinkish hole and in i went"


"aaasgghhhhhh!!!!!!!".......she moan



"omo the feeling just too much as her p**y wall grab spana tight Chai i enter cloud99 &7". na the first time wey half and more of spana dey enter woman sobinto" eee too make sense dieeeee"oga police em i mean oga frank your father!!!!!!!!!!




"i begin enter small small then increase am 7 thrust per sec"

papapapapapapapapapapap!!!!!!!!!!....na my movement be that as i samah her..



aawwwuuu aaaahhh eehhhhh!!!!! oh!!! goodneeeeeeeesssssss!!!!! am.dying ooo!!!

please spanaaaa take iiiiitttt eeeessssyyyyy !!!!!!!
oh my gawd oh my gawd ohhhh mmmyyy ggaaawwwddd !!!!!!!!


my waistoooo is hurting spana please

slow dowwwwnnn sssslloo aaaahhh!!!!!


"ya father"

"ya father"



"aaah ya ffaaaah theerrrr"


"oga police i saaiidd ya father""

"ah oga frank ya ooooohhhh!!!!" ya father!!
"nah all this rubbish i just dey shout as the woman dey beg me say make i slow down but for wiaaa"she come lagos abi


"me sef i come lagos too,and nobi way bill them do me,na better money i take buy ticket come sit down for moto,so make she relax like relaxer


"i continued to dey waya her till we reach 8 rounds na then i come relax say make i allow her rest"she just sit down dey use her hand to dey rub her pu**y wey spana don dusfigur come se as the thing bend mouth with bended lips"shebi she sabi make mouth




"i kukuma use the opportunity explore her other body parts as i begin press,kiss and spank her heavy booty which always vibrate at each spank omo i like the way the thing dey shake"


"we continue romance till my monster mode activate my eyes come turn red"

"vex enter my body from no wia as i push her go flat for bed"fear catch her e come increase when she sight my red eyes

"i pat her heavy legs as i drive spana enter her sobinto with full force"


"aaah bros u too wicked "she cry in pain

"for wia i jack her up rap her hands round my neck then her legs round my waist as i begin trusth in with full forceeeee!!"!



"powwwaaaa!!!!!! peson scatter the door as oga frank and 8 policemen men waka enter the room,waaat! na gawd be say i no faint as i sight them bang inside the room with me still sampling oga frank wife,even the police wey destroy the door still carry the heavy hammer for hand.....




stay tuned next update dropping soon

just drop ur comment below thats alllll !!!!!

6 Likes 1 Share

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Nobody: 2:08pm On Jul 17, 2018
See gbege, Spana don enter Police and army wahala... I dey laf for Chinese cheesy cheesy cheesy cheesy

1 Like 1 Share

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by DonroxyII: 2:11pm On Jul 17, 2018
Kudos @Op, I think it's a crime if I failed to comment !
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by bdauran: 2:12pm On Jul 17, 2018
Madam cloth u r in trouble ooo. Spana's Spana na mass destruction....... don't try am, I dey warn u ooo
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by kiddoiLL(m): 2:17pm On Jul 17, 2018
Lol..Bros u too good.. na first time I dey open story for nairaland dey read be this and ur tori too sweet and funny abeg, plus I like ur imagery.. but spans na hell fire chairman oo..keep it up bro, more of it pls
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Harrypotter13(m): 2:24pm On Jul 17, 2018
chai!!! Bros u too much...u just dey burst my brain....Abeg do quick and complete the story...
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by kingin55(m): 2:38pm On Jul 17, 2018
U hv die
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 2:45pm On Jul 17, 2018
kiddoiLL:
Lol..Bros u too good.. na first time I dey open story for nairaland dey read be this and ur tori too sweet and funny abeg, plus I like ur imagery.. but spans na hell fire chairman oo..keep it up bro, more of it pls



u welcome man

infact i go try do more just for u
i go halla u for next update

thank u my man
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Biggaboi(m): 2:45pm On Jul 17, 2018
Like seriously!
I've been reading lots of literature on NL, most interesting, and never seen the need to drop a comment... until now!
Your imagination is spot on!
Your use of pidgin is quite ingenious.
Your addition of humour laced with flawless warri pidgin english got me cracking that I got passersby looking at like I've loosed some nuts upstairs!
U made my day yesterday when I started now I'm addicted and checking every hour for the next episode!

Put this stuff in print (or a blog) bro. You might make yourself a nice return in cash cos you sure are good.

Modified
Please try using some (,. :wink in ur write up. And also restrict the (" "wink where necessary as it makes one wonder who's talking btwn Spana and another person. Good job again

4 Likes

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by emperorblog(m): 2:48pm On Jul 17, 2018
broye this ya tory sweet my belle wella o

read more story on www.emperorblog.com.ng
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Speakout03: 2:57pm On Jul 17, 2018
Laughter Doctor, when my next appointment. Your creativity is tight.
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Nobody: 2:58pm On Jul 17, 2018
yawa done burst. u have died bro
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 2:59pm On Jul 17, 2018
Biggaboi:
Like seriously!
I've been reading lots of literature on NL, most interesting, and never seen the need to drop a comment... until now!
Your imagination is spot on!
Your use of pidgin is quite ingenious.
Your addition of humour laced with flawless warri pidgin english got me cracking that I got passersby looking at like I've loosed some nuts upstairs!
U made my day yesterday when I started now I'm addicted and checking every hour for the next episode!

Put this stuff in print (or a blog) bro. You might make yourself a nice return in cash cos you sure are good.




wow wow wow!

u really got me with this ur comment bro
thank u for your encouragement


thanks for stopping by

3 Likes

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 3:03pm On Jul 17, 2018
Biggaboi:
Like seriously!
I've been reading lots of literature on NL, most interesting, and never seen the need to drop a comment... until now!
Your imagination is spot on!
Your use of pidgin is quite ingenious.
Your addition of humour laced with flawless warri pidgin english got me cracking that I got passersby looking at like I've loosed some nuts upstairs!
U made my day yesterday when I started now I'm addicted and checking every hour for the next episode!

Put this stuff in print (or a blog) bro. You might make yourself a nice return in cash cos you sure are good.

Modified
Please try using some (,. :wink in ur write up. And also restrict the (" "wink where necessary as it makes one wonder who's talking btwn Spana and another person. Good job again



u are good man,i have been expecting someone to do some correction

here u are

noted bro
changes begins in next update

thank u again bro
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Biggaboi(m): 3:05pm On Jul 17, 2018
Youngzubi:





wow wow wow!

u really got me with this ur comment bro
thank u for your encouragement


thanks for stopping by
You are welcome bros. I only stop when I see a good reason to and I daresay I had more than enough!
You just got yourself a fan sire.
Keep 'em coming (I'm now dreading to see the words "The End")
I might soon be coming on NL just cos this.

2 Likes

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by ObaKlaz: 3:08pm On Jul 17, 2018
Sobinto grin grin grin
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Biggaboi(m): 3:08pm On Jul 17, 2018
Youngzubi:




u are good man,i have been expecting someone to do some correction

here u are

noted bro
changes begins in next update

thank u again bro
That's because I'm reading every word and even creating a visual image as I read.
I don't photo-read like some.
Let it drop daddy!
I'm hungry for more already!!!!!
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by astute28: 3:25pm On Jul 17, 2018
haaaaa spana spana u are a dead meat i dey gbadun the tory keep it up... i go send u popcorn
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pacifust058(m): 4:17pm On Jul 17, 2018
Ọmọ see gbege wey pass trouble
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by pradoic(m): 4:46pm On Jul 17, 2018
o boy gbese Ni o,Chai man u be guru well don bros,and PopoolaTaiwo,teetee123 i sight una o!

youngzubi update abeg o!
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 5:12pm On Jul 17, 2018
pradoic:
o boy gbese Ni o,Chai man u be guru well don bros,and PopoolaTaiwo,teetee123 i sight una o!

youngzubi update abeg o!



naso my man
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by ayamalexander77(m): 6:59pm On Jul 17, 2018
I hop say na dream u bin der dream.. Cos ev na reality wic tym em one realise u mek u cum complete dis stowi??
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 8:33pm On Jul 17, 2018
mekonglobal Cherrybrown ritababe hfinest1 Johnsown1 yinks89 I


oya make una land. smiley
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by zeezeegal(m): 8:42pm On Jul 17, 2018
Hahahaha......Spana.....D......Ashawo.....Man..Weldone
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Runaway: 9:08pm On Jul 17, 2018
Bros, I want to say I really admire your imaginative power and adjectival composition. Ur catching words is something that makes me remember one of Africa finest in poetry using pigin. Ezenwa-Ohaeto " I wan bi president" thanks bro. Waiting for other episode......
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Youngzubi(m): 9:23pm On Jul 17, 2018
Runaway:
Bros, I want to say I really admire your imaginative power and adjectival composition. Ur catching words is something that makes me remember one of Africa finest in poetry using pigin. Ezenwa-Ohaeto " I wan bi president" thanks bro. Waiting for other episode......



thumps up man

i appreciate ur encouraging replysmiley

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by YINKS89(m): 10:45pm On Jul 17, 2018
Youngzubi:
mekonglobal
Cherrybrown
ritababe
hfinest1
Johnsown1
yinks89
I



oya make una land. smiley
trust mi am here already........ kip up with d good work ..... but i suspect say dis ur banker neighbor na security coz how banker go dey afternoon shift?

1 Like

Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by Ann2012(f): 11:22pm On Jul 17, 2018
Haaaa see gobbe....

Spana yaff die...

Just die there or u disappear bcs if Oga Frank catch u ehn....dem fit cut spana comot oooo angry
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by deniguy01(m): 2:07am On Jul 18, 2018
oga, wetin de happen
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by tomgab(m): 3:13am On Jul 18, 2018
Another nice one
Re: Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi by hakeem4(m): 7:07am On Jul 18, 2018
Youngzubi:
Thank u 4 ur encouraging comments i dey feel all of una

i know dat nobody dey owe me any comment abi reply but onto say the work requires a lot of thinking and effort e no dey fall from sky nah,so the only way i can be encouraged to continue and keep.updating back to back is by saying something even if na two latter words(ok) i swear e go boost my moral die

so my people always try to comment its essential

still ur guy youngzubi

thank u for ur understanding



dis one is dedicated to my bosses centino and theblessedman,i know my writing different from una own but to be sincere na una writeup inspired me,thanks u bosses









Episode..............8



GBEDU!!!!!!!!
-----------------------------


Spana vs police wife
----------------------------------

spana Get mouth jare!
-------------------------------------------





"ah ah! why u dey shout like this nah?...i asked her




"ah!! bros"......she screamed using her hand to cover her mouth"



"shebi u don see watin u dey find nah"
u don see watin make landlord pikin to dey scream that day"


"so today nah your turn becos i no dey control spana reach when him don come outside" no no! lai lai see as e take stretch nah"


"ehh!! oya come make we enter room since oga don comot tey tey"see bros e don tey wey i been dey fall for u o""i swear since u enter this compound my mind no gree comot for ya side o!,Asin u too fine come get better body"Chai that day wey u dey samah landlord pikin nah jealousy full my eyes o"




"Ehen so this woman sef nobi innocent,she sef dey fall for me as i don already dey ground for am becos i don fall tey tey!

"Chai as e dey now eh if angel Michael like make him come blow trumpet"me i no go follow am go any heaven no! na when i don waya this heavy booty finish i go come pray then follow am"


"omo na all this rubbish thinking i just dey reason as i follow the woman enter room nahim she lock door tight then come face me"


"bros hope say u sabi use this ya big thing very well" becos nobi the size matter na the experience o!" na watin she talk as she began comot clothe




"Hmmm!! na u i dey pity sef,i just dey pray gawd go enlarge your pussy"becos by the time spana go nack am 12 rounds,i swear your toto no go remain thesame infact when oga frank enter again e go be like swimming pool for am,better go ask landlord pikin,after i samah her finish that day nahim she come dey find something wey go make me vex so that i no go Bleep her again,the idiot go seduce spata my friend"she come time when i go return then she begin dey sample him"but she never see anything sef"i just pack come na welcome she do me"the real banging still dey road"


"ha ha ha!!!!! bros u funny o!,shebi i tell u say no kind of dick wey i never samah"nah from secondary school i begin fvck my neighbor,him pikin,my maths teacher and head boy for school"onto say i carry nah"every wia dey full for my body so all of them just dey trip over me dey comot spit for mouth nahim i come pity them and begin share am give them after one another"shebi u do scale of preference for school nah"

"yes"so u samah your economics teacher too??...i asked



"no o! nobi watin i mean be that"i mean say i use scale of preference arrange all of them as i take won dey samah them till e complete"...she replied



"ah your own craze na follow come o!"

"at least e better pass the China one wey igboo! dey give" ......she replied



"jesuu!!! i scream



"see bros na u go run today"na u go tire oo!!!



"ehhh!! so nah bet abi"....i asked feeling annoyed"why she go talk that kind thing wia spana dey?? them dey crasee!!!



"em!!!!!! but bros u go take am easy o!,

"nbanu i want us to bet"make it a challenge nu!!.....i said in my fathers igbotic tune



" no bros abeg no go fast fast o,emabinu e joor!"


"mtcheew !! i never start she don dey beg" them never grind beans moi moi come dey smell"na that kind thing dey vex me"



"today na today the long awaited day don finally land gbosaaa!!!,..so i tell am make she climb bed and enter her best position



"omo come see how her booty just dey vibrate as she waka go bed ewooo!


"spana sssttrrreeechh as the woman bend down and lift her heavy yansh up in dogyy style"omo her butt na heavy duty"

"i sight two pinkish holes as she bend shoot her booty out"

"i come grab spana near her for bed,draw her booty back then place spana at the entrance of the lower pinkish hole and in i went"


"aaasgghhhhhh!!!!!!!".......she moan



"omo the feeling just too much as her p**y wall grab spana tight Chai i enter cloud99 &7". na the first time wey half and more of spana dey enter woman sobinto" eee too make sense dieeeee"oga police em i mean oga frank your father!!!!!!!!!!




"i begin enter small small then increase am 7 thrust per sec"

papapapapapapapapapapap!!!!!!!!!!....na my movement be that as i samah her..



aawwwuuu aaaahhh eehhhhh!!!!! oh!!! goodneeeeeeeesssssss!!!!! am.dying ooo!!!

please spanaaaa take iiiiitttt eeeessssyyyyy !!!!!!!
oh my gawd oh my gawd ohhhh mmmyyy ggaaawwwddd !!!!!!!!


my waistoooo is hurting spana please

slow dowwwwnnn sssslloo aaaahhh!!!!!


"ya father"

"ya father"



"aaah ya ffaaaah theerrrr"


"oga police i saaiidd ya father""

"ah oga frank ya ooooohhhh!!!!" ya father!!
"nah all this rubbish i just dey shout as the woman dey beg me say make i slow down but for wiaaa"she come lagos abi


"me sef i come lagos too,and nobi way bill them do me,na better money i take buy ticket come sit down for moto,so make she relax like relaxer


"i continued to dey waya her till we reach 8 rounds na then i come relax say make i allow her rest"she just sit down dey use her hand to dey rub her pu**y wey spana don dusfigur come se as the thing bend mouth with bended lips"shebi she sabi make mouth




"i kukuma use the opportunity explore her other body parts as i begin press,kiss and spank her heavy booty which always vibrate at each spank omo i like the way the thing dey shake"


"we continue romance till my monster mode activate my eyes come turn red"

"vex enter my body from no wia as i push her go flat for bed"fear catch her e come increase when she sight my red eyes

"i pat her heavy legs as i drive spana enter her sobinto with full force"


"aaah bros u too wicked "she cry in pain

"for wia i jack her up rap her hands round my neck then her legs round my waist as i begin trusth in with full forceeeee!!"!



"powwwaaaa!!!!!! peson scatter the door as oga frank and 8 soldier men waka enter the room,waaat! na gawd be say i no faint as i sight them bang inside the room with me still sampling oga frank wife,even the soldier wey destroy the door still carry the heavy hammer for hand.....




stay tuned next update dropping soon

just drop ur comment below thats alllll !!!!!

Ghen ghen!!

2 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (51) (Reply)

1985.... 1987.... 2014--[a Crime Story] / "Ocean Of Secrets" A Story By Millieademi / An Evening With Eva (2013 Triple Award Winner in Crime. Thriller. Action.)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 74
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.