Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,212 members, 7,839,123 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 02:07 PM

Akpan And His Life: - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Akpan And His Life: (3279 Views)

Akpan And Other Side Stories / School Boy Akpan And Yaradua / Deliver Us From Akpan (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Go Down)

Re: Akpan And His Life: by KennyG6(m): 11:42pm On Jul 12, 2010
akpan: kai ekaete dis ur ikebe just dey roll like dunlop, oya come take sausage embarassed
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 12:12am On Jul 13, 2010
ekaete: I no wan sausage, wetin ogamadam want sef, i no like that woman angry , hope say she no worry you to much eh, my sweet potato embarassed
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 12:13am On Jul 13, 2010
ekaete: I no wan sausage, wetin ogamadam want sef, i no like that woman angry , hope say she no worry you to much eh, my sweet potato embarassed
Re: Akpan And His Life: by KennyG6(m): 12:20am On Jul 13, 2010
akpan: na so u go dey pretend abeg come chop correct meat jare. madam wan make i come bath her
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 12:52am On Jul 13, 2010
ekaete: Abasi, say wetin. I no say you no love me, *crying* no call me o
Re: Akpan And His Life: by KennyG6(m): 12:53am On Jul 13, 2010
akpan: why u dey crying now, oya come make i play with u
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 10:23am On Jul 13, 2010
ekaete: oga dey call me, e say make i come massage im bumbum tongue
Re: Akpan And His Life: by KennyG6(m): 12:16pm On Jul 13, 2010
nellaluv:

ekaete: oga dey call me, e say make i come massage im bumbum tongue
akpan: do my own 1st jare oga own don get kraw kraw
Re: Akpan And His Life: by clemcykul(f): 4:31pm On Jul 13, 2010
lol
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 5:36pm On Jul 13, 2010
ekaete: come akpan, this corner corner game don tire me, abeg come here i wan see you, e dey important
tongue
Re: Akpan And His Life: by KennyG6(m): 6:07pm On Jul 13, 2010
akpan: see me ke? i hope sey no bi belle matter u wan discuss oooo ehen
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 8:15pm On Jul 13, 2010
ekaete: ehen, if na belle matter nko, when u dey do am e dey sweet you, no vex me o angry . Bring ur yansh here jor tongue
Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 8:54pm On Jul 13, 2010
angry
Re: Akpan And His Life: by KennyG6(m): 11:24pm On Jul 13, 2010
akpan: if na joke make u stop am o, ehen, make i warn u if na belle me i no wan hear angry angry angry
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 9:45am On Jul 14, 2010
D1KeleVra:

angry
wetin dey worry solo sef angry tongue .

ekaete: akpan bring ur yansh i wan check sumtin tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue
Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 9:54am On Jul 14, 2010
eww! lawdy lawd! What are u some kin'a rectal management authority or somthng?
Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 9:55am On Jul 14, 2010
But that bootay baaaad!!! cheesy grin
Re: Akpan And His Life: by clemcykul(f): 10:04am On Jul 14, 2010
ekaete: if u check akpan yansh u fit blind o
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 10:04am On Jul 14, 2010
D1KeleVra:

eww! lawdy lawd! What are u some kin'a rectal management authority or somthng?

grin grin grin grin grin
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 10:11am On Jul 14, 2010
clemcykul:

ekaete: if u check akpan yansh u fit blind o
grin grin wetin u think say i go see for there tongue
Re: Akpan And His Life: by veravin: 10:31am On Jul 14, 2010
THATS WAS RIBS CRAKING.

GOOD JOB AND A VERY GOOD ONE INDEED.
Re: Akpan And His Life: by KennyG6(m): 10:37am On Jul 14, 2010
nellaluv:

ekaete: akpan bring your yansh i wan check sumtin tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue
embarassed akpan: ekaete wetin u put inside your, my abuna dey on fire after d last time wey lay "oga & madam" cry cry cry
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 10:46am On Jul 14, 2010
Kenny_G:

embarassed akpan: ekaete wetin u put inside your, my abuna dey on fire after d last time wey lay "oga & madam" cry cry cry

ekaete: speak english, i no understand tongue
Re: Akpan And His Life: by KennyG6(m): 10:47am On Jul 14, 2010
akpan: madam don go shop, make we go tidy up her bedroom, after we don play on her bed
Re: Akpan And His Life: by clemcykul(f): 11:20am On Jul 14, 2010
ekaete and akpan: if madam catch una, una go talk true o, wiff dis una thing wey no dey hear word
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 11:28pm On Jul 14, 2010
Kenny_G:

akpan: madam don go shop, make we go tidy up her bedroom, after we don play on her bed
ekaete: you see why i loff you akpan, i no fit shout, na me and you tongue tongue tongue .
But na only you go tidy up after we finish, i dey busy.
Re: Akpan And His Life: by KennyG6(m): 11:32pm On Jul 14, 2010
akpan: kai sey na your stuff dey for wire so, wich one u come wear abi u no even ,  shocked shocked shocked ekaete u don spoil ooooooo oya come make we
Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 11:38pm On Jul 14, 2010
You two go like go, do somethng that's like, not totally time wasting yea! Quit BSin around smiley
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 11:56pm On Jul 14, 2010
D1KeleVra:

You two go like go, do somethng that's like, not totally time wasting yea! Quit BSin around smiley
Gerrout, monkey angry .

Kenny_G:

akpan: kai sey na your stuff dey for wire so, wich one u come wear abi u no even ,  shocked shocked shocked ekaete u don spoil ooooooo oya come make we
ekaete: this akpan, i think say u be gud boy, i no no say u don spoil like, kai tongue
Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 11:57pm On Jul 14, 2010
afin chinko chimp
Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 12:10am On Jul 15, 2010
You wan make i whoz you angry
Re: Akpan And His Life: by D1KeleVra(m): 12:20am On Jul 15, 2010
Waka pass. . . go lick transformer

(1) (2) (3)

First Man To Drink Garri In 2019 / Bring Posse! / Akpos Again Oooooooooooooo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.