Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,409 members, 7,861,154 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 03:55 AM

Lagos Traffic Wahala. - Travel - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Lagos Traffic Wahala. (312 Views)

Lagos Traffic- Life Inside The World's Worst Traffic Jam / Will Ambode’s 5000 New BRT Buses Solve The Lagos Traffic Challenge? (see PHOTOS) / Ambode Solving Lagos Traffic Problems With Common Sense (PHOTOS) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Lagos Traffic Wahala. by TifaTravels(m): 11:48am On Dec 18, 2018
My peOPLE, e cum be like say Lagos TRAFFIC don chop witch diS days. Na so PErSON gO wake up early COmmot LIKE sNAkE wey dey escape for him life, jUST to go meeT Anoda wahala 4 roAD in d name of traffic. HOW pERsON GO dEY 4 1 PLACE 4 2hrs, 3 -4hrs...E GET as E BE OOO. Na so SomE peoPLE GO DEY LOOSE THEIR BUzyness, say dem no waka early COM. Some go cum enta oga boss wahala 4 office wey go dey hala say peRsoN cUm latE. QUESTION? HOw d worka waN TeE waKA CUM EArlY, him be witch wey dey FLY?
AbeG MY people, weDA U dey lasgidi or not, drop ur suggestion 4 here>>> WETIN WE GO DO 4 LASGIDI TRAFFIC
Re: Lagos Traffic Wahala. by Originalsly: 12:35pm On Dec 18, 2018
Ride bicycle....if not all the way...from the point of congestion...make arrangement to store bike during the day.

1 Like

Re: Lagos Traffic Wahala. by Mizwisdom(f): 1:48pm On Dec 18, 2018
Buy motorcycle
Re: Lagos Traffic Wahala. by drmikeadams(m): 2:29pm On Dec 18, 2018
Originalsly:
Ride bicycle....if not all the way...from the point of congestion...make arrangement to store bike during the day.
grin grin,but yanga no go let people park car for house;use bicycle,,,,every body dey drive they shout ,,,do you know who i am?

1 Like

(1) (Reply)

General Australian Student Visa / Qatar Airways Celebrates As The 250th Aircraft Just Arrived / Renewable Energy Training In South Africa Or India? Pls Advice

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.