Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,547 members, 7,812,736 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 06:17 PM

Goat With Bow Leg With Pic - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Goat With Bow Leg With Pic (4111 Views)

Who Owns The Goat? / Funny Picture Of The Day - Bow Leg Goat Lol / Dont Comment Please. . . Just Laugh And Take A Bow (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Goat With Bow Leg With Pic by poweredcom(m): 11:37pm On Aug 25, 2010
Hehehe na wa oo See GOAT wey get Bow leg, any one for una end mak una bring dem oo

Re: Goat With Bow Leg With Pic by Kunbee: 11:45pm On Aug 25, 2010
And dis is supposed to be funny
Re: Goat With Bow Leg With Pic by EfemenaXY: 11:46pm On Aug 25, 2010
@poster

how can an animal's suffering be funny?? undecided
Re: Goat With Bow Leg With Pic by mamagee3(f): 11:47pm On Aug 25, 2010
Efemena_xy:

@poster

how can an animal's suffering be funny??  undecided
grin cheesy grin
Re: Goat With Bow Leg With Pic by Okijajuju1(m): 2:14am On Aug 26, 2010
Bow-leg no be suffer o!! Na style!! grin

That goat bouncing no go easy!! I wonder if ehn go sabi play ball, cos ppl wey get bow-leg dey play ball scatter.
Re: Goat With Bow Leg With Pic by InkedNerd(f): 5:49am On Aug 26, 2010
Okija_juju:

Bow-leg no be suffer o!! Na style!!  grin

That goat bouncing no go easy!! I wonder if ehn go sabi play ball, cos ppl wey get bow-leg dey play ball scatter.


Heheheh, I don't know about everyone else in this thread but the picture of goat made me laugh out loud.
Re: Goat With Bow Leg With Pic by skyndyp(f): 11:50am On Aug 26, 2010
Reminds me of a guy i used to know cheesy
Re: Goat With Bow Leg With Pic by Nobody: 12:46pm On Aug 26, 2010
its really funny cos that goat is not suffering rather he may be the big boi in goat kindom-lagos branch
Re: Goat With Bow Leg With Pic by bibs(f): 1:35pm On Aug 26, 2010
lmho
this is funny
na the poster fault say the goat get bow leg?
Re: Goat With Bow Leg With Pic by ElementG(m): 2:27pm On Aug 26, 2010
skyndyp:

Reminds me of a guy i used to know cheesy

hmmm skydrop, which guy might dat be wink wink wink grin grin grin
Re: Goat With Bow Leg With Pic by StudioCFR(m): 2:33pm On Aug 26, 2010
Na u naw- u don forget? Lol
Re: Goat With Bow Leg With Pic by ElementG(m): 2:41pm On Aug 26, 2010
stud, na u talk am oooo, as for me i knw say skyndrop no like like me ooo, even she fit testify herself, abi skyndrop shey our two dey do lovylovy
Re: Goat With Bow Leg With Pic by StudioCFR(m): 2:50pm On Aug 26, 2010
I'm ok with what i have. And i wont cheat on her
Re: Goat With Bow Leg With Pic by ElementG(m): 2:54pm On Aug 26, 2010
yeah i get it, we all av our policies and man as i will always say, i respect u
Re: Goat With Bow Leg With Pic by Ben13: 2:56pm On Aug 26, 2010
hehe. . .dickele? cheesy
Re: Goat With Bow Leg With Pic by ElementG(m): 3:05pm On Aug 26, 2010
yo ben wats up, i don miss u guys oooo
Re: Goat With Bow Leg With Pic by StudioCFR(m): 4:09pm On Aug 26, 2010
Thanks element lol
Re: Goat With Bow Leg With Pic by sledge406: 4:36pm On Aug 26, 2010
Photoshop!!!

But I dey imagine Cynthoney and Lysaa wit dat kind leg. "WOMankind" Half woman, half donkey!!! grin

I nor know say to get BOWleg na suffer. Make some people go start NGO and begin distribute polio medicine for animals.

BTW, I get arrow. Look for dis bowleg peeps make I go shoot smiley
Re: Goat With Bow Leg With Pic by Ben13: 4:52pm On Aug 26, 2010
Element G:

yo ben wats up, i don miss u guys oooo

hehe. . .you know that goat? cheesy
Re: Goat With Bow Leg With Pic by ElementG(m): 4:54pm On Aug 26, 2010
@ben-10
it kinda looks like someone on Nland, can u figure dat out
Re: Goat With Bow Leg With Pic by segzicres(m): 7:22pm On Aug 26, 2010
why are ppl always like this? the guy posted some'in funny, just laugh and ex i don't know why y'll always try'na find the negatives in soome'in.
Efemena_xy:

@poster

how can an animal's suffering be funny?? undecided
Re: Goat With Bow Leg With Pic by Dyt(f): 7:31pm On Aug 26, 2010
grin grin grin grin grin grin grin
mmmmm sledge
Re: Goat With Bow Leg With Pic by jossy1luv(f): 8:57pm On Aug 26, 2010
Ben-10:

hehe. . .you know that goat? cheesy
studio.
Re: Goat With Bow Leg With Pic by EfemenaXY: 9:01pm On Aug 26, 2010
segzi cres:

why are ppl always like this? the guy posted some'in funny, just laugh and ex i don't know why y'll always try'na find the negatives in soome'in.

and I said I don't find it funny

my opinion - so watcha gonna do man?? angry
Re: Goat With Bow Leg With Pic by dani1luv: 9:45pm On Aug 26, 2010
Oh boi see stylee!!1 grin . .o'l boy this goat go sabi count leg ova cheesy
Re: Goat With Bow Leg With Pic by jossy1luv(f): 9:51pm On Aug 26, 2010
dani1luv:

Oh boi see stylee!!1 grin . .o'l boy this goat go sabi count leg ova cheesy
u done eva c were goat they play ball? he fit they happen for ur village.
Re: Goat With Bow Leg With Pic by poweredcom(m): 12:49am On Aug 27, 2010
hahaha i saw it on twitter so i posted it here , haha the goat resemble somebody brother here on NL
Re: Goat With Bow Leg With Pic by sledge406: 2:54am On Aug 27, 2010
Dyt:

grin grin grin grin grin grin grin
mmmmm sledge
I dey turn u on
Re: Goat With Bow Leg With Pic by Okijajuju1(m): 3:14am On Aug 27, 2010
segzi cres:

why are ppl always like this? the guy posted some'in funny, just laugh and ex i don't know why y'll always try'na find the negatives in soome'in.


Guy, Abeg take am easy with Efe!! She no find the goat bow-leg funny no be her fault!!

She been get one poosie cat wey been also get bow-leg & na that bow leg make am no fit escape some dogs for area wey been lay ambush for am!!

So guy abeg easy wit her!!

@ Efe

Abeg no mind am!! SOme people no just undastand say our problems different.
Re: Goat With Bow Leg With Pic by Vic2k3(m): 3:56am On Aug 27, 2010
Look OJ i know u're surely out 2 make trouble but i plead wif in Jesus make u no dey put my wife's name b4 i get annoyed wif u.
Re: Goat With Bow Leg With Pic by Okijajuju1(m): 8:02am On Aug 27, 2010
I don suffer for Nairaland no be small!! See Aboki dey follow me talk?! Drex go one corner b4 I unleash the vexation wey I don dey get for you since o!! Which Wife!! Your juju don commot for ehn eye.
Re: Goat With Bow Leg With Pic by Vic2k3(m): 8:06am On Aug 27, 2010
OJ don't make the mistake of calling 'aboki' ever ever ever again.

(1) (2) (Reply)

A Funny Game: Foolish Questions And Stupid Answers / (Image).Laugh To The Toothbrush And Tissue Paper / Drunkers Beware

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.