Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,116 members, 7,953,434 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 04:09 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Yo Leo, You Stole My Move (4610 Views)
PHOTO: When They Discover You Stole The Missing Budget / She Stole My Man And Was Making Sure I Knew (photo) / When You See The Guy You Stole His Money In Boutique PIC (2) (3) (4)
Yo Leo, You Stole My Move by Nobody: 10:26pm On Sep 30, 2010 |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by sats: 10:58pm On Sep 30, 2010 |
funny nice one |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 1:02am On Oct 01, 2010 |
Were is the joke my friend? |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 1:58am On Oct 01, 2010 |
Sharrap! |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 2:05am On Oct 01, 2010 |
Na your boy or man friend u dey talk to - Ewu! |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 2:21am On Oct 01, 2010 |
Chei!! U don drink again abi? U no dey fear mii again? |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 2:27am On Oct 01, 2010 |
I dont drink - smoke and womanise. the thing be sey, any gurl wey no dey respect dem SENIOR for here, no get respect for reality. (outta nairaland) |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 3:00am On Oct 01, 2010 |
We r both saying the same thing. Y dont u hv respect for me?old woman and elders picture no dey una house? If I hear 'fiiim' frm your mouth again,u go sleep with headache! |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 3:05am On Oct 01, 2010 |
u too go sleep with your one leg up when e begin happen |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 11:27am On Oct 01, 2010 |
**Coughs** ¤¤Vicinity closed down¤¤ Reason:-->> Toasting in progress. Goodluck stud and Odunnu stop to dey play hard to get MEHN. Peace! |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 1:04pm On Oct 01, 2010 |
The guys wey dey hia be small pikin.They are still learning how to chyke a babe Studio CFR:na ur ifa or sango save you say I no see this post on time. You for hear weehn! |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 1:07pm On Oct 01, 2010 |
Oya prof. Odunnu teach me |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 1:11pm On Oct 01, 2010 |
Btw Odunnu u've got a lovely child, i'm happy for the lucky papa |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Kunbee: 12:59am On Oct 02, 2010 |
Demonic creatures |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 8:38am On Oct 02, 2010 |
Vic2k3:Which baby? Hv u started visiting googles in her ganja farm? |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 10:06am On Oct 02, 2010 |
The baby on ur profile. Or are trying to deny am? |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 10:34am On Oct 02, 2010 |
Whose profile has a baby? Dat my fiancé calls me 'baby' does nt give u the right to call me dat. |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 10:35am On Oct 02, 2010 |
Ur signature na 'DIE'. |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 10:44am On Oct 02, 2010 |
Alright baby! |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Jeovy(m): 10:59am On Oct 02, 2010 |
I must have missed a lot, who is that trashing studio? |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 11:13am On Oct 02, 2010 |
Vic2k3:vic!!! No try me o! |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Odunnu: 11:14am On Oct 02, 2010 |
Vic2k3:vic!!! No try me o! |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by Vic2k3(m): 11:38am On Oct 02, 2010 |
^^ Baby calm down now. Ur temper do dey raise |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by StudioCFR(m): 4:48pm On Oct 02, 2010 |
Jeovy: lol u don dey take dat thing again? e nor good for your eyes oh |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by EfemenaXY: 12:26pm On Oct 03, 2010 |
Studio nor get any moves |
Re: Yo Leo, You Stole My Move by KDK(m): 1:29pm On Oct 03, 2010 |
;d ;d ;d ;d |
(1) (Reply)
When The Kids Start Coming: Before And After (PICS ILLUSTRATED) / The Power Of Money / Video: Bovi Cracks Jokes On Darey Inviting Kim Kardashian To Nigeria
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |