Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,742 members, 7,955,829 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 04:23 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Na Wa Ooo (3315 Views)
Lagos Na Wa: Passengers Push Broken Down BRT Bus [photos] / This Country Na Wa Ooo... See Our Independence Result!!! / Boy Who Passes By Mother's Room : Na Wa Ooooo (2) (3) (4)
Na Wa Ooo by cynthoney(f): 7:23am On Dec 07, 2010 |
Haba! Wich new joke una dey expect again? jokes don finish for nairaland jor sowi,i wan go dollarland go search for jokes, tatafos! See their left eyes NB: If u kw say your name na Studio abi Stadium,abeg no comment And anybody else wey wan take style abuse me, check out my Display Pix b4 any further comments |
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 9:49am On Dec 07, 2010 |
u don finish washing of d plates wey i give cos e bi like say u dey jobless. |
Re: Na Wa Ooo by thiscounts(m): 10:34am On Dec 07, 2010 |
Sister CYNTHONEY,I beg I never insult u ooo for this forum, when u are set to be pouncing on anyone I beg make u leave me out. When I never checked your pix, I wanted to say what another never do well be this but when I see am I swallowed the words. Chei! na so u dey muscular?All your enemy go bow |
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 10:55am On Dec 07, 2010 |
Cynthoney u need to step up your game - no dey fall my hand with dis STALE THREAD. My name is always in your mouth - dat means i'm always on your mind. *smiles* |
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 4:00pm On Dec 07, 2010 |
studio nobody call u come here oooo e be like say u wan stay wheelchair do christmas abi? @thiscounts,i like as u take borrow urself brain if not d small one u get for lost @ayusman,na joblessness dey worry me so but i nor fit wash ur plates,lai lai e better sef make i wash Studio butts dan ur plates |
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 4:02pm On Dec 07, 2010 |
na so u like me reach? Lucky me Oya cu.m wash my boot |
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 4:10pm On Dec 07, 2010 |
no dey fool urself my friend!!! i mean say washing ur butts d second to last tin wey i fit do for dis life no need to be proud of it jor most esp wen that place dey smell |
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 4:13pm On Dec 07, 2010 |
Which place u say dey sti. . .? Have u bin dia before? No lie for on me oh |
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 4:52pm On Dec 07, 2010 |
why i go lie? no be been dey beg me since make i help u wash am since? abeg abeg abegnno dey form for me cos we dey nairaland |
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 5:28pm On Dec 07, 2010 |
i no u go like wash him koko. |
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 5:37pm On Dec 07, 2010 |
lol See enemies!!! wetin concern u wif wetin i wan do and i no wan do? my friend,if u no get wetin do,abeg go drink d next available acid u see |
Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 5:56pm On Dec 07, 2010 |
Cynthy Cynthy. .nor mind all those toe steppers. Oya yam don done, come pound quick. |
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 7:00pm On Dec 07, 2010 |
make she make sure say no lump 4 d pounded yam o. if na man now she go pound am well well. |
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 7:14pm On Dec 07, 2010 |
lol the baybe sabi wash and dry koko no be small |
Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 11:35am On Dec 08, 2010 |
she be dry cleaner? |
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 11:37am On Dec 08, 2010 |
According to her YES! |
Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 11:40am On Dec 08, 2010 |
this is getting interesting. so what exactly does she dry clean? |
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 1:56pm On Dec 08, 2010 |
She dey clean anything liquid. |
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 2:16pm On Dec 08, 2010 |
u know her pass me then |
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 6:36am On Dec 09, 2010 |
tatafos u too lysaa,u don join dem abi? dont worry,wen i finish to pound the yam,remind me to pound ur head join as for studio and ayusman,i go show two of u why person no dey wear pant for head |
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 7:07am On Dec 09, 2010 |
Thanks for reminding me that you dont wear any. Abi Studio? |
Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 8:52am On Dec 09, 2010 |
cynthoney:Bbz Arrange yasef sharply, I do bad to say make u come pound yam? U should be thanking me for giving u an opportunity to work-out. |
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 9:16am On Dec 09, 2010 |
@ lysaa,i be like i need work out again? amas work out as anyone can be @ayusman,if i catch u eh! |
Re: Na Wa Ooo by ayusman16(m): 9:18am On Dec 09, 2010 |
i will be waiting. just make sure u aint wearing any, |
Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 9:28am On Dec 09, 2010 |
cynthoney:U wan die? ppl like u dey jones for gym. |
Re: Na Wa Ooo by thiscounts(m): 11:41am On Dec 09, 2010 |
Nna no dey look before nna begin to dey mis yan, See CYNTHONY wey all of na dey talk to any how.Nna go fear fear!
|
Re: Na Wa Ooo by lysaa(f): 11:45am On Dec 09, 2010 |
all i see is a happy fine girl. |
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 1:50pm On Dec 09, 2010 |
and who be dat IBO Enugu Boy/man/hermaphrodite Wey come dey speak 'NNA" for us here? Abi the NNA IBO guy think sey we be all IBOz |
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 5:35pm On Dec 09, 2010 |
thiscounts:Tell them oooo,im not sure they realise who dem dey talk to @ Studio,empty drum,no let me deflect u ooo |
Re: Na Wa Ooo by StudioCFR(m): 12:24am On Dec 11, 2010 |
lol |
Re: Na Wa Ooo by bayleaf(m): 3:01pm On Jun 07, 2011 |
Hmmmmmmmmmmmm!!!!!!!!!!!! |
Re: Na Wa Ooo by cynthoney(f): 3:53pm On Jun 07, 2011 |
bayleaf!!!! wich one is hmmmm? u no go waka pass? |
Dumb Blonde / Give This Picture A Name / Women And Their Hypocrisy (pics)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |