Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,065 members, 7,810,975 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 07:51 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nigerian Man With Sense (5325 Views)
b / Man With A Very Big Cock / A Man With Class (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: Nigerian Man With Sense by shakara4u(m): 5:01pm On Jan 18, 2011 |
u for 1st tell me sa u are a comer b4 askin d question |
Re: Nigerian Man With Sense by lysaa(f): 5:07pm On Jan 18, 2011 |
So why e dey affect u now? |
Re: Nigerian Man With Sense by shakara4u(m): 5:23pm On Jan 18, 2011 |
abeg,,abeg,,abeg,,,abeg,,, when i belle full i go com answer all these JAMB questions |
Re: Nigerian Man With Sense by lysaa(f): 5:25pm On Jan 18, 2011 |
Tsk! wetin i wan use ya ans do? I dey use u pass time jare |
Re: Nigerian Man With Sense by shakara4u(m): 5:40pm On Jan 18, 2011 |
safe journey, deep sigh of relief |
Re: Nigerian Man With Sense by lysaa(f): 5:42pm On Jan 18, 2011 |
Re: Nigerian Man With Sense by bashydemy(m): 8:24pm On Jan 18, 2011 |
Lysaa dear how are you jare ? |
Re: Nigerian Man With Sense by shakara4u(m): 11:09am On Jan 19, 2011 |
na only her u see? na so u go do wey stud go d call u woman wrapper |
Re: Nigerian Man With Sense by StudioCFR(m): 1:53pm On Jan 19, 2011 |
My name dey sweet for your mouth abi? |
Re: Nigerian Man With Sense by bashydemy(m): 5:22pm On Jan 19, 2011 |
@Shakara you be real john |
Re: Nigerian Man With Sense by shakara4u(m): 5:25pm On Jan 19, 2011 |
hmmm,bashy u dun sabi englis ooohh am impressed, but u sure say u know the meanin of john? john like u |
Re: Nigerian Man With Sense by bashydemy(m): 6:14pm On Jan 19, 2011 |
who want make i call am finish abi you dis Johnbull and beside you still dey office am sure that why you still dey get access to internet soon we no go see any comment from you |
Re: Nigerian Man With Sense by shakara4u(m): 6:17pm On Jan 19, 2011 |
heheheheheheheheheheheehe, dude,wen i reach house,will rest watch futball and sleep, coz there's wrk d nxt day, abi u tink say make i sidon d do yahoo yahoo like u |
Re: Nigerian Man With Sense by bashydemy(m): 8:10pm On Jan 19, 2011 |
lol even weekends? |
Re: Nigerian Man With Sense by eldav(m): 8:14pm On Jan 19, 2011 |
lol shakra abeg pity bashed demon. d guy neva wan get sense *no ofwence* |
Re: Nigerian Man With Sense by Kunbee: 12:20am On Jan 20, 2011 |
bashy_demy: I know |
Re: Nigerian Man With Sense by bashydemy(m): 12:29am On Jan 20, 2011 |
@Kunbee how your day jare @Eldav them don release you again? committer |
Re: Nigerian Man With Sense by Kunbee: 12:52am On Jan 20, 2011 |
fine |
Re: Nigerian Man With Sense by bashydemy(m): 1:05am On Jan 20, 2011 |
That my girl |
Re: Nigerian Man With Sense by Kunbee: 1:28am On Jan 20, 2011 |
*faints* |
Re: Nigerian Man With Sense by KDK(m): 5:43am On Jan 20, 2011 |
nice 1 bashy! |
Re: Nigerian Man With Sense by bashydemy(m): 8:59am On Jan 20, 2011 |
Thanks jare brova mi |
Re: Nigerian Man With Sense by shakara4u(m): 12:23pm On Jan 20, 2011 |
nice 1 bashy!his jst flattering u, *faints* u dun make kunbee faint noe, c ur lyf? lol even weekends? oboy guy u tink say NL na work?wrk monday to fridays then,i go siddon one place on sat or sun, say i look wetin bashy go update couple wit d fact my precious EPL will b on, mstweeeeeeeeeee |
Re: Nigerian Man With Sense by StudioCFR(m): 12:30pm On Jan 20, 2011 |
I like the way u dey make yourself happy @Skantkarat |
Re: Nigerian Man With Sense by Kunbee: 11:43pm On Jan 21, 2011 |
Shakara4u you wicked o, so u no fit wake me up |
Re: Nigerian Man With Sense by EfemenaXY: 4:30pm On Jan 22, 2011 |
Kunbee |
Re: Nigerian Man With Sense by Kunbee: 12:32am On Jan 23, 2011 |
Efe babyyyy |
Re: Nigerian Man With Sense by shakara4u(m): 2:25pm On Jan 24, 2011 |
awwwww,Efa thanx for revivin her, @bashy,dont u dare call her again ooo, lol |
Re: Nigerian Man With Sense by bashydemy(m): 2:58pm On Jan 24, 2011 |
Who put my name for this shakara boy mouth self |
Re: Nigerian Man With Sense by shakara4u(m): 3:02pm On Jan 24, 2011 |
lol, yeye boy, how u dey today?u dun com frm market? |
Re: Nigerian Man With Sense by bashydemy(m): 3:11pm On Jan 24, 2011 |
i dey my side jare, wish market you send me? |
Re: Nigerian Man With Sense by TeadroTec: 4:12pm On Jan 27, 2011 |
Teadro Info Tech, best known I.T school in Port Harcourt for its cutting-edge training where more of I.T practicals are emphasized in: ORACLE, CISCO, MCITP, COMPTIA A+ and N+, MOS , IC3 , and much more IS AT IT AGAIN! ! !, Offering 100 percent scholarship to meritorious students. ABSOLUTELY FREE… NO gimmick, no registration fee, its totally free!!! Teadro scholarship scheme is an annual scholarship program to empower the youths through ICT training and also to create opportunities for job placement. Additional benefits include participants been enlisted on our consultant Database for job placement with any of the following: Telecom, Banks, ISPs, Oil and Gas and so on, Remember, scholarship is based on merit, so come along with your writing materials for a 45 minutes test at Teadro InfoTech centre, 76 stadium road Port Harcourt or call 08036086061. This is a rare opportunity where you can get yourself certified and grounded in I.T field at just no cost. Take advantage of this grand opportunity NOW!!! Venue: 76 Stadium Road Port Harcourt Date: 12th February 2011 Time: 9:00 am prompt! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
The funniest Definition For The Pidgin English Word ' WAHALA' / 13 Reasons Not To Drink With Friends(pictures) / 28 Purposely Wrong Test Answers That Are Just Priceless.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |