Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,156,137 members, 7,829,070 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 06:34 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Girls Nyt Out (3403 Views)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Girls Nyt Out by Idowuogbo(f): 3:01pm On Feb 02, 2011 |
shakara4u:, oh no u dint now get ready say hello to ur brown new coffin , if am a LovePeddler wot dose dat make ur chick it got so bad u expressed ur daily intervals catching her on the street of alaba selling her self for roasted plantain cry no more and seek d help of d saviour , for u have terrestrial isssues, . overgrown boil |
Re: Girls Nyt Out by bashydemy(m): 3:53pm On Feb 02, 2011 |
Shakiru and idowu wetin i won do for una case now? oya make una stop am abeg |
Re: Girls Nyt Out by Nelson6(m): 4:27pm On Feb 02, 2011 |
make una continue, am loving it |
Re: Girls Nyt Out by shakara4u(m): 4:29pm On Feb 02, 2011 |
hehehehehehehehhe, who b una?no b me n her oooh how una dey jare, beta pple |
Re: Girls Nyt Out by bashydemy(m): 7:15pm On Feb 02, 2011 |
I dey fine jare my boy how was your day? |
Re: Girls Nyt Out by Kunbee: 12:20am On Feb 03, 2011 |
Shakara must you use the word 'gal' whenever you wanna talk to me |
Re: Girls Nyt Out by tanimz(f): 2:33am On Feb 03, 2011 |
Nice jokes Shakara. Keep it up. |
Re: Girls Nyt Out by bashydemy(m): 8:31am On Feb 03, 2011 |
@kunbee gal,girl,babe what is the different? |
Re: Girls Nyt Out by shakara4u(m): 8:35am On Feb 03, 2011 |
@kunbee gal,girl,babe what is the different? help me ask her oooo Nice jokes Shakara. Keep it up. tanx pweety, howdy? Shakara must you use the word 'gal' whenever you wanna talk to me aunty kunbee sowiiiii, I dey fine jare my boy how was your day? my oga,wey no d giv me moni |
Re: Girls Nyt Out by bashydemy(m): 8:40am On Feb 03, 2011 |
^^ dont tell me i send money to wrong account |
Re: Girls Nyt Out by shakara4u(m): 9:01am On Feb 03, 2011 |
heheheheheeeheheheheheehhe, u no serious, send am again |
Re: Girls Nyt Out by bashydemy(m): 9:39am On Feb 03, 2011 |
nop i dont wanna waste another money jor |
Re: Girls Nyt Out by tanimz(f): 9:37pm On Feb 03, 2011 |
shakara4u: No problem. I'm fine, how art thee faring? |
Re: Girls Nyt Out by bashydemy(m): 10:47pm On Feb 03, 2011 |
Tanimz how are you doing long time |
Re: Girls Nyt Out by Kunbee: 11:14pm On Feb 03, 2011 |
bashy_demy: Cos am not a female, i dont claim any gender |
Re: Girls Nyt Out by tanimz(f): 2:19am On Feb 04, 2011 |
bashy_demy: I'm doing great. I know say una don miss me wella. How body? |
Re: Girls Nyt Out by Nelson6(m): 12:00pm On Feb 04, 2011 |
body dey inside cloth o jare . . .wat do u have for me |
Re: Girls Nyt Out by Nelson6(m): 3:53pm On Feb 07, 2011 |
wats ya problem?? u kip postn dis sh***t everywhere |
Re: Girls Nyt Out by shakara4u(m): 5:55pm On Feb 07, 2011 |
no mind d ibo boy |
Re: Girls Nyt Out by Kunbee: 11:56pm On Feb 07, 2011 |
Instead od you to buy so you can valentine you gf |
Re: Girls Nyt Out by Nelson6(m): 12:12pm On Feb 10, 2011 |
Kunbee: |
Re: Girls Nyt Out by shakara4u(m): 4:16pm On Feb 17, 2011 |
Instead od you to buy so you can valentine you gf which kian gift ur BF(bashy) giv u? |
Re: Girls Nyt Out by Nelson6(m): 10:49am On Feb 18, 2011 |
e no go pass iro ati buba |
Re: Girls Nyt Out by shakara4u(m): 2:49pm On Feb 18, 2011 |
;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d |
Re: Girls Nyt Out by Kunbee: 11:02pm On Feb 18, 2011 |
shakara4u: he didnt get me anything |
Re: Girls Nyt Out by bashydemy(m): 2:05pm On Feb 19, 2011 |
Nelson**:wetin concern you Kunbee:baby don't worry jare still on the sea will get here soon |
Re: Girls Nyt Out by Kunbee: 10:27pm On Feb 20, 2011 |
Oniro |
Re: Girls Nyt Out by bashydemy(m): 11:05pm On Feb 20, 2011 |
do you want the shipping tracking number? |
Re: Girls Nyt Out by Kunbee: 12:06am On Feb 21, 2011 |
No |
Re: Girls Nyt Out by bashydemy(m): 12:37am On Feb 21, 2011 |
why just proof now |
Re: Girls Nyt Out by Nelson6(m): 9:29am On Feb 21, 2011 |
humme's speechless by michael jackson |
When You Want To See What's Under The Towel! / What Are U Looking For! / See What This Girl Did To A Friend!!!!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |