Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,206 members, 7,818,703 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 10:09 PM

I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje (835 Views)

Three Golden Eaglets Could Make Eagles Wcup Squad After Impressing In Training / Siasia Vows To Make Eagles Formidable / Yakubu,Apam,Kaita,Utaka Brothers Make Eagles 30 Man List - Allnigeriasoccer.com (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by champredd(m): 8:27pm On Jun 12, 2007
Why? Because it is better like that make dem no cause hypertension for Naija people. We get problem enough jare. If dey no go to Nations cup, we go forget about them for now. We have problems enought that we wan fix.
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by 9ja4eva: 9:09pm On Jun 15, 2007
LOL

I dey tink d same way oh but if Niger beat dem or dey draw Niger den make we jst resign from football.
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by viee(f): 9:37pm On Jun 15, 2007
lol

na vex?
haba
small small naw! cheesy
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by 9ja4eva: 9:51pm On Jun 15, 2007
Raw truth hard bt e good
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by chiegemba(f): 9:52pm On Jun 15, 2007
@9ja4eva;
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by viee(f): 10:00pm On Jun 15, 2007
im no longer intrested in naija futball
not ready for heartache jare
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by 9ja4eva: 10:30pm On Jun 15, 2007
Yes oh
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by nana(f): 10:34pm On Jun 15, 2007
lol, at this tread
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by 9ja4eva: 12:44am On Jun 16, 2007
Na true na
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by dinozzo(m): 1:09am On Jun 16, 2007
forget them jare, common uganda we no fit win.
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by timmy7(m): 9:19am On Jun 16, 2007
Funny post grin As for me a patriotic Nigerian, a good one for that matter I want make we win but I no go watch am oo shikenah
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by kliverpool(m): 9:06pm On Jun 16, 2007
even if they qualify they will still go and collect bronze
let other country go jare
i don't think i will watch them too
it is so sad that the game might clash with madrid game 2morrow
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by 9ja4eva: 7:20am On Jun 17, 2007
Yes oh i no get dt kain time too
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by Cyclone5(m): 7:28am On Jun 17, 2007
With Norbit Vogts at the helm we are almost guaranteed to lose anyway. One we employed that ne'er do well our fate was sealed. No need for any expectations at all.
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by 9ja4eva: 7:29am On Jun 17, 2007
lmao


Na true u talk jare.Who know sef im fit play Enyema as striker and Martins as goalie
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by Cyclone5(m): 7:41am On Jun 17, 2007
I hear you O! The wretch no know anything. Its unfortunate that we hate ourselves enough to place our fate in the hands of a brute who has no respect for us. This guy will ruin us and take our money and run.

Unfortunately our players dont understand that big tournaments dont come around everyday. Especially when you have falsified your age to start with. They need show more commitment and determination.
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by 9ja4eva: 7:43am On Jun 17, 2007
lmao


Na true oh.Make dem dey decieve demselves dere na dem sabi
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by tunrexdj(m): 8:42am On Jun 17, 2007
i feel this useless eagles should be disbanded.its high time we started grooming enyimba for international games .the way forward is to adopt enyimba as our national team.am damn serious!this sets of eagles can only deliver heart attacks to millions of nigerians than give glory to their fatherland.
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by 9ja4eva: 8:49am On Jun 17, 2007
I second jare.
Re: I Dey Pray Make Eagles Lose Jeje by lordimpaq(m): 2:33pm On Jun 17, 2007
i've given up on the nigerian team since,

it should have been disbanded a long time ago,

a new team should be built from the scratch,

the problem of nigerian football is NFA, they are a corruptible bunch, !!!

(1) (Reply)

Benin Coach Claims 'fix' Approach / (Ghana 2008) Africa Cup Of Nations Videos In Youtube! / 100% Naija League Fan

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.