Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,742 members, 7,955,829 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 04:22 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? (966 Views)
Abeg na Who Thief Pass / The Many Definitions Of Shi.t To Lighten Your Mood This Beautiful Tuesday / So My Girlfriend Said "take Off My Shirt" (2) (3) (4)
Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by xynerise: 4:32pm On Feb 05, 2011 |
. I remember the day I dried my brand new white school uniform outside and left it overnight. I actually forgot to take it in that afternoon. The next morning was school and I went out to get my uniform and lo and behold I saw a black dirt on my cloth and I went closer to see it clearly but the smell explained it all. Na person wey get typhoid use my shirt clean yansh come pack shit with am. No school 4 me dat day. |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by chiefkpokp(m): 5:33pm On Feb 05, 2011 |
Come if u non get joke to place for here make u quite. u dey hear me so? |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by oderemo(m): 6:03pm On Feb 06, 2011 |
Old boy,quit ths now, na joke section we dey. Which one be this pooo joke. |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by xynerise: 5:11pm On Feb 07, 2011 |
Make two of una go call una papa. Na them be my mate. Una no get respect? |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by oderemo(m): 5:22pm On Feb 07, 2011 |
funny enuf my dad is dead 7 yrs ago. but for you, yor FADA. go hug trasformer. na who ask you to post blodklat jokes. yeye dey smell. |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by xynerise: 5:02am On Feb 08, 2011 |
Eh ya sorry. I no no say your pale don kpai. But u dont have to say it here. I was just kidding. You should know me by now. |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by Nelson6(m): 10:50am On Feb 09, 2011 |
effect of living in a face me -i face u @xynerise hardluck . .u for wear the shirt like that. . e no bad to dey smell sh**t,, . sh**t for a while |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by xynerise: 11:35am On Feb 10, 2011 |
Nelson**:thanks for the compliment |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by Nelson6(m): 11:52am On Feb 10, 2011 |
lol ure not serious ure welcome all th same |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by xynerise: 11:56am On Feb 10, 2011 |
Nelson**:I am always welcome in Nairaland. |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by Nelson6(m): 12:05pm On Feb 10, 2011 |
fantasy land . . .who dey chase u before? |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by xynerise: 12:07pm On Feb 10, 2011 |
My dad is the king in fantasy land. HAWAII |
Re: Na Who Use My Shirt Pack Shi:t? by Nelson6(m): 9:39am On Feb 11, 2011 |
dreamer |
(1) (Reply)
Come For Rice / Your Eyes! / Naija Tins
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |