Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,356 members, 7,815,756 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 05:46 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg Una Take A Look At This (3150 Views)
Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg O Oooooooooooooo (2) (3) (4)
I Beg Una Take A Look At This by SeunT2(m): 7:40pm On Jul 04, 2007 |
How could george bush be so stupid,
|
Re: I Beg Una Take A Look At This by Nobody: 10:07am On Jul 05, 2007 |
Maybe the stuff isn't the cover but a sun-protector. |
Re: I Beg Una Take A Look At This by otuwe(f): 10:41am On Jul 05, 2007 |
:oCANT BELIEVE MY EYES |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Aduks(f): 2:23pm On Jul 05, 2007 |
He can make that mistake, Never. |
Re: I Beg Una Take A Look At This by RichDad1(m): 2:38pm On Jul 05, 2007 |
I wonder ooo,na them go dey prove say them sabi, black man no get sense for their side, rubbish, |
Re: I Beg Una Take A Look At This by rubie(f): 2:13pm On Jul 06, 2007 |
We shouldn't say he's stupid, maybe he just put that stuff to his face. He's still innocent until proven guilty. |
Re: I Beg Una Take A Look At This by ayusman16(m): 2:19pm On Jul 06, 2007 |
d guys was a marine, he shoulda know better, una no fit teach am |
Re: I Beg Una Take A Look At This by onome4real: 9:57pm On Jul 06, 2007 |
Hey u guys dont know Americans is like Bush did a surgery so he can see through things . |
Re: I Beg Una Take A Look At This by oge4real(f): 11:54pm On Jul 08, 2007 |
maybe he has not started using it.he is testing if it is his size. |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Nobody: 4:47pm On Jul 09, 2007 |
oge4real: TRUE TALK |
Re: I Beg Una Take A Look At This by mellow(m): 7:38am On Jul 10, 2007 |
otuwe: What? Don't trust your own eyes? |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Oracle(m): 9:50am On Jul 10, 2007 |
I agree with Oge |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Greycells(m): 7:16pm On Jul 10, 2007 |
I disagree with Oge |
Re: I Beg Una Take A Look At This by joey22(f): 7:23pm On Jul 10, 2007 |
nobody holy pass.tuface don talk am |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Everbright(f): 1:22pm On Jul 11, 2007 |
unbelievable oyibo kwa |
Re: I Beg Una Take A Look At This by osereka(m): 4:55pm On Jul 11, 2007 |
e no suprice me o. e de proof say true true him be GEORGE BUSH- MAN |
Re: I Beg Una Take A Look At This by CrazyMan(m): 7:10pm On Jul 11, 2007 |
He must have eaten too much |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Maleeq(m): 10:59pm On Jul 11, 2007 |
Ever wonder why they call him "BUSH"? Bushman!!! |
Re: I Beg Una Take A Look At This by SeunT2(m): 11:01pm On Jul 11, 2007 |
make una no blame him na jedijeji (pie) they worry am |
Re: I Beg Una Take A Look At This by quietaduni(f): 3:22pm On Jul 12, 2007 |
dnt blame the man,u know say dem born am inside bush&also has a name called BUSH |
Re: I Beg Una Take A Look At This by stephanay(m): 3:59pm On Jul 12, 2007 |
yup, its been officially confirmed he's a dumb ass fool! |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Aseye(m): 4:56pm On Jul 12, 2007 |
hey Stephany, thats rude, that man represent alot. Watch what u say about him, the man is an Idol. |
Re: I Beg Una Take A Look At This by stephanay(m): 8:11am On Jul 13, 2007 |
idol? west african idol of uk idol or usa idol? which one be idol? are we talking about the same man here? same George the Bush man George of the jungle?[/b]which do u mean? cos [b]he's still a dumb ass fool! |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Aseye(m): 4:05pm On Jul 13, 2007 |
Hey, u really goin to far, watch what u say or else, come to think of it, ur past president as done worst things, grammatical failure on air, what do u call dat, Small dumb Fool?? |
Re: I Beg Una Take A Look At This by osereka(m): 4:21pm On Jul 13, 2007 |
babaiyabo no de hide am say him be farmer! ama this bushman de proof too know. why e no just ask one of the marine to show him how to use it. too know |
Re: I Beg Una Take A Look At This by desorlah(f): 4:36pm On Jul 13, 2007 |
May God forgive everyone of u. . . . . . . . . . . . makes a cross sign and walks away |
Re: I Beg Una Take A Look At This by osereka(m): 4:39pm On Jul 13, 2007 |
for telling the truth? |
Re: I Beg Una Take A Look At This by SeunT2(m): 10:56pm On Jul 13, 2007 |
una know know say america they do too know, na him be the olori and in too know don get degree |
Re: I Beg Una Take A Look At This by Nobody: 12:13am On Jul 14, 2007 |
abeg, try ask him,he sha get sense pas baba |
Re: I Beg Una Take A Look At This by SeunT2(m): 9:29pm On Jul 17, 2007 |
you are right ooooo the man get sense pass baba but he didn't know how to use it, |
Re: I Beg Una Take A Look At This by spikelord(m): 12:38am On Jul 18, 2007 |
George George George George of the JUNGLE. Wetin self, una don yab am reach. George Bushman |
Re: I Beg Una Take A Look At This by fabulosboy(m): 2:52pm On Jul 19, 2007 |
its not his fault, no one gave him a manual (user's guide) |
See What A Boy Did With Naira Towel That Went Vira In Usa ( Photo) / Which One Dey Pain Pass To Lose?? / The Clever Italian Mathematician
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |