Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,007 members, 7,863,644 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 10:23 PM

Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission - Education (58) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission (246992 Views)

A.B.U Zaria 2014/2015 Admission Thread / National Open University Of Nigeria 2011/2012 / Breaking News: A.b.u Zaria Admission List Out. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (55) (56) (57) (58) (59) (60) (61) ... (64) (Reply) (Go Down)

Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by brown23: 1:32am On Nov 23, 2011
hummm
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Abdul9ice(m): 7:54am On Nov 23, 2011
Hehehe, imagine say last post na yesterday wen 100posts dy dey b4 1st list comot. Na wa o, me sef neva get o, buh i must dey 2nd list, how 187 aggregate go get pharmacy wen 203 aggregat no get statistics, hmmm! Anyways i still get 1m.1hope and i'l advice y'all to do thesame. May GOD help us all. Amin. Amen!
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Abdul9ice(m): 8:04am On Nov 23, 2011
I never finish sef, how only 6people go get statistics, wen ova 70 apply? Make my name beta dey o or else na me go first sue a.b.u! Last year na 60 people get statistics for 2nd list only. Kon imagine d nonsense this year. Well sha thats 9ja 4 u. Abegi any news dey bout dat 2nd list?
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 8:58am On Nov 23, 2011
Abdul9ice:

I never finish sef, how only 6people go get statistics, wen ova 70 apply? Make my name beta dey o or else na me go first sue a.b.u! Last year na 60 people get statistics for 2nd list only. Kon imagine d nonsense this year. Well sha thats 9ja 4 u. Abegi any news dey bout dat 2nd list?
me ma oll tire me oooooooooooo i b idigene ooooo wit 210 0n aggergate dos big headed big fools deny me so am tinkin if dey gonna release d so colloed 2nd list pkv and do wile are u sure dey gonna release dis 2nd list because d jamb registrar have no right 2 mandate dem 2 release d 2nd list dey ad quotaes of student dey must collect every yr i just wish dey release it and d most important make my name dey dere oooooooand odas nairalanders imagine me wit my own state dey deny me addmission and person frm anoda state dey chance my position dis is patatic seriously am gonna embark on d 2nd day fastin on friday i have vow 2 b fastin every fridays till wen my name is on d so colled 2nd list, odas 2 can join me in d fastin toooo
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 9:12am On Nov 23, 2011
wait ooooooooooooooo dis yr accountin student plenty die ne because i don no y am deny dis is it dat am not eligible or qualified 2 b placed dere '''''''''''''''''''''b4 i rest my keyboard make i salute d co founder of dis trend and honorable member in persons of pkv ur highness,do wile standin oviation,,,babatunde,i dey hala u greatins and finally 2 solswag d co founder, till i die have make a vow i no go forget dis particulare trend even dou tommorrow i bcome d vc of abu every nairalander must get addmission because no b small tin dey happen here oooooooooo
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Abdul9ice(m): 9:14am On Nov 23, 2011
Guy, na so o, e b lyk say i go join u o, which course u apply sef
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by solswag: 10:38am On Nov 23, 2011
For those that have interest in purchasing the ABU ZARIA Remedial form (SBRS) or thejust introduced 9 month Diploma programme that will get you admission to 200 Level after the successful completion of the programmeand you as well automatically be giving admission to the course of your choices. Hurry now and get yours before the closing date

SHEHU (07057453046).
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by solswag: 2:56pm On Nov 23, 2011
Diplomas, Certificates, LVT & Others

There are some certificate and direct entering courses available right now in ABU Zaria , you can get the form to buy at the bank . Hopes is still wide open for admission .

SHEHU (07057453046).
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by solswag: 3:57pm On Nov 23, 2011
For those that have interest in purchasing the ABU ZARIA just introduced 9 month Diploma programme that will get you admission to 200 Level after the successful completion of the programme and you as well automatically be giving admission to the course of your choices. My name is SHEHU call me to this line for more inquiries 07057453046
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 8:07pm On Nov 23, 2011
Abdul9ice:

Guy, na so o, e b lyk say i go join u o, which course u apply sef
guy na were u base 4 now and if u no mind wetin b ur jamb score and ur post ume score no verse oooo say y i dey ask u ooooooooooooooo i won use am do some estimations y people like u were u not given addmission includin me 2 and babatunde now
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Jamesdman(m): 7:15am On Nov 24, 2011
xup guyz!! Sowi i left the thread 4 so long. Kinda busy. Congrats 2 those that were privileged to be admitted. To Do-while, Babatunde, Yuboy n Abdul9ice, by God's grace it'll be ur turn to smile wen the 2nd list is out! @SOLWAG, don't mean to burst ur bubble, bt i tink S.B.R.S form is no longer on sale, bcoz the pre-entrance examination into S.B.R.S was held last month. So, wat we shld be expecting nw is the list of admitted candidates!
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Abdul9ice(m): 7:32am On Nov 24, 2011
yuboy:

guy na were u base 4 now and if u no mind wetin b your jamb score and your post ume score no verse oooo say y i dey ask u ooooooooooooooo i won use am do some estimations y people like u were u not given addmission includin me 2 and babatunde now
well i got 217 in jamb and 47 in postume and an aggregate of 203 to study statistics! Wat bout urs. Fnx bro we appreciate ur concern.
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by DOWHILE: 10:18am On Nov 24, 2011
James-dman:

xup guyz!! Sowi i left the thread 4 so long. Kinda busy. Congrats 2 those that were privileged to be admitted. To Do-while, Babatunde, Yuboy n Abdul9ice, by God's grace it'll be your turn to smile wen the 2nd list is out! @SOLWAG, don't mean to burst your bubble, bt i tink S.B.R.S form is no longer on sale, bcoz the pre-entrance examination into S.B.R.S was held last month. So, wat we shld be expecting nw is the list of admitted candidates!

U are welcome bro.,,,,,,,,amen to ur prayer.


yuboy:

me ma oll tire me oooooooooooo i b idigene ooooo wit 210 0n aggergate dos big headed big fools deny me so am tinkin if dey gonna release d so colloed 2nd list pkv and do wile are u sure dey gonna release dis 2nd list because d jamb registrar have no right 2 mandate dem 2 release d 2nd list dey ad quotaes of student dey must collect every yr i just wish dey release it and d most important make my name dey dere oooooooand odas nairalanders imagine me wit my own state dey deny me addmission and person frm anoda state dey chance my position dis is patatic seriously am gonna embark on d 2nd day fastin on friday i have vow 2 b fastin every fridays till wen my name is on d so colled 2nd list, odas 2 can join me in d fastin toooo

Yuboy, ABU issue is beyond dat, A lot of things went wrong, some things i cannot say here, ,,,If u knew wat happened, you wont even for a second have doubt about shortlisting the 2nd list.,,,,,,,its sure, but a matter of time. Pls bear.


@all, it is imperative to keep our calm and watch things unfold themselves. Dis is not the time to panic i have strong faith. Insha Allah, we will all smile at the end.,,,,,However, if we have other things to do aside awaiting second list, lets start doing it now.,,,,,,,,may God be wit us, amen,,,,,,,,1luv
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by BabatundeGPD(m): 11:13am On Nov 24, 2011
James-dman:

xup guyz!! Sowi i left the thread 4 so long. Kinda busy. Congrats 2 those that were privileged to be admitted. To Do-while, Babatunde, Yuboy n Abdul9ice, by God's grace it'll be your turn to smile wen the 2nd list is out! @SOLWAG, don't mean to burst your bubble, bt i tink S.B.R.S form is no longer on sale, bcoz the pre-entrance examination into S.B.R.S was held last month. So, wat we shld be expecting nw is the list of admitted candidates!
AMEN. GOD IS IN FULL CONTROL
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 12:21pm On Nov 24, 2011
@DO WILE U SURE SAY WETIN HAPPEN NO GO REPEAT ITSELF NOW because ME I NO GO FIT AFFORD 2 STAY AT HOME AGAIN OOOOOOOOOOOO
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by solswag: 5:40pm On Nov 24, 2011
Diplomas, Certificates, LVT & Others



There are some certificate and direct entering courses available right now in ABU Zaria , you can get the form to buy at the bank . Hopes is still wide open for admission . My name is SHEHU call me to this line for more inquiries 07057453046
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by solswag: 9:01pm On Nov 24, 2011
Diplomas, Certificates, LVT & Others



There are some certificate and direct entering courses available right now in ABU Zaria , you can get the form to buy at the bank . Hopes is still wide open for admission . My name is SHEHU call me to this line for more inquiries 07057453046
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 11:57am On Nov 25, 2011
we dey with una.make we c wetin go shele this weekend
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Abdul9ice(m): 12:40pm On Nov 25, 2011
pkv:

we dey with una.make we c wetin go shele this weekend
ok na, we rely on u o!
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Demily(m): 2:43pm On Nov 25, 2011
sum1 told me dat d 1st list has been canceld, is it true?
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Demily(m): 2:57pm On Nov 25, 2011
sum1 told me dat d 1st list has been canceld, is it true?
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Nobody: 5:22pm On Nov 25, 2011
Hi guys! Dis is d 1st tym am actually writin on dis page bt bin followin dis thread since page 30 I tink. Last year I was denied admission and I had ă very good score but I tried harder dis year and I gt 282 as ma aggregate and I got wat I wantd which is civil law. D list is not cancld and we r startin classes on monday bt want to encourage those dat didn't get to kip tryin bt I don't want to dissapoint u at the same tym. Its ABU we r talkin about. I was told a lot of stories last year dat got ma hopes up bt at d end I was greatly dissapointd. As u know 2nd list is nt just connection bt somebody dat knows somebody. Even ă lecturer can nt just get admission 4 u just lyk dat xcept he is well connectd so try and get some1 reliable and pls don't put so much hp like I did iast year. Try and apply 4 diploma and sometin else b4 d list comes out. I hear a lot of cries in dis forum everyday and it rilly kills me. Hp to see a lot of u in abu wen d 2nd list comes out bt with d experience I've had pls don't depend on it! Love u all!

1 Like

Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Jamesdman(m): 7:54am On Nov 26, 2011
Congrats Hannae, n tnx 4 placing ur 1st post on NL on diz thread! @Demily, hw cn d 1st list be canceled wen admission letters n accomodation has already bn issued to new students? @all expectin the 2nd list, jst kip prayin, 4 God knws d best 4 u. Wishin y'all tha vry best!!!!
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Goldieboo(f): 9:21am On Nov 26, 2011
Awwwww, i so miss u guyz,a.b.u'z netwk is so 4kd, i pray y'al get dz admisn,by His grace u al shal b wit us prity soon, pkv,i miss ya!
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Eddyboy18: 9:42am On Nov 26, 2011
To those that still awaits the second list, sure there ll b a second list by january ending or first wk of febuary, but as a broda 2 u i ll tel u nt 2 put ur hope in just 1 basket i.e abu. I ll advice and recomend u guyz 2 apply 4 rems nd diploma courses in any oda reputable institution just as abu, to get doing dan sitting @ home kos its writen an idle s d devils workshop, so my fellow brodas nd sistas be wise nd i knw at d end we all smile wen d list s out.one luv
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 4:37pm On Nov 26, 2011
Eddyboy18:

To those that still awaits the second list, sure there ll b a second list by january ending or first wk of febuary, but as a broda 2 u i ll tel u nt 2 put your hope in just 1 basket i.e abu. I ll advice and recomend u guyz 2 apply 4 rems nd diploma courses in any oda reputable institution just as abu, to get doing dan sitting @ home kos its writen an idle s d devils workshop, so my fellow brodas nd sistas be wise nd i knw at d end we all smile wen d list s out.one luv
is that a speculation or factual?pls reply my post cos there is somting i want 2 say
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Eddyboy18: 8:29pm On Nov 26, 2011
Dats s just d fact pkv
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 10:08pm On Nov 26, 2011
Eddyboy18:

Dats s just d fact pkv
well i can assure u dat u got ur fact wrong.i spoke with a person at d helm of affairs.(sorry i wont disclose his name here) and bliv me d list wont exceed dec.i dont want 2 run a battle of posts with u ova dat nor say wat wuld pls guys stewing here ova d 2nd list.common bro watz d essence of giving admission afta ova 5wks in which dudes dat made d 1st list hav written some shot guns.if u r doing a course lyk physics 131 taken by sadist lyk Zakari how t wan bgin meet up sef?kukuma say no 2nd list na
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by pkv(m): 10:12pm On Nov 26, 2011
Eddyboy18:

Dats s just d fact pkv
well i can assure u dat u got ur fact wrong.i spoke with a person at d helm of affairs.(sorry i wont disclose his name here) and bliv me d list wont exceed dec.i dont want 2 run a battle of posts with u ova dat nor say wat wuld pls guys stewing here ova d 2nd list.common bro watz d essence of giving admission afta ova 5wks in which dudes dat made d 1st list hav written some shot guns.if u r doing a course lyk physics 131 taken by sadist lyk Zakari how t wan bgin meet up sef?kukuma say no 2nd list na
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Nyntynplus: 10:35pm On Nov 26, 2011
I dey go join police, I don taya wit all diz admision stuff
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by Eddyboy18: 11:00pm On Nov 26, 2011
Dats wat u guyz said, helm of affairs, dat d list ll b out 2morow,nxt 2morow until afta sallah, so i am giving u ds vital information dat d 2nd list ll b out within january endn nd first wk of febuary, take it or not, dats just d truth, i bet u on dat
Re: Ahmadu Bello University (A B U) Zaria, 2011/2012 Admission by yuboy: 11:28pm On Nov 26, 2011
Eddyboy18:

Dats wat u guyz said, helm of affairs, dat d list ll b out 2morow,nxt 2morow until afta sallah, so i am giving u ds vital information dat d 2nd list ll b out within january endn nd first wk of febuary, take it or not, dats just d truth, i bet u on dat
guy come down u don get addmission ne u make me feel headache over dis addmission fault is it our fault dat we are not addmitted or dey told u people dere are better dan us here ne my guy if dou u no see dey no go release am i tought u are mature wat u have 2 say is dat dey go release am 2morrow now, c me now no work notin ol my mate don go na my fault ne even people wey i passs dem 4 aggergate dey dere so na wetin i go do now, abeg make dey release am 1st wk of december oooooo, because ,me i don tire ooooo , ooooo, no work notin notin no diploma tai god have mercy now pkv abeg dey help us carry scout of d list of addmitted student now assin dere state of origin dere aggergate 4 our proper diagonastion because i can imagine wot 187 is doin in pharmacy were odas wit 200 are out dere let me tell u even dou am not addmitted am gonna say dis d list is not fair at all, people wey don get go open dier dirty mout 4 here dey talk rubbish any way no b dier fault now,

(1) (2) (3) ... (55) (56) (57) (58) (59) (60) (61) ... (64) (Reply)

NDDC POST-GRADUATE FOREIGN SCHOLARSHIP 2015 / Unilag pg 2014 Discussion / 2014/2015 Utme And Admission Process

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 117
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.