Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,373 members, 7,954,512 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 08:48 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English (43911 Views)
AS Roma Celebrate Nigeria Win Over Benin In Pidgin / Fikayo Tomori And Tammy Abraham Celebrate Nigeria's 59th Independence Day / Jamie Vardy: Nigerian Players Keep Talking In Pidgin English, I Want To Learn It (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Idamond: 10:43pm On Jan 19, 2022 |
We dey congratulate the Super Eagles as dem top their group for #AFCON2021, and we wish dem beta luck for the knockout stage. Up Naija. ���https://www.facebook.com/187991754570725/posts/5039000769469775/ 41 Likes 3 Shares
|
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Nobody: 10:52pm On Jan 19, 2022 |
best team so far the cup is ours 240 Likes 4 Shares |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by DispatcherLagos: 10:56pm On Jan 19, 2022 |
That's mockery 2 Likes 10 Shares |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by jesvic91(m): 11:08pm On Jan 19, 2022 |
NFF should go to Genot Rohr's house and sack that man again 847 Likes 71 Shares |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by JohnnyBling(m): 11:17pm On Jan 19, 2022 |
DispatcherLagos:From what point of view is that? 254 Likes 3 Shares |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Treasure17(m): 11:17pm On Jan 19, 2022 |
There's this inner satisfaction when you watch the eagles play. God will judge Rohr. 322 Likes 16 Shares |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by DispatcherLagos: 11:23pm On Jan 19, 2022 |
JohnnyBling:from the language point of view. Could have made more sense if they congratulated us with good English language 15 Likes 11 Shares |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Tokskob2008: 11:33pm On Jan 19, 2022 |
jesvic91:Lol..... Plus he should refund at least 50% of the salary paid to him throughout his tenure as head coach. 207 Likes 7 Shares |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by JohnnyBling(m): 11:44pm On Jan 19, 2022 |
DispatcherLagos:It even made more sense posting it in pidgin, it shows our uniqueness. Moreover, it sells our own English to the world. Pidgin na our own, "good English" isn't original. 490 Likes 23 Shares |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by paulolee(m): 2:36am On Jan 20, 2022 |
this laliga tweeter guy n dt seria a own self too dey patronize us... i hear sadiq play for Spanish club ameria in league 2, maybe DM de happy say d scrap finally score....big waste the shocking tin was seeing eguavon very happy dt sadiq finally scored a goal, hope its not wat m thinking? sure say sadiq strong leg for abuja never promise our coach better moni if him slot score?? 38 Likes 1 Share |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by paulolee(m): 2:36am On Jan 20, 2022 |
DispatcherLagos:English is a borrowed language.....pidgin is ours n connects well with us, na same u go happy if u hear any big name like cr7 or messi de speak pidgin o.. 150 Likes 6 Shares |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by paulolee(m): 2:37am On Jan 20, 2022 |
jesvic91:yes o..dey should move with sars n also arrest dt rhor for fraud bcox d man scam us for years we kum tink say super eagles no get better player atall.. 148 Likes 4 Shares
|
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by PDPGuy: 4:30am On Jan 20, 2022 |
jesvic91: 15 Likes |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by FERNANDEZISBACK: 4:30am On Jan 20, 2022 |
And someone said they are mocking Nigeria? Pidgin or English congratulation na congratulation..or you wan chop the English? 72 Likes 3 Shares |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by AsomArchitectNG(m): 4:30am On Jan 20, 2022 |
Well-done boys 5 Likes 1 Share |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by MANNABBQGRILLS: 4:31am On Jan 20, 2022 |
Yessssss ooooooo. Thanks La Liga..... 13 Likes 4 Shares
|
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by daddytime(m): 4:32am On Jan 20, 2022 |
The Eagles are becoming Super again... Gerout Roar was on a covert/clandestine mission to render the Eagles featherles... 52 Likes 1 Share |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:32am On Jan 20, 2022 |
paulolee:OGA dey chill small small na 4 Likes |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by shigishege: 4:32am On Jan 20, 2022 |
No be Nigeria man write am for La Liga?? 13 Likes 1 Share |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Nobody: 4:32am On Jan 20, 2022 |
Success has many friend. Ghana how many greetings have you received even from clubs? My greetings to wale from super eagles camps 13 Likes |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:33am On Jan 20, 2022 |
FERNANDEZISBACK:and na we get the pidgin ooo 5 Likes |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:33am On Jan 20, 2022 |
shigishege:no be Nigeria man oo,na warri man write am 7 Likes 1 Share |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by FERNANDEZISBACK: 4:34am On Jan 20, 2022 |
Topmaike007:So what? 1 Like |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Streetpriest1: 4:35am On Jan 20, 2022 |
jesvic91: Abi,he needs to pay for damages he caused to our team. 18 Likes 2 Shares |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by ATEAMS: 4:36am On Jan 20, 2022 |
Nassoo |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:36am On Jan 20, 2022 |
FERNANDEZISBACK:OGA dey chill when British no gree congratulations us then allow Spanish use wetin Dem know to holla us 11 Likes 1 Share |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:37am On Jan 20, 2022 |
Streetpriest1:na damages the man go pay 2 Likes |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Teejay13(m): 4:37am On Jan 20, 2022 |
Even the Europeans are feeling us now. Wow, really a good time to be a naija. 9 Likes |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by simplistical: 4:38am On Jan 20, 2022 |
DispatcherLagos:oga be calming down na congrats to eagles 5 Likes 1 Share |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Drsnives(m): 4:38am On Jan 20, 2022 |
Check am wella no be their verified account oo.. |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by FERNANDEZISBACK: 4:40am On Jan 20, 2022 |
Topmaike007:What are you even talking about here? do you even understand what you are saying? 2 Likes |
Re: AFCON 2022: La Liga Celebrate Nigeria In Pidgin English by Topmaike007(m): 4:41am On Jan 20, 2022 |
FERNANDEZISBACK:na you know oo nde good English 4 Likes |
Mikel Obi Finally Breaks Silence After Being Omitted From Super Eagles Squad / Serge Ibaka And Marquese Chriss Fight, Exchange Punches During Game, Gets Heated / Ifeanyi Ubah And His Crew Fly Private Jet To Kaduna To Support Super Eagles.PICS
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24 |