Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,391 members, 7,815,834 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 07:09 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Say Cheese! (1805 Views)
??? / I Miss Those Days When People Say "Cheese" While Taking Photos / Say Cheese! (2) (3) (4)
Say Cheese! by Nobody: 5:57am On Jun 29, 2011 |
simply smile
|
Re: Say Cheese! by Nobody: 6:09am On Jun 29, 2011 |
;d |
Re: Say Cheese! by Nobody: 8:00am On Jun 29, 2011 |
I dey learn from you El, Lol |
Re: Say Cheese! by Nobody: 8:14am On Jun 29, 2011 |
Really? Thatz cool Guess uv got a Jotter n a pen to go tru the Lecture - Joke 101 |
Re: Say Cheese! by Nobody: 10:56am On Jun 29, 2011 |
LOL>, e-learning |
Re: Say Cheese! by mikuz(m): 11:51am On Jun 29, 2011 |
El so you too dey claim role model ni? |
Re: Say Cheese! by Nobody: 12:21pm On Jun 29, 2011 |
Mikuz no be me do naa na Papa God. Moreova I beta pass Yakubu Aiyegbeni n Sani Kaita dem wey dey claim popularity frm the wrong aspect |
Re: Say Cheese! by Kunbee: 11:16pm On Jun 29, 2011 |
That man sitting on fire |
Re: Say Cheese! by Nobody: 2:41am On Jun 30, 2011 |
Yeah Kunbee, Oyibo wanna prepare Suya |
Re: Say Cheese! by Nobody: 3:27am On Jun 30, 2011 |
:d |
Re: Say Cheese! by Kunbee: 9:34pm On Jun 30, 2011 |
El as in the suya no go sweet |
Re: Say Cheese! by Nobody: 8:29am On Jul 01, 2011 |
^ Who tell u? U never chop Nyansh b/4 na em cause, talk less of d roasted one |
Re: Say Cheese! by lysaa(f): 3:07pm On Jul 01, 2011 |
For my village na 'kpokpo garri' we dey holla for photo. |
Re: Say Cheese! by Kunbee: 9:52pm On Jul 01, 2011 |
El abeg i no dey do dat |
Re: Say Cheese! by Nobody: 10:52pm On Jul 01, 2011 |
Kunbee make i take fear believe u oo Lol @ Lysaa's Kpokpo Garri taunt |
Re: Say Cheese! by lysaa(f): 11:02pm On Jul 02, 2011 |
If i lie make i nAked baff 4 bafroom |
Re: Say Cheese! by Nobody: 5:30am On Jul 03, 2011 |
Hehe, that one wont make sense since am not living in ur yard |
Re: Say Cheese! by lysaa(f): 10:40pm On Jul 06, 2011 |
no not for ya eyes jare, just for effect. Abi u go like ur eyes to blind? |
(1) (Reply)
Serious Lafta / Time Really Does Fly / Lol. What Was He Thinking (PHOTO)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |