Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,386 members, 7,846,632 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 07:58 PM

Side Chick Vs Legal Wife Matter - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Side Chick Vs Legal Wife Matter (439 Views)

Wife Attacks Side Chick Who Made Her Husband Request For Anal Sex From Her / Wife Pours Hot Water On Husband For Buying Phone For Side Chick In Imo (Graphic) / Husband Sends Wife's Nude To Side Chick (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Side Chick Vs Legal Wife Matter by Nobody: 1:39pm On Apr 07, 2022
WAHALA!!!!

06/04/2022

Good Afternoon, Abeg Na person send me this shikini info. This na Messages wey my husband side chick send me for Facebook. After I check my husband phone I con see the gal name wey he save with Peace. We use the number take find her for Facebook, Na Princess Pere Gbenebode nai come out" Make una help us beg the side chick oOO

How unu see this matter? ���

Re: Side Chick Vs Legal Wife Matter by Boogyman557: 1:40pm On Apr 07, 2022
Holly Gram cool real matters on top real MATTERZ


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
Re: Side Chick Vs Legal Wife Matter by Nobody: 1:55pm On Apr 07, 2022
Deliberately trying to scatter a union some ladies get mind sha

1 Like

Re: Side Chick Vs Legal Wife Matter by Candidlady: 1:59pm On Apr 07, 2022
Shameless people everywhere like MTN!!

People like em are why incompetent folks like gooodharddick be jumping bout chanting "naija girls are this and that"

1 Like

(1) (Reply)

Cultists Kill Soldier In Ogun Community / Hungry Thief Breaks In Through The Wall To Steal Flat Screen TV And Gas Cylinder / Two Men Rape 2-year-old Girl In Kebbi State

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.