Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,689 members, 7,816,818 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 05:51 PM

Nigerian Food In Brazil! - Food - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / Nigerian Food In Brazil! (1059 Views)

Agbado (Roasted Corn) In Brazil (Pictures) / Naija Man Makes The Best Okra Soup In Brazil! (pix) / Nigerian Food Combinations That You Haven't Tried (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(m): 12:25pm On Jan 16, 2023
Finally I don jam correct Naija food for Brazil.

It has been almost 6 months since I have been searching. I even almost poisoned myself few times, by trying to cook Naija stew and Okra. grin But I survived and lived to eat correct Naija Food.

I have been going there almost everyday now.

A plate of pounded yam and the soup of your choice, goes for R$25, that is reais, the Brazilian currency. R$25 is currently 2,259.17 Naira.
My people is that expensive or cheap compared to Naija?

Abeg make una watch the video and subscribe o! grin

This is the address here:
Alameda Barão de Limeira 19 - Centro
CEP 01202-001 São Paulo - SP
Whatsapp (11)992054154




https://www.youtube.com/watch?v=GShapkTu-Sg

1 Like

Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(m): 12:27pm On Jan 16, 2023
I went for Egusi soup the next time. I think I will go for vegetable soup today! grin

2 Likes 1 Share

Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(m): 12:29pm On Jan 16, 2023
Naija people dey come in well well to come eat. The guy in the second picture is from Ghana sha, but even him know say Naija food sweet pass!

2 Likes

Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(m): 12:30pm On Jan 16, 2023
The stew no too good. I will try their jollof rice someday.

1 Like

Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(m): 12:32pm On Jan 16, 2023
Na the menu be this o!

If you end up for São Paulo, Brazil, which one of these you go first chop?

Re: Nigerian Food In Brazil! by Oloki: 12:59pm On Jan 16, 2023
You dey ask whether e dey expensive, no be for there you wan chop am abi you wan carry am come nija chop?
Re: Nigerian Food In Brazil! by mariahAngel(f): 1:43pm On Jan 16, 2023
A plate of pounded yam and the soup of your choice, goes for R$25, that is reais, the Brazilian currency. R$25 is currently 2,259.17 Naira.
My people is that expensive or cheap compared to Naija?


E dey reasonable for the price sha, but if person convert that R$25 to USD, e go be about $5, which when you come convert am to Naira, na a little above N3k5.
E be like say I go go start Nigerian food business for Brazil. undecided
How much be the rice and stew?
Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(m): 4:02pm On Jan 16, 2023
lol you funny die. I want to know o! Maybe I go relocate to Naija just to chop cheap food, and deal with all the wahala that comes along. grin

Oloki:
You dey ask whether e dey expensive, no be for there you wan chop am abi you wan carry am come nija chop?
Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(m): 4:03pm On Jan 16, 2023
I think the rice and stew na the same price.

mariahAngel:



E dey reasonable for the price sha, but if person convert that R$25 to USD, e go be about $5, which when you come convert am to Naira, na a little above N3k5.
E be like say I go go start Nigerian food business for Brazil. undecided
How much be the rice and stew?
Re: Nigerian Food In Brazil! by KingBosco(m): 10:18pm On Jan 17, 2023
naijamanyoutube:
I even almost poisoned myself few times, by trying to cook Naija stew and Okra.

The bold got me laughing grin grin grin grin
I know say that concoction wey you cooked that time no go sweet at all.

Anyway that God say u don finally jam correct Naija restaurant for Brazil ��
wink wink wink wink
Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(m): 1:33pm On Jan 18, 2023
grin

KingBosco:


The bold got me laughing grin grin grin grin
I know say that concoction wey you cooked that time no go sweet at all.

Anyway that God say u don finally jam correct Naija restaurant for Brazil ��
wink wink wink wink
Re: Nigerian Food In Brazil! by ZINNYBANKS: 6:24pm On Jan 18, 2023
naijamanyoutube:
Naija people dey come in well well to come eat. The guy in the second picture is from Ghana sha, but even him know say Naija food sweet pass!
Baba NLA aje u dey enjoy those food don enter my eye like 50 times Brazil just far ... grin
Re: Nigerian Food In Brazil! by naijamanyoutube(m): 11:11am On Jan 19, 2023
Where you come dey wey Naija food no dey for area? grin

ZINNYBANKS:

Baba NLA aje u dey enjoy those food don enter my eye like 50 times Brazil just far ... grin

(1) (Reply)

Exclusive: "Chef Dammy Did Not Apply Before Attempting To Break Cooking Record" / Cooking: Guy Or Gal Thing! / Funny Ideas About Food

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.