Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,435 members, 7,954,726 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 08:03 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Sexkillz (696 Views)
Seun Please Judge This Case Between Me And Sexkillz / Sexkillz Must Stay #teamsexkillz / Sexkillz Must Go!! (2) (3) (4)
Sexkillz by Nobody: 6:35pm On Jan 21, 2012 |
Ehn dis guy sef na wah for am.He go come nairaland burrow clothes and glasses from im friend and take am pose for picture.He go load the picture for im profile and take am dey wan dazzle babes on romance section for nairaland.I am talking of no other person other than the hausa gateman aka sexkillz.Sexkillz na real fake guy.He jus dey try wan use im local hausa swag wey he dey take trip female fulani kunu sellers and hausa kwilli kwilli sellers abck for im ghetto inside abuja.he go come here start to dey speak grammer wey no enter road in order to impress babes and sometimes u go dey wonder if no be kolo he dey kolo.Hm na wah oo for sexkillz with im local hausa swag |
Re: Sexkillz by OK2NV: 6:41pm On Jan 21, 2012 |
@OP: CHOP KNUCKLE
|
Re: Sexkillz by Nobody: 6:42pm On Jan 21, 2012 |
I'm sitting this one out! Chargeeeeeeee! |
Re: Sexkillz by Nobody: 6:44pm On Jan 21, 2012 |
Errm, lefu, you forget to add the Honda ivtec wey i dey collect from adamu. . . |
Re: Sexkillz by Cuddlemii: 6:59pm On Jan 21, 2012 |
Here we go again |
Re: Sexkillz by Nobody: 4:16am On Jan 22, 2012 |
sexkillz i dey ready to beat both u and dat yeye kolanut head wey dey show me im wrinkled fist .Yes i dey talk about OK2NV.oya wait make i go wear my boxing gloves make i beat yeye out of una two.Cuddle mai mai u go be my personal manager |
(1) (Reply)
Wake Up Africa.you Lazy (intellectual) African Scum! / Nairalanders Are Too Abusive / Another Insult To Nigeria's Image
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |