Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,231 members, 7,818,781 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 02:56 AM

Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper - Fashion - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Fashion / Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper (2159 Views)

Boobs Alert: Naija Babes And Their Craze For Nudédressing / Male Student Wears Wrapper To School; Wins 20K Bet / Naija Babes With Broomstick Legs Should Stop Wearing Short Skirts (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper by Nobody: 3:10pm On Jan 22, 2012
Naija babes no jus get any swag at all.Na so so wrapper and sackcloth dem dey wear for house.As soon as dem don marry na wrapper dem go jus dey wear 24/7 and even sef for a month dey fit wear the same wrapper and dem no mind even if the thing dey smell.Take a look at oyibo girls for example.Even wen dem dey married dem go still wear sexy getups take entice a man for bedroom.Yes ooo oyibo girls go wear wetin dem dey refer to as negligee,tights and wat have and dem go swagger their hips just to please their man.For a naija babe wen she don dey married na one big sackcloth or huge wrapper she go jus take hide her body and if u wan touch her na trouble.The only thing naija babes sabi do wen dem don marry na to chop chop grin.6 olcock in the morning u go see dem dey chew mouth ooo till seven in the evening.No wonder many of dem go just add excess weight in the first year of marriage.Naija babes abegi make una dey try wear sexy clothes for house to please una husband.we don tire to dey see wrapper and sackcloth grin
Re: Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper by amuukwu1(m): 3:16pm On Jan 22, 2012
some how sha, this guy talk true for this one smiley smiley
Re: Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper by Nobody: 3:29pm On Jan 22, 2012
Chronic stupidity: It is congenital, cannot be compartmentalized, and has no hope of restoration to commonsense! Effective palliative measures could be to dip the affected individual twice a day in water, else he runs amok!. . .
Re: Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper by ilogbe(m): 4:05pm On Jan 22, 2012
True talk,@ d same time na stale topic
Re: Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper by Tosinville(m): 4:10pm On Jan 22, 2012
Na real stupidity.
Re: Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper by Mynd44: 4:30pm On Jan 22, 2012
Someone please do something about this guy before im enter market
Re: Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper by OK2NV: 4:33pm On Jan 22, 2012
@op:
abeg no stop. i dey feel u.
Re: Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper by Nobody: 6:03pm On Jan 27, 2012
See as all those naija babes wey dey wear dirty smelly wrapper dey avoid dis thread grin grin grin grin grin
Re: Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper by Mynd44: 9:49am On Jan 28, 2012
Yeye fowl
Re: Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper by no1madman(m): 12:21pm On Feb 05, 2012
No wahala!just make all d wrappers short like mini. . . . . . .
Note:wrapper no dey fit women weh no get big nyansh. . . .
Re: Naija Babes Too Like To Dey Wear Wrapper by klutitude: 11:19am On Mar 01, 2012
What are Tuface and other Naija celebs wearing these days ? http:///RRtltEfk

(1) (Reply)

Things To Note When Setting Up Your Own Fashion House. / 8 Nigerian Celebrities Who Dazzle With Their Natural Hair. / Ankara Party Gown Styles For Birthday Photoshoot And Special Occasions

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.