Nairaland ForumWelcome, Guest: Join Nairaland / Login / Trending / Recent / NewStats: 1060668 members, 1230239 topics. Date: Sunday, 19 May 2013 at 08:11 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Die For Love (637 Views)
Mugu For Love / Looking For Love!! / Can You Die For Nigeria? (1) (2) (3) (4)
(0) (Reply)
| Die For Love by Imperial McHæl(m): 10:20am On Feb 11, 2012 |
St. Valentine died for love, Romeo also died for love, Jack in titanic died for love, Samson in the Bible died for love, Greek heroes Hercules & Archilles both died for love & even Jesus Christ died for love, Wetin ![]() Haba !!! where are the women? Una no sabi die? Abi na only gift Una sabi collect? After Una go talk say boys no dey try. No Gift again unless una give us 10 names of women wey die for love. Oya! |
(0) (Reply)
Its Not Tribalism, Its Just A JOKE! / Bid For This Car / Shorthand
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health Links: (0) (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) Nairaland - Copyright © 2005 - 2013 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See Privacy Policy & Nairalist. 54.235.20.17 |