Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,735 members, 7,955,792 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 03:14 PM |
Nairaland Forum / Donlouise's Profile / Donlouise's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)
TV/Movies / Re: Phyna Is The Winner Of Big Brother Naija Season 7 'level Up' Show by Donlouise(m): 9:03pm On Oct 02, 2022 |
nonsense show wey no make any sense. |
Education / Re: Who Is That Teacher, Whenever He Stands Like This, You Start Running? (Picture) by Donlouise(m): 5:46pm On Sep 25, 2022 |
Mr Yakubu AKA Mr Combat Falomo high school S/W Ikoyi once he shout heyyyyy YOUUUUU!!!! the whole school go turn ghost town. 1 Like |
Crime / Re: Man Rapes Daughter In Ogun, Says ‘I Don’t Know What Came Over Me’ (Photo) by Donlouise(m): 9:58pm On Sep 11, 2022 |
i just see dis post for frontpage now many people,dey shout just castrate dis man, lock am throway the key , shey una know how many male children all dem aunty dem don violate? make una think am well. Say no to RAPE.(boychild are rape victims too). |
Romance / Re: I Swear Ur Babe No Set Reach Her by Donlouise(m): 7:24pm On Sep 07, 2022 |
try harder man 3 Likes |
Romance / Re: The Gambia Where Old British Women Travel To Have Sex (Pictures) by Donlouise(m): 7:02pm On Sep 07, 2022 |
their old men dey come for teenage nigerian girls steady if you know you know. 8 Likes |
TV/Movies / Re: BBNaija: Chichi And Deji Get Intimate Under The Duvet (Photos, Video) by Donlouise(m): 6:33pm On Aug 31, 2022 |
i don talk be4 say all dis people just gather dem sef for huge f_u_c_k fest dis year own sef dem no even send at all mtcheeeew. 1 Like 1 Share |
Celebrities / Re: Kizz Daniel: This Is The Most Handsome Musician In Nigeria! (Photos) by Donlouise(m): 10:32pm On Aug 21, 2022 |
Na who fine pass for na naija music industry naim i go dey reason now abi, Okay oooo OP all our artist. dem dey very handsome make u begin check dem out as i dey mention dem. NAETO C 2FACE DBANJ JJC ICEPRINCE Mi BLACCKKY CHRIS OKOTIE B.RED WANDE COAL IKECHUKWU VICTOH YBNL FIREBOY DML OXLADE DANDRIZZY MODE9(na Bros him be) VECTOR DA VIPER (fine yoruba demon) kizzdaniel dey joke where VEC dey. naija musicians dem finish no worry. na own opinion be dis oooo. so make u take am like. dat . 2 Likes |
Politics / Re: Yahaya Bello: Nigerians Should Be Happy About Tinubu, Shettima Combo by Donlouise(m): 3:37pm On Aug 19, 2022 |
na see finish dey make all these APC people dey yarn nonsense everytime, just imagine wetin yeye bello dey yarn . |
TV/Movies / Re: BBNaija: Kess Stopped Illebaye From Kissing Him by Donlouise(m): 6:38pm On Aug 14, 2022 |
nothing dey for this bbn nonsense, na only kiss,sex, and caressing naim dey happen for there. |
Education / Re: Female US Teacher Had Sex With Boy, 13, In Classroom & Even Moved Into His Home by Donlouise(m): 11:37pm On Aug 03, 2022 |
if na man dem go jail am for life ni oooooo. dis. life no balance at all. 3 Likes |
TV/Movies / Re: Profile Of Dotun, BBNaija Season 7 Housemate by Donlouise(m): 8:45am On Jul 25, 2022 |
see people dey book space upandown. na wa oooo |
Politics / Re: 2022 Osun Governorship Election: INEC Official Results, Collation & Announcement by Donlouise(m): 4:57am On Jul 17, 2022 |
i just dey pray make inec no do their magic for this election and make nobody go court shikena. 2 Likes |
Food / Re: How I Made Egusi Soup Using 2 Methods. Which One Do You Prefer? (pics & Videos) by Donlouise(m): 1:43am On Jul 05, 2022 |
VeryWickedMan:you are indeed a verywickedman |
Politics / Re: Moment Tinubu Air-Kissed His Supporters In Ekiti State (Photo) by Donlouise(m): 5:33pm On Jun 15, 2022 |
Rastaramsey:aswear |
Politics / Re: Nigerians Won't Bother About A Muslim/muslim Ticket - Bashir Ahmad Tells Tinubu by Donlouise(m): 4:02am On Jun 12, 2022 |
if dey like make dey choose christian or muslim me i don tire to dey vote for broom and umbrella make i try logo wey carry human being . i dey with PETER OBI for president. |
Romance / Re: Help, I Can't Get Over My Girlfriend by Donlouise(m): 10:06pm On Feb 18, 2021 |
Boxer007:Mary jay go show you beta LOVE [quote author=Boxer007 post=99183539] |
Family / Re: Man Reveals How He Punished His Warring Kids - Pictures by Donlouise(m): 8:09pm On Jan 11, 2021 |
baba turn the children to Siamese twins una must coexist by fire by force . |
Crime / Re: 'We Will Rape Omah Lay If We Catch Him' - Nigerian Slay Queens Threaten by Donlouise(m): 8:00pm On Dec 17, 2020 |
vaginal people na wa oooo |
Sports / Re: Ahmed Musa To Open Sports Centre In Kaduna (Video, Photos) by Donlouise(m): 7:17pm On Dec 06, 2020 |
slawormiir:mehn bro ilike dis one .dis one inspire me gan. |
Family / Re: What's The Craziest Thing Your Mom Ever Caught You Doing? by Donlouise(m): 12:04pm On Feb 19, 2020 |
flex04:I still do whenever am less busy. |
Family / Re: What's The Craziest Thing Your Mom Ever Caught You Doing? by Donlouise(m): 3:06pm On Feb 18, 2020 |
back then for obalende police barrack then we suppose go lesson by 4pm instead of us to go lesson me and my guy Emma na so we follow van wey dey supply pure water inside barrack then so we go fit earn small bucks to take form big boys for school the next day, the hustle dey well ooo until mama ugbede catch us when we dey carry the water go supply she just keep quiet go call our lesson teacher brother Monday with some bros inside barracks make Dem come help our mama catch us, na community beating Dem give us that day sha . 3 Likes |
Family / Re: What's The Craziest Thing Your Mom Ever Caught You Doing? by Donlouise(m): 2:55pm On Feb 18, 2020 |
flex04:Deo gratias 1 Like 1 Share |
Sports / Re: France Vs Croatia: Russia 2018 Final (4 - 2) On 15th July 2018 by Donlouise(m): 4:51pm On Jul 15, 2018 |
Croatia go still win 1 Like |
Sports / Re: France Vs Croatia: Russia 2018 Final (4 - 2) On 15th July 2018 by Donlouise(m): 4:29pm On Jul 15, 2018 |
goal Croatia |
Sports / Re: France Vs Croatia: Russia 2018 Final (4 - 2) On 15th July 2018 by Donlouise(m): 4:19pm On Jul 15, 2018 |
own goal |
Sports / Re: France Vs Croatia: Russia 2018 Final (4 - 2) On 15th July 2018 by Donlouise(m): 4:12pm On Jul 15, 2018 |
Croatia no come play ooooo |
Celebrities / Re: 'in YBNL You Don't Renew Contracts' -- Adekunle Gold Confirms Split by Donlouise(m): 2:13pm On May 15, 2017 |
izzou:Epic izzou:Epic izzou:Epic izzou:Epic 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |