|
Seun (m)
|
Want to chat with fellow lovers of humor? This is the thread for that. Have fun!
|
|
|
|
|
|
MrCrackles (m)
|
YAAAAAAAAAAAAAAAYYYYYYYYYYYYYYYY 
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
^^^ See how he dey feel excited like this. LOL! 
|
|
|
|
|
|
kayc33 (m)
|
^ sorry babe u get Nigerian blood flowin in u? just curious 
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
oh yea SEWEN wey too correct!
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
^ sorry babe u get Nigerian blood flowin in u? just curious  Yes naaaa cause my meat is made up from Suya and Kpomo 
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
see ya face like kpomo
|
|
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
dey talk wetin u neva chop before
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
gabry u too like kpomo 
|
|
|
|
|
|
|
|
Gabry (f)
|
dey talk wetin u neva chop before
u sure I no dey chop at thang before?  gabry u too like kpomo  I no like kpomo ooo. . . heheh! Not ma cup of tea 
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
dat very one u r finkin of 
|
|
|
|
|
|
CrazyMan (m)
|
Anyone online 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
still enjoying the holiday
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
of course nw abi wetin u xpect 
|
|
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
how was ya holiday? 
|
|
|
|
|
|
tytylayor
|
boring without u 
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
lol why the emoticon? you no see KILL POINT series buy?
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
eayah dnt make me cry nw
|
|
|
|
|
|
Ben-10
|
by.dot no even go for holidays at all
|
|
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
tanku o jare my loff
|
|
|
|
|
|
chasy16 (f)
|
yea me your loff right? 
|
|
|
|
|
|
by.dot
|
comort for road make i see beta ppl
 wen dem go release sylve frm seun's custody self
|
|
|
|
|
|
Abbey_city (f)
|
oh! una jst dey post, u no allow m abuse dat chasy wella 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
tnks seun for the initiative, sallah tuwo must be working
|
|
|
|
|
|
MrCrackles (m)
|
Dem don come again oo. . . . Buncha off-topic-kaz! 
|
|
|
|
|
|