Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by seohubb: 2:43pm On May 12, 2021 |
Dreyton36: Computer village na we home For Otigba street na there we they push the funds of buying our boys pc to bomb more ...
As at 2015 I go buy london used blackberry bold5 That time if you get bold 5 you fit nack all area babes Naim I buy finish con enter bus under bridge outside computer village
One tall fair busty slim girl , very beautiful with a glowing skin come enter bus Unto say me no they use eye see babe wey fair con gather big breast join , naim I hop in oo I pass her go sit down near window seat while she dey centre This fine babe con open laps down o, and my gbola con react straight unto say her bobby full like Nigeria problem
I put the bold 5 inside my pocket where our laps join together I con they use my other blackberry touch 2 take chat for 2go As a bad sharp guy I observe say this babe they put hand for my pocket o The thin sef shock me say, how this kind fine babe go they do this kind thing But base on say me no too dey rush things , I do like say I no see her and bus don move already lol
Naim we dey go o, the bus location na for people wey they go , Maryland, ojota, mile12 The cross bag wey she carry her new samsung phone they inside unzipped
Naim me sef kpake her own samsung , sharp guy no be thief na When we con reach (Pekass, na club for ikeja) she dey tell driver say she wan come down , driver say he no dey refund money , she say no problem say she forget something, meanwhile I know wetin she dey try do lol
Naim she come down o, naim I tell her say "Babe if you don return my bold 5, I go return your samsung she shock She con dey run follow the bus Naim I shout from afar say if she need am make she come ojota , I mention the street and house number
Omo like play she come ojota bc na her personal phone and when I weigh the phone E go reach 170k as at then Omo she come ojota naim I nack her in different corners I calm down nack her like person wey don make am for life She still use her money buy me beer and weed join And I make sure say I suck that breast like say my life depend on am
Lights up my kpoli in peace .ji masun...o le wu LA bete tin ti yo! |
|
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Reelmii: 2:44pm On May 12, 2021 |
Misternas89:
Bros I stand to be corrected, u no fit know ‘em all ooo. Computer villa wey be say na every “minutes” new people dey enter and no one knows who is who. Do ur biz and waka comot plenty for there they never get him time, God go let them see am... because e go be like film trick |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Johncuppa(m): 2:44pm On May 12, 2021 |
Yankee101: Why should stealing, cheating and outright illegality be celebrated? Was that billionaire right that said lagos invented fake pastors and area boys? The good and the ugly are in Lagos. The same Computer village attracts foreign investors the more and generates revenue for Lagos. You can believe whatever you want about Lagos. The fake pastors of Lagos are beyond Lagos jurisdiction. If they are fake in Nigeria, is that the same in the rest if the world - Western countries inclusive. Bro, anybody can believe anything about Lagos and experiences of people differs. Most if the horrible experiences are based on gredinesss. You won't enter a shop to get a phone and be given fufu for God's sake 1 Like |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(m): 2:47pm On May 12, 2021 |
Reelmii: they never get him time, God go let them see am... because e go be like film trick I wonder ooo. You no see as him and one other fool dey call me bolo. Faceless forum dey invite insults from some fools who no fit face person on a normal day 1 Like |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by bupounds: 2:47pm On May 12, 2021 |
Na lie na people wey wan buy Phone wey their friend buy 100k them wan buy am 40k bc them wan supprise them friend.. Thief and people wey nor get destination them prefer Road side Things cheaper Things.. And people wey nor wan enter störe buy something probably them dey fight them wan Look fight.. Things dey happen sha but i work and own a store there and its interesting if u r Used to that root.. One advice for u about Computer village na say if Person Come meet u ask u say u wan buy OR sell OR swap give the Person distance bc anything u buy them go add thier money. 2 Likes |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by AmgMakanaki(m): 2:48pm On May 12, 2021 |
similar case. My own Na when I Dey come back from Ghana via border cos of covid, we gat sneak pass through the river bank. Omoo. Person when carry my bag begin Dey run fast. I come Dey follow am like say dem tie me rope... lol, when we reach one place. He say make I bring my money come outside make ee help me fold am cos of those people when go search us. As I remove money make I do am myself, Na so him drag am from my hand run. Chai. I no fit see cry cry 5 Likes |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(m): 2:50pm On May 12, 2021 |
jieta: Well, is one fantasy i really need to fulfill, I have some few friends there who have been inviting me for sight seeing then when i was still a bachelor,but now i don't think i can fullfil that fantasy now that I'm married. Wow I’m happy for you bro. It’s never too late of course.....My first time in Lagos was my primary school days, Luggard Avenue (Ikoyi) was where my Aunts stayed that time. Now that I’m married, my trips to Lagos is more than thrice in a month, thanks to my in-laws who are Lagos based. 2 Likes |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by OlawaleBammie: 2:50pm On May 12, 2021 |
QuinModah: Once you test phone for computer village, make sure the phone no leave your hand again. Pay am, but hold the phone yourself. Even if him wan give you receipt, use your hand show am the serial number for the phone. I repeat, no let the phone comot from your hand again. Talking from experience That is my code, even after i put the gadget for my bag, a dey change the position of the bag come front, a no get tym for wahala 3 Likes |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(m): 2:51pm On May 12, 2021 |
|
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(m): 2:52pm On May 12, 2021 |
OlawaleBammie:
That is my code, even after i put the gadget for my bag, a dey change the position of the bag come front, a no get tym for wahala Wise man |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Convention107: 2:54pm On May 12, 2021 |
Dreyton36: Computer village na we home For Otigba street na there we they push the funds of buying our boys pc to bomb more ...
As at 2015 I go buy london used blackberry bold5 That time if you get bold 5 you fit nack all area babes Naim I buy finish con enter bus under bridge outside computer village
One tall fair busty slim girl , very beautiful with a glowing skin come enter bus Unto say me no they use eye see babe wey fair con gather big breast join , naim I hop in oo I pass her go sit down near window seat while she dey centre This fine babe con open laps down o, and my gbola con react straight unto say her bobby full like Nigeria problem
I put the bold 5 inside my pocket where our laps join together I con they use my other blackberry touch 2 take chat for 2go As a bad sharp guy I observe say this babe they put hand for my pocket o The thin sef shock me say, how this kind fine babe go they do this kind thing But base on say me no too dey rush things , I do like say I no see her and bus don move already lol
Naim we dey go o, the bus location na for people wey they go , Maryland, ojota, mile12 The cross bag wey she carry her new samsung phone they inside unzipped
Naim me sef kpake her own samsung , sharp guy no be thief na When we con reach (Pekass, na club for ikeja) she dey tell driver say she wan come down , driver say he no dey refund money , she say no problem say she forget something, meanwhile I know wetin she dey try do lol
Naim she come down o, naim I tell her say "Babe if you don return my bold 5, I go return your samsung she shock She con dey run follow the bus Naim I shout from afar say if she need am make she come ojota , I mention the street and house number
Omo like play she come ojota bc na her personal phone and when I weigh the phone E go reach 170k as at then Omo she come ojota naim I nack her in different corners I calm down nack her like person wey don make am for life She still use her money buy me beer and weed join And I make sure say I suck that breast like say my life depend on am
Lights up my kpoli in peace This is superstore.. lol |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Waffarianman(m): 2:54pm On May 12, 2021 |
ChiefSosa: I'm always in Savage mode when I visit places like that. Enerhen junction and Computer village, I no know which one bad pass! Enerhen dey learn for were computer village and alaba international � dey. I stay warri before moving to lagos |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Goalnaldo(m): 2:55pm On May 12, 2021 |
Dreyton36: Computer village na we home For Otigba street na there we they push the funds of buying our boys pc to bomb more ...
As at 2015 I go buy london used blackberry bold5 That time if you get bold 5 you fit nack all area babes Naim I buy finish con enter bus under bridge outside computer village
One tall fair busty slim girl , very beautiful with a glowing skin come enter bus Unto say me no they use eye see babe wey fair con gather big breast join , naim I hop in oo I pass her go sit down near window seat while she dey centre This fine babe con open laps down o, and my gbola con react straight unto say her bobby full like Nigeria problem
I put the bold 5 inside my pocket where our laps join together I con they use my other blackberry touch 2 take chat for 2go As a bad sharp guy I observe say this babe they put hand for my pocket o The thin sef shock me say, how this kind fine babe go they do this kind thing But base on say me no too dey rush things , I do like say I no see her and bus don move already lol
Naim we dey go o, the bus location na for people wey they go , Maryland, ojota, mile12 The cross bag wey she carry her new samsung phone they inside unzipped
Naim me sef kpake her own samsung , sharp guy no be thief na When we con reach (Pekass, na club for ikeja) she dey tell driver say she wan come down , driver say he no dey refund money , she say no problem say she forget something, meanwhile I know wetin she dey try do lol
Naim she come down o, naim I tell her say "Babe if you don return my bold 5, I go return your samsung she shock She con dey run follow the bus Naim I shout from afar say if she need am make she come ojota , I mention the street and house number
Omo like play she come ojota bc na her personal phone and when I weigh the phone E go reach 170k as at then Omo she come ojota naim I nack her in different corners I calm down nack her like person wey don make am for life She still use her money buy me beer and weed join And I make sure say I suck that breast like say my life depend on am
Lights up my kpoli in peace You are a virgin |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Reelmii: 2:56pm On May 12, 2021 |
Misternas89:
I wonder ooo. You no see as him and one other fool dey call me bolo. Faceless forum dey invite insults from some fools who no fit face person on a normal day no vex baba, no be their fault, na their age dey worry them 1 Like |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by drealcivilceno(m): 2:57pm On May 12, 2021 |
Bluehill1051: Omo! Wetin be Computer village compared to Alaba Intl Alaba: They scam but never obtain Ikeja: They do both... Savage mode when i go in there. 3 Likes |
|
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(m): 2:58pm On May 12, 2021 |
Reelmii: no vex baba, no be their fault, na their age dey worry them At all boss. You no see as I Dey reply them with “k”. How’s life going Baba ? |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by miqos02(m): 2:59pm On May 12, 2021 |
you can never have bad experience with us , laptop hard drives, SSD and Memory
miqos computers ventures 12 ositelu street off otigba street ikeja. 07053722304 |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Emeka71(m): 2:59pm On May 12, 2021 |
Dreyton36: Computer village na we home For Otigba street na there we they push the funds of buying our boys pc to bomb more ...
As at 2015 I go buy london used blackberry bold5 That time if you get bold 5 you fit nack all area babes Naim I buy finish con enter bus under bridge outside computer village
One tall fair busty slim girl , very beautiful with a glowing skin come enter bus Unto say me no they use eye see babe wey fair con gather big breast join , naim I hop in oo I pass her go sit down near window seat while she dey centre This fine babe con open laps down o, and my gbola con react straight unto say her bobby full like Nigeria problem
I put the bold 5 inside my pocket where our laps join together I con they use my other blackberry touch 2 take chat for 2go As a bad sharp guy I observe say this babe they put hand for my pocket o The thin sef shock me say, how this kind fine babe go they do this kind thing But base on say me no too dey rush things , I do like say I no see her and bus don move already lol
Naim we dey go o, the bus location na for people wey they go , Maryland, ojota, mile12 The cross bag wey she carry her new samsung phone they inside unzipped
Naim me sef kpake her own samsung , sharp guy no be thief na When we con reach (Pekass, na club for ikeja) she dey tell driver say she wan come down , driver say he no dey refund money , she say no problem say she forget something, meanwhile I know wetin she dey try do lol
Naim she come down o, naim I tell her say "Babe if you don return my bold 5, I go return your samsung she shock She con dey run follow the bus Naim I shout from afar say if she need am make she come ojota , I mention the street and house number
Omo like play she come ojota bc na her personal phone and when I weigh the phone E go reach 170k as at then Omo she come ojota naim I nack her in different corners I calm down nack her like person wey don make am for life She still use her money buy me beer and weed join And I make sure say I suck that breast like say my life depend on am
Lights up my kpoli in peace Fictitious story. 1 Like |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by AmgMakanaki(m): 3:01pm On May 12, 2021 |
Misternas89 He later go with ur bags too ?. No. Na only my cash he jakpa with |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(m): 3:02pm On May 12, 2021 |
AmgMakanaki: Misternas89 He later go with ur bags too ?. No. Na only my cash he jakpa with Thank God for God....Lesson learnt, tho in a hard way |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by amstamon: 3:04pm On May 12, 2021 |
Misternas89:
I wonder ooo. You no see as him and one other fool dey call me bolo. Faceless forum dey invite insults from some fools who no fit face person on a normal day Bro, dey calm down. Dat nigga dey right, Infact on point about say every key areas get group dat controls that specific point dem run you local. E be like say u no know say some people dey get their money /items back after been scammed? All u gat to do na to know someone niqqa on the street wey get mouth and I promise u, ur money/item go come out complete as e dey hot. Show him the spot dem run u local and dem go fish out the culprit like magic. I been dey help my area niggas buy phone for "floor" during Nokia symbians time. So try dey calm down. Na experience we dey share not some fvckKing bragging rights 2 Likes |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Olibboy: 3:04pm On May 12, 2021 |
Dreyton36: Computer village na we home For Otigba street na there we they push the funds of buying our boys pc to bomb more ...
As at 2015 I go buy london used blackberry bold5 That time if you get bold 5 you fit nack all area babes Naim I buy finish con enter bus under bridge outside computer village
One tall fair busty slim girl , very beautiful with a glowing skin come enter bus Unto say me no they use eye see babe wey fair con gather big breast join , naim I hop in oo I pass her go sit down near window seat while she dey centre This fine babe con open laps down o, and my gbola con react straight unto say her bobby full like Nigeria problem
I put the bold 5 inside my pocket where our laps join together I con they use my other blackberry touch 2 take chat for 2go As a bad sharp guy I observe say this babe they put hand for my pocket o The thin sef shock me say, how this kind fine babe go they do this kind thing But base on say me no too dey rush things , I do like say I no see her and bus don move already lol
Naim we dey go o, the bus location na for people wey they go , Maryland, ojota, mile12 The cross bag wey she carry her new samsung phone they inside unzipped
Naim me sef kpake her own samsung , sharp guy no be thief na When we con reach (Pekass, na club for ikeja) she dey tell driver say she wan come down , driver say he no dey refund money , she say no problem say she forget something, meanwhile I know wetin she dey try do lol
Naim she come down o, naim I tell her say "Babe if you don return my bold 5, I go return your samsung she shock She con dey run follow the bus Naim I shout from afar say if she need am make she come ojota , I mention the street and house number
Omo like play she come ojota bc na her personal phone and when I weigh the phone E go reach 170k as at then Omo she come ojota naim I nack her in different corners I calm down nack her like person wey don make am for life She still use her money buy me beer and weed join And I make sure say I suck that breast like say my life depend on am
Lights up my kpoli in peace u bad ooo...sharp guy 1 Like |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Reelmii: 3:10pm On May 12, 2021 |
Misternas89:
At all boss. You no see as I Dey reply them with “k”. How’s life going Baba ? life dey oo, we dey push am na, man no die, man no rotten.... thank God say we still dey breathe 1 Like |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by LordviccoDaGuru(m): 3:11pm On May 12, 2021 |
Paxxcarl: Me wey dey squeeze face anytime I dey enter computer village Once you give those road boys listening ears, just be prepared to get scammed Na so |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by CsRockefeller(m): 3:12pm On May 12, 2021 |
Stevyne:
Any fault? What's the battery capacity No faults 4000mah |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by pappilo(m): 3:12pm On May 12, 2021 |
Is Stella's canteen still there. Tiny place back in the late 90s but pounded yam and egusi was on point. 2 Likes |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by NamelessOGBENI(m): 3:15pm On May 12, 2021 |
ChiefSosa: I'm always in Savage mode when I visit places like that. Enerhen junction and Computer village, I no know which one bad pass! Warri no dey disappoint... 1 Like |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Fope2310(m): 3:18pm On May 12, 2021 |
Always put your hands in your pockets [color=#000099][/color] |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by NamelessOGBENI(m): 3:20pm On May 12, 2021 |
fuckingAyaya: Here is my own short story : A guy man no fit guy his fellow guy man Boss.. Bone that yarn o, street still dey run street o 1 Like |
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Nobody: 3:27pm On May 12, 2021 |
Is it only computer village they Lagos? Can't lagosian buy their phone in normal market place. |