Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,166,063 members, 7,863,770 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 05:09 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu (741 Views)
Big News! Obi Spokesperson, Okonkwo Spits Fire, Indicts Inec Chairman With Damn / Buhari Humiliates Tinubu - Premium Times / Court Orders Arrest Of Mahmood Yakubu, INEC Chairman (2) (3) (4)
Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by alsudan: 9:34am On Apr 01, 2023 |
Here are the Lyrics of the song featuring Vector, which has been viewed over 500k times on YouTube in just 24 hours after its release. Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster You don’t want to prosper Come and collect Oscar 300 billion te gbà lówó ìjoba Kí le fi se ná sir ? A ti fi je Mossa Twitter dey talk This one go hot Other chairman corrupt but This one is not Youth sef dey talk When we protest they shot Make we carry PVC Make we see wetin go sup (E go sup) Suddenly e scatter Area boy ti jagba As Ole dey japa Olopa dey guide am You wayo the number The portal, e shut down You drop us the lamba Somebody e hack am Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster (Ah ah ) Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster (Ah ah are you calling a dignity…?) Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster The same Mr Yakubu ? Oju ati Orun ? Enu no dey work Opolo ti burst Na who do the law ? Na who kill the law? Who people go ask? Na who dem go call? I been dey my own Shey make I do like I no know wetin I know ? Or make I do like I no see wetin I see ? Shey make I be person wey no be wetin I be ? You must be stupid if you think you have a case Mr Yakubu who came from out of space Mr Yakubu who is not like Gowon He’s not head of state He doesn’t need a gun He took the results verified by a lot The honorable court even ruled back then that All parties can go ahead and access the source of their claims Mr Yakubu is just a name Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster (First argument, I ‘ll leave the rest for the next argument ) Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster (Calling me names) Yeah! Ki lo wi? Talk am make I hear Olè Alàtenuje You want lie say the cheddar no flow The right thing na wetin you no know ? Lion no dey sleep, for jungle As the breeze blow, fowl nyash e don show Lion no dey sleep, for jungle As the breeze blow, fowl nyash e don show Thank you my lord I respect you my lord Unreasonable tribal prejudice galore Sèbí wón ti sanwó? E ti sáré koó O wá so fun p’ó ti joba tán, kón ma gbádébò No be say the job clean, dem no get janitor Evidence everywhere, everybody capture Wetin you come write for inside your report card ? You think 200million people are not smart ? Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster 1 Like |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by helinues: 9:35am On Apr 01, 2023 |
The senseless boy Falz 3 Likes 1 Share |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by alsudan: 9:37am On Apr 01, 2023 |
helinues: Falz is an upright Yoruba man, have huge admirations for him. You can help with translating the song for we Non Yoruba speakers. 8 Likes 3 Shares |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by God1000(m): 9:37am On Apr 01, 2023 |
This falz is just like his father, always on the side of the truth It serves Mr Yakubu right 4 Likes 1 Share |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by Nobody: 9:37am On Apr 01, 2023 |
The lyrics deserve a Oscar award than the beat of the song. 2 Likes |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by helinues: 9:38am On Apr 01, 2023 |
alsudan: Upright inconsequential you meant. Taani baba Falz in Yoruba land? Dey play shogbo |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by ahnie: 9:38am On Apr 01, 2023 |
Eye neck chair man ti cast bayi He's going down as the most corrupt chairman ever, Guinness book of records should slam this man an award. 2 Likes |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by YorubaNiBaba(m): 9:42am On Apr 01, 2023 |
This one nah noise, if dem em papa well make em come out on may 29 1 Like |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by booksbook: 9:43am On Apr 01, 2023 |
To be sincere, I like falz normalz, but that song Na rubbish. |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by hakym619(m): 9:47am On Apr 01, 2023 |
Hello readers. I'm writing to announce that i need a vacant accommodation at any of the listed : Awoyaya Abijo Sangotedo Or Ajah. I want boys quarter or self contain single room. Maximum strength is 200k - 220k for complete package. Please, attend to my message if you've got any. Reason for planning of relocation to any the above listed locations is because I hsvr Job offers from Lekki/Ajah. Make una no let me loose this Job . 😭 |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by arewaboy01(m): 9:47am On Apr 01, 2023 |
FalZ na mumu …mumu don run out of lyrics..using inec chairman to prove he’s still got it 😂😂 2 Likes |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by Sambai65(m): 9:52am On Apr 01, 2023 |
The idiot when he music carrier Don finish 1 Like |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by magoo10(m): 9:57am On Apr 01, 2023 |
Yakubu deserves more ridicule he made budget of billions to conduct selection. 1 Like |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by slimfit1(m): 10:00am On Apr 01, 2023 |
My name is Yakubu what makes you think he humiliating Yakubu? He his humiliating me. |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by ElSudani: 10:02am On Apr 01, 2023 |
Falz the endsars doofus and his friend with the big mouth. |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by helinues: 10:20am On Apr 01, 2023 |
This people don carry their oriburuki go Falz place. Watch as how Falz would fade into thin air as those people must make sure he( Falz) goes into oblivion. They mastered bringing people down cos they are collosal perennial losers |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by Christistruth03: 10:45am On Apr 01, 2023 |
Falz needs to give up Drugs
|
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by Okoroawusa: 10:46am On Apr 01, 2023 |
Falz is not really a musician. Producers always find it hard getting beats that fit his style of rapping ( if we can actually call it rap) |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by Christistruth03: 10:49am On Apr 01, 2023 |
Okoroawusa: Falz has far more Talent as a Comedian than a Musician He should Collaborate with Shaggy |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by Olaoluwa122: 10:51am On Apr 01, 2023 |
Okoroawusa:At least he is well known and doing well...who sabi you for your village? 1 Like |
Re: Falz Humiliates INEC Chairman With New Song Mr. Yakubu by Okoroawusa: 11:09am On Apr 01, 2023 |
Christistruth03:I see him more as a general entertainer than a musician 1 Like |
(1) (Reply)
Tinubu Supporters Caught Fighting At Inauguration Venue For Money / Wike Not In Eagle Square For The Inauguration? / I Would Have Provided Palliatives Before Subsidy Removal, Atiku Faults Tinubu
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |