Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,166,067 members, 7,863,779 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 05:51 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / ** (50535 Views)
Badass Facts About The Queen That Will Surprise You / Happy Birthday To Me In Advance / Happy Birthday To Natasha,, (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (Reply) (Go Down)
Re: ** by Nobody: 10:48pm On Nov 12, 2014 |
dre11: I wan knock some shots down ni |
Re: ** by Jbluv55(m): 10:48pm On Nov 12, 2014 |
dre11:Hahahaha . But e be like say na because of you she wan take that combo o . Na efrebor be that for you o |
Re: ** by Nobody: 10:49pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Hey! Infact I don dey go... |
Re: ** by BASTERDbanICE: 10:50pm On Nov 12, 2014 |
KingTom: god ƒoŗbįd.... į bįŋd ęvęŗy şpįŗįţ oƒ ggrin ƒŗom my lįƒę ... wђozę d bāşţęŗd ţђāţ bāŋŋęd my māįŋ āççoųŋţ |
Re: ** by Jbluv55(m): 10:50pm On Nov 12, 2014 |
nickz: |
Re: ** by Nobody: 10:51pm On Nov 12, 2014 |
dre11:See eh...that rice no sweet at all...Jbluv give me food wey don spoil, lol |
Re: ** by Nobody: 10:52pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:oh, thank you!! |
Re: ** by BASTERDbanICE: 10:53pm On Nov 12, 2014 |
EroticAngelina: āįŋţ şçāŗęd oƒ ŋoţђįŋg ,ţoųçђ wђāţ į lįķę wђęŋ į lįke |
Re: ** by Jbluv55(m): 10:54pm On Nov 12, 2014 |
Valued:Oya take meat make I prepare fresh rice for you na [img]http://eatvidence.files./2012/06/dsc_9047.jpg[/img] |
Re: ** by BASTERDbanICE: 10:55pm On Nov 12, 2014 |
ggrin:şęę ţђis oŋę dђ ƒoŗm ŋįçķį mįŋāj |
Re: ** by Jbluv55(m): 10:56pm On Nov 12, 2014 |
Valued:Haba!!! And you chop am finish? |
Re: ** by dre11(m): 10:57pm On Nov 12, 2014 |
miztola: Hum Nah who venue hand bah to carry u Waka go house Because I no trust this boyz for this parri |
Re: ** by Nobody: 10:58pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Ehen! fresh meat...be fast with the rice ooo |
Re: ** by dre11(m): 10:58pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55: If she try am Nah OYO she dey oooo Wetin be mah own self.. .... Nah only she Waka come |
Re: ** by Nobody: 11:00pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Hahahahahaha...na manage I manage am oo, bring the fresh one naw |
Re: ** by dre11(m): 11:00pm On Nov 12, 2014 |
Valued: Eyah So what are we gonna do now Since I Don finish this mah delicious amala and ewedu soup Abi u will manage this assorted meats wey u see so |
Re: ** by gbodimowo(m): 11:01pm On Nov 12, 2014 |
I promised you I il drive by here well where is my take away harry work has been hectic here |
Re: ** by Nobody: 11:02pm On Nov 12, 2014 |
dre11:Na u go carry me go house |
Re: ** by Andyblaze: 11:03pm On Nov 12, 2014 |
krall: Dem don ban my goods |
Re: ** by haymoney01(m): 11:04pm On Nov 12, 2014 |
Hapi Birthday FLAWLESS... We out!!! |
Re: ** by dre11(m): 11:05pm On Nov 12, 2014 |
miztola: Nah mah smoky jalopy I bring come oooo *I even park am for sloppy side so Nah just to free and jump start be am***/// Shey u fit ride that one with me |
Re: ** by Nobody: 11:05pm On Nov 12, 2014 |
dre11:Oya just bring it like that.... |
Re: ** by Nobody: 11:08pm On Nov 12, 2014 |
dre11:I no ride o! |
Re: ** by Jbluv55(m): 11:10pm On Nov 12, 2014 |
Re: ** by Nobody: 11:15pm On Nov 12, 2014 |
Jbluv55:Ehen! Thank you. Beans? Tufiakwa... |
Re: ** by dre11(m): 11:15pm On Nov 12, 2014 |
Valued: Nah u go come mah side come eat nah Abi u want me to carry the whole plate pass untop this guys head just because I want to give u the meat Since u said u won't seat close to me |
Re: ** by dre11(m): 11:16pm On Nov 12, 2014 |
miztola: Then don't drink oooo |
Re: ** by dre11(m): 11:17pm On Nov 12, 2014 |
Cheriepet I see u Pls do come to mah table Am the one waving u from afar off |
Re: ** by Jbluv55(m): 11:18pm On Nov 12, 2014 |
Valued:Nawa o . Why ladies nor dey too like beans na? |
Re: ** by Jbluv55(m): 11:19pm On Nov 12, 2014 |
Chai!!! Nor be small party o . *starts packing plates and bottles to return to the bar * |
Re: ** by Jbluv55(m): 11:21pm On Nov 12, 2014 |
dre11:Torh! E be like say she don dey drunk already sef . |
Re: ** by Nobody: 11:23pm On Nov 12, 2014 |
dre11:Lol, Dre...you no get sense at all, I know what you're doing...ok, shift for me |
(1) (2) (3) ... (15) (16) (17) (18) (19) (20) (21) (Reply)
4 Ways Ooni Ogunwusi Makes History As Wuraola Confirms Marriage Collapse / Earn Up To #350,000 Every Month By Becoming A Bet9ja Agent!!! / Pick Your Sleeping Pattern, Mine Number 4
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |