Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,882 members, 7,810,383 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 08:06 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** (2040 Views)
Oyinbo Woman Pays Homage To Oba Of Benin In His Palace. Photos / Oyinbo People Greet Ooni Ogunwusi At A Get-Together In New York.Pics / ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** (2) (3) (4)
****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by OyinboPrincess(f): 12:49pm On Jan 09, 2015 |
E b like say eh, Pidgin don enter my system well well, so na wetin I wan take am do, ideally, I go reach out to the 9ja society make am known ooo... Nau get time for laffs abi - Abeg if una get small time, make u watch my video for YouTube - Oyinbo Princess 'Omo See Yanch' plus others wey dey there under my name - if u want leave comments u go subscribe (free of charge) for the latest updates and videos I be British lady oo, where sabi Pidgin well well... E b like say the sound don dey sweet me ooo! I live for London and wan come show again soon for 9ja - watch this space oo!! I dey for facebook too - Oyinbo Princess - u for like my page, info of when I go enter ur area go show for there Also twitter - @OyinboPrincess - all the latest 1 Like
|
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 12:54pm On Jan 09, 2015 |
1 Like |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 12:55pm On Jan 09, 2015 |
ehe? 1 Like |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by padeolu: 12:58pm On Jan 09, 2015 |
oyinbo pepper, now that we don know say you sabi speak pigin, wetin make we do? I be confirm Yoruba boy and I sabi speak English. e good sha, no be everyday we go see monkey for roller skate 2 Likes |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dexpendable(m): 1:05pm On Jan 09, 2015 |
Do you know pidgin is a general language. Chinese have their own pidgin. . so do many others. en.m.wikipedia.org/wiki/Pidgin 1 Like |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by donmalcolm21(m): 1:05pm On Jan 09, 2015 |
We need Charlie Hedbo story on Fp. #SayNoToTerrorism https://www.nairaland.com/2084193/terror-paris-suspects-involved-hostage |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by GoldCircle: 1:58pm On Jan 09, 2015 |
I'll check out your vids on youtube. but please tell us how you learnt the language? Are u dating a Nigerian from Warri? 2 Likes |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by OyinboPrincess(f): 2:06pm On Jan 09, 2015 |
@Gold Circle - e b like say eh, as I don dey hear am, hear am for here I just wan know am jare |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by GoldCircle: 2:12pm On Jan 09, 2015 |
funny...very funny. so you learn am just by following us here for NL? Welcome jare. 1 Like |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by fr3do(m): 4:33pm On Jan 09, 2015 |
no be small thing o 2 Likes |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Dathommie(m): 1:11am On Jan 10, 2015 |
No offence o... Bt d way u position ur face 4 som of ur pic sha.. I swear, I fit dedicate 1 full day to dey laugh dem 1 Like |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by OyinboPrincess(f): 11:23am On Jan 10, 2015 |
@Dathommie - chaiiiii abeg baba, u don dey make me laff na.... position mata??!! If u fit dedicate 1 full day, make una share the link joor |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by bigfrancis21: 5:05am On Jan 13, 2015 |
I watched your pidgin videos on youtube and I must say I was really really astonished! You're really trying! You dey try...biko fire dey go...nothing do you! 1 Like |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 11:33pm On Jan 14, 2015 |
Wahala dey o. She speaks pidgin better than I do. 2 Likes |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 11:43am On Jan 15, 2015 |
bigfrancis21: Hi bigfrancis21, I understand u r from onitsha cos I stumbled on it somewhere and that made me go tru ur post history. It seems u r grounded in culture. Abeg can u give me a load down of onitsha and their culture? I'm married to an onitsha guy and that's all. Am I free to ask u any question anytime about onitsha? I'm anambra though. |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by OyinboPrincess(f): 12:03pm On Jan 15, 2015 |
@ bigfrancis21 - omo I hail u ooo my brotha... u see as the video b, na me b that omo BIKO FIRE DEY GOOO OOOOO!!! na u sabi @ VictoriousVic - I nor fit believe that ooo... na ur Pidgin don pass my own well well 1 Like |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dechandel(f): 12:12pm On Jan 15, 2015 |
Lol OyinboPrincess oo Omo see Nyansh. Lol. The way you said it eeh Your youtube videos are so hillarious See tushed pidgin na Welldone o I go come learn work from you |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 12:15pm On Jan 15, 2015 |
[email][/email] dechandel:Sister-in-law. Long time no see. *Waves at her* Do you still remember me? |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dechandel(f): 12:19pm On Jan 15, 2015 |
Victoriousvic:See you Na like this them dey do wife for your side abi? No checking up on me No season's greetings Infact tori long Why wont i remember you? Howdy? |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 12:25pm On Jan 15, 2015 |
dechandel:I dey o. You na? Abeg no vex. I thought you and brother went on Christmas vacation. Happy new year sef. |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dechandel(f): 12:35pm On Jan 15, 2015 |
Victoriousvic:I am good Person wey go vacation no dey come back? Sha e don do Happy new year to you too Hope you had a wonderful Christmas hols? |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 12:37pm On Jan 15, 2015 |
dechandel:Yeah, I did but no Christmas gifts sha. Lol. Brother never come back. I haven't seen him around. |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dechandel(f): 1:46pm On Jan 15, 2015 |
Victoriousvic:No Christmas gift? Not even from Santa? If only you had called me I gave alot of Christmas giveaways o Chai. Your brother just dey.. Office duties. Trying to replenish our pocket |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 3:38pm On Jan 15, 2015 |
dechandel:Nothing o. I guess I was bad in 2014. New year giveaway nko? Greet my brother when he returns o, and tell him I want to be an uncle. |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by dechandel(f): 6:04pm On Jan 15, 2015 |
Victoriousvic:Hehehe Try being better this year. You might get lucky New year wetin? E don pass As for you being an uncle. Dont worry We are working on that |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by OyinboPrincess(f): 9:21pm On Jan 15, 2015 |
@dechandel- my sista, I hail u oooo thanks for watchin the videos sha... I knw say I get mouth!! If u get chance na, abegiee... make u share am for me if u get twitter we go follow each other self... nor b small, thanks again x |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 6:35pm On Jan 17, 2015 |
OyinboPrincess: Who and where you learn to speak pidgin like this ? I hail you , you try no be small. I wan ask wetin be your real name sef , I mean the name wet your mama give you ? |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Nobody: 6:36pm On Jan 17, 2015 |
OyinboPrincess: Who and where you learn to speak pidgin like this ? I hail you , you try no be small. I wan ask wetin be your real name sef , I mean the name wey your mama give you ? |
Re: ****oyinbo Wey Love Pidgin DIE**** by Pidggin(f): 6:03pm On Jul 31, 2015 |
My sista e don tey, u no dey NL again? We dey miss your flow |
(1) (Reply)
Yoruba Language Under Threat Of Extinction – Abimbola / Osu Caste System - Can You Marry An Osu? / Child Marriage In Igboland: As Exposed By Chinua Achebe In Things Fall Apart.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |