Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,615 members, 7,813,021 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 04:27 AM

Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings - Culture (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings (53654 Views)

Owe Ile Yoruba -some Lovely Yoruba Proverbs And Their Meanings. / Hilarious "ISHAN" Adage And Their Meanings / Checkout Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Nobody: 11:04am On Jun 22, 2015
WASMOG:
its too early for this useless post
have you eaten this morningundecided

2 Likes

Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Rich4god(m): 11:16am On Jun 22, 2015
Na only indomie qey no sweet dey belle full person...
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by vickylala239: 11:24am On Jun 22, 2015
Water Don enter pipe line!!!!

We are in trouble
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by jnrremedy(m): 11:24am On Jun 22, 2015
Folksyharry:
*The water wey dem use take make eba can never
be recovered.
English translation: Don’t cry over spilled milk.



I like this one die. it's even scientifically correct
Don't misinform people this is totally wrong. Have u ever heard of law of conservation of mass.
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Feemmy(m): 11:32am On Jun 22, 2015
Pepper nor pepper nor mean say dem go call am melon... English translation..wot will be, will be.
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by oyeezah(f): 11:42am On Jun 22, 2015
lol, na wa for my country ppl o
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by intrepidjay1(m): 11:51am On Jun 22, 2015
#Gbayi... Omo miii
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by bosunjohns(m): 11:52am On Jun 22, 2015
GodsMercy1:
Saw this on Facebook and wish to share


NIGERIA PIDGIN PROVERBS

*Craze no hard to form,na the trekking be wahala.
English translation: Easier said than done.


*No matter how hot your temper be,e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem

*Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.
English translation: You can’t run away from your destiny

*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
English translation: Keep calm! Nothing lasts forever

*Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef
English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!

*Akara and moin moin get the same parent,na wetin dem pass through make dem different
English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.

*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus
English translation: Give everyone what they deserve.

*The difference between kpekere and plantain chips na packaging
English translation: Don’t judge based on appearance alone

*Escort me, Escort me, na im slave trade take start
English translation: Serious things sometimes start like a joke

*The water wey dem use take make eba can never be recovered.
English translation: Don’t cry over spilled milk.



https://www.facebook.com/onospect
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by nefertitiram: 12:01pm On Jun 22, 2015
Who de cry de see road

E don tey wey yansh de back

Na from play e de take enter dance

Do me I do you, God no go vex

To be my paddy no be for mouth o, my guy do something

I was once a rich man, na story
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Folksyharry(m): 12:04pm On Jun 22, 2015
jnrremedy:

Don't misinform people this is totally wrong. Have u ever heard of law of conservation of mass.

I get your point but the statement is that the water cannot be recovered and not that the water (mass) has been destroyed

1 Like

Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by AlPicapcI(m): 12:11pm On Jun 22, 2015
Onyekwelu7:
9iz one
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Shedrack777: 12:15pm On Jun 22, 2015
THVBLOG:
Na fence wey fall...Na im make goat fit climb am. Please translate.

English: using one's weakness to your benefit/advantage
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Frankiss44(m): 12:17pm On Jun 22, 2015
THVBLOG:
Na fence wey fall...Na im make goat fit climb am. Please translate.


too much laugh brings insult
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Dongreatken(m): 12:20pm On Jun 22, 2015
lol.. nice.
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by DAVE5(m): 12:49pm On Jun 22, 2015
GodsMercy1:
Saw this on Facebook and wish to share


NIGERIA PIDGIN PROVERBS

*Craze no hard to form,na the trekking be wahala.
English translation: Easier said than done.


*No matter how hot your temper be,e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem

*Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.
English translation: You can’t run away from your destiny

*Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
English translation: Keep calm! Nothing lasts forever

*Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef
English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush!

*Akara and moin moin get the same parent,na wetin dem pass through make dem different
English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish.

*Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus
English translation: Give everyone what they deserve.

*The difference between kpekere and plantain chips na packaging
English translation: Don’t judge based on appearance alone

*Escort me, Escort me, na im slave trade take start
English translation: Serious things sometimes start like a joke

*The water wey dem use take make eba can never be recovered.
English translation: Don’t cry over spilled milk.



https://www.facebook.com/onospect

Lovely piece I must say
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by TheMatrix3: 12:52pm On Jun 22, 2015
"my papa tell me say.. my papa tell me say.. na him pikin dey take tell lies"

"No matter how elephant march grand reach, e no fit cause earthquake"

"I no gree, I no gree na hin dey cause fight"

"First to do no dey pain, second to do dey make eye red"
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by jnrremedy(m): 1:11pm On Jun 22, 2015
Folksyharry:


I get your point but the statement is that the water cannot be recovered and not that the water (mass) has been destroyed
The water can be recovered since no matter can be destroyed or created it can as well be recovered as far as it is in a closed system.
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Boyoboy9(m): 1:15pm On Jun 22, 2015
holicalpha:
A V.
Yes8)
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Ebi4chris: 1:40pm On Jun 22, 2015
pansophist:
Den no de tell mad person say rain de fall.

Pikin wey say him mama no go sleep, no go sleep too

E no de hard to catch chicken wey get pikin

No matter as goat face strong reach, him master go sell am if he want

Na after you cross the river you fit tell the crocodile say him mouth de smell

Snake go always born pikin wey long

Na condition make crayfish bend

Na a very black pot de produce white agidi

No matter how a tree tall reach, he no tall pass the owner.

very funny.. Pidgin sweet die
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Nobody: 1:42pm On Jun 22, 2015
There are infinite numbers between 0 and 1. There's .1 and .12 and .112 and an infinite collection of others. Of course, there is a bigger infinite set of numbers between 0 and 2, or between 0 and a million. Some infinities are bigger than other infinities. A writer we used to like taught us that.
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Ebi4chris: 1:42pm On Jun 22, 2015
debolly:
Pidgin..no matter how hard I try I can't speak it.
wash.. Den u are nt a nigerian
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by stnwani(m): 2:08pm On Jun 22, 2015
cheddahboy:
I rap Sweetly in Pidgin

check out this song and Give your Review

Download this Political Themed Love song titled Vote For Love ..Forget the Hype from that Airforce..he aint the Deal

http://www.datafilehost.com/d/12a04f0a


Nice beat broe,keep it up...
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by KelvinGraphics(m): 2:20pm On Jun 22, 2015
JeffreyJamez:


I swear!.... people for know book grin

And na Warri Nation for the produce the best students every year grin grin
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by Sponge3(m): 2:44pm On Jun 22, 2015
Wetin concern fowl with toothbrush
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by tayoxx(m): 3:01pm On Jun 22, 2015
Na because tree near tree nai make monkey dey show himself
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by dbestuncle: 3:37pm On Jun 22, 2015
JeffreyJamez:


Nothing!!!...... English no be our papa language!!

SO PIDGIN IS UR MOTHER-TONGUE OR PAPA LANGUAGE AS U CALL IT

1 Like

Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by dbestuncle: 3:38pm On Jun 22, 2015
ABEG WETIN B THE MEANING OF THE PROVERB
tayoxx:
Na because tree near tree nai make monkey dey show himself
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by dbestuncle: 3:51pm On Jun 22, 2015
ctadeogun123:
There are infinite numbers
between 0 and 1. There's .1
and .12 and .112 and an
infinite collection of others. Of
course, there is a bigger
infinite set of numbers
between 0 and 2, or between 0
and a million. .Some infinities
are bigger than other
infinities
A writer we used to
like taught us that.


Dat una lecturer go like grammar o
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by tayoxx(m): 4:15pm On Jun 22, 2015
dbestuncle:

ABEG WETIN B THE MEANING OF THE PROVERB
make good use of your opportunities...

1 Like

Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by OpraMenu(m): 4:53pm On Jun 22, 2015
Lingua franca grin
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by MightyMuna(m): 5:38pm On Jun 22, 2015
Na so so play Horse dey play na so Cow win the race.

Translation: Don't underestimate your opponent.
Re: Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings by jimmycarter: 6:18pm On Jun 22, 2015
Dem dey find fish 4 soup, crayfish too dey surface ...

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Jennifer Obayuwana At Ooni Of Ife’s Wedding (Photo) / Ooni Of Ife Ogunwusi With His Wife On Their Wedding Day / Emir Sanusi Lamido Shares His Payslip To Debunk N12Million Salary (Photo)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.