Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,004 members, 7,990,777 topics. Date: Friday, 01 November 2024 at 12:46 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Proverbs From The Streets Of Warri (45330 Views)
Some Interesting Nigerian Proverbs With Pictures / Masquerade Unmasks Himself, Pleads For Money On The Streets Of Owerri / Lovely New Look Of Hope, Boy Said To Be A Witch & Left To Die On Streets Of Eket (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Nobody: 9:00pm On Dec 21, 2019 |
Agbero wey kinkana no dey shack, Neva go sapele water party |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by stanech: 9:00pm On Dec 21, 2019 |
Bullet wey meet facecap no be warning |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by tck2000(m): 9:49pm On Dec 21, 2019 |
paulsibility:Lol |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by ikorodureporta: 10:34pm On Dec 21, 2019 |
|
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Belleful: 11:44pm On Dec 21, 2019 |
many of d yanics no join self. real warri pikin no day use all dis unknown proverbs day flo. wen real warri jam he fellow warri guy tell an say oboy comot eye for sodier man salary, he go get the message 1 Like |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Raymeg7(m): 11:51pm On Dec 21, 2019 |
Davash222:hahahahah u don spoil, u see say na only ur own get highest like |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by backbone503(m): 11:54pm On Dec 21, 2019 |
1. Fine girl wer nor get sense, na her toto go suffer am 2. Na 'bad as e bad' dey make rat chop pepper 3. Dem nor dey advise person wer normal to comot for sun. 4. Poor man pikin yam no dey ever burn for fire. 5. Spit wer too tay for mouth dey turn water. 6. 'Go bring' different from 'go find come'. 7. Pikin wer wash hand clean dey eat with big people 8. Cow wer nor get tail na God dey help am pursue fly 9. Farmer wer tie corn for waist na age mate with fowl. 10. Farmer wer plant corn for roadside and man wer marry fine wife get the same wahala. 3 Likes |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by rotwailler(m): 11:56pm On Dec 21, 2019 |
Who dey cry for rain dey fool himself |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Wronggee(m): 12:00am On Dec 22, 2019 |
Na warri get yarns and rough character & voltage Ejjis: |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Marvin5995: 12:00am On Dec 22, 2019 |
Pikin wey dem carry put for back nor know say road far If your own dey for where rain dey fall you suppose to know say rain boot nor slippers Eye wet dey cry na him dey see road pass. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Ekpekus(m): 12:34am On Dec 22, 2019 |
Jaguda get Oga Threatening na water, action na blood I get am before nor be property Mugu fall, guyman wack Shoe get size and okrika get quality Belle big nor mean say you get money Belle nor be show glass Pikin fit play with Mama breast but nor go try am with him papa blockos Make I hang boot here first 2 Likes |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Samotobor1(m): 3:14am On Dec 22, 2019 |
Na strong eye dem take dey leave for township if not na village you go see yourself.. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by danny1111: 3:57am On Dec 22, 2019 |
No matter how much Caterpillar deer reach, them nor dey carry am go party 1 Like |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Electricals: 5:45am On Dec 22, 2019 |
Rapmoney: Don't you people have l as language over there I would Warri? Why claiming pidgin English? Every West African countries have their own pidgin English and you're here claiming that of Nigeria as yours. I grew up in Abuja, I have been at speaking pidgin for all my life. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Gblazzz(m): 6:23am On Dec 22, 2019 |
1. No food for lazy man, no be for pikin wey him mama dey sell mama put. 2. Chop this man money, Chop this man money, na so ashawo dey take start. 3. Woman wey dey run hold her breast wetin dey pursue am no serious. 4. I'm not in the mood, I'm not in the mood, na him dey bring another girl 4 house. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Presius(m): 6:30am On Dec 22, 2019 |
no too gum body, because instagram fresh no mean say e get money. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by WrathOfHadez(m): 8:22am On Dec 22, 2019 |
Malawian:for those who use pidgin as their first language. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by sapeleboi(m): 8:37am On Dec 22, 2019 |
leg wen match teto go see touch grand |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Neroiam(m): 8:50am On Dec 22, 2019 |
Monkey strong monkey strong, na cos tree near tree The patient dog, na hunger go keel am |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Jethman: 10:33am On Dec 22, 2019 |
Monkey smart, na because tree near each other. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by josh25(m): 12:39pm On Dec 22, 2019 |
Escort Me, Escort Me Na So Slave Trade Start.. Na from Clap na e Dey Enter Dance.. I No follow, I No follow for police Station you go still Pay Money For Fuel.. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by oloriooko(m): 1:35pm On Dec 22, 2019 |
Olosho die, private part rest |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by FRANKOSKI(m): 9:57pm On Dec 22, 2019 |
Kill me, shoot me.... All die na die. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by FRANKOSKI(m): 9:59pm On Dec 22, 2019 |
PERSON WEY FIRE DE BURN HIS HOUSE NO DE PURSUE RAT. ! |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Sniper101(m): 10:29pm On Dec 22, 2019 |
I begin like Warri slangs from when I listened Motivation by Victor AD and some other Erigga songs "pikin wey dey find party rice nor suppose to fear dance" "if e nor dey, e nor dey. who naked nor dey put hand for pocket" "u nor fit piss on my back, dey tell me say rain dey fall" "who go better, go better. na just time" "a great fool is always ungrateful" And the other one one guy here mentioned... "Pastor wen dey pray for mad man nor dey close eye" ........diswan mad oooh .....ha ha ha |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Arabs999: 11:38pm On Dec 22, 2019 |
Davash222: Na sooo.. And no matter how much u nack her kpekus, she go bear am... ... |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Dozie32(m): 8:27pm On Dec 23, 2019 |
Wronggee: Lol :DI dey tell you ooo baba |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Godsfavour78: 3:27am On Dec 25, 2019 |
Equity15:Yoruba guy see your dry warri proverbs |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by Equity15(m): 12:37pm On Dec 25, 2019 |
Godsfavour78:lol..I no say na warri proverb oh..just general proverb and I no be Yoruba oh |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by bomsybomsy(m): 9:53am On Dec 31, 2019 |
1.Get a little container with a cover or let me simply put it,get a used EYE DROP bottle(WASH inside to clean all the liquid in it). 2.Then boil a little water (half a cup is OK).. 3.wait for the water to cool down(the water is boiled so it will kill all bacteria in it).pls note that it is mandatory you boil the water. 4.pour the cooled water into your little eye drop empty bottle... 5.Then cut three of your BITTER COLA into pieces then gently drop them into the same bottle with the boiled-cooled water... 6.cover it nicely then keep it in a room temperature for 3 good days without touching it. 7.on the 3rd day, shake it very well then use it as an EYE DROP.. use it 2 or 3 times a day.. NB:ON THE FIRST DAY,YOUR EYE MAY TURN RED AND ITCHING A LITTLE,you must not panic,it is actually cleaning all the dirt on your eye.. Within few days,you won't see it again.. Also.do not cover the tip of the water drop with your hands(so that you don't contaminate the bottle with a bacteria).. Always make sure your drop tip is clean and save.. If you have GLAUCOMA, use it for 30-60 days and it will go.. If you have MYOPIA,use it for 21-30 days and you will see clearly... Any eye related problem which has been putting you on glasses will go within 21-90 days. |
Re: Proverbs From The Streets Of Warri by bomsybomsy(m): 9:54am On Dec 31, 2019 |
No subject can be sure to cause so much contention among Christian today as that of tithing. In the Bible we saw Abraham as the man to pay tithe, to the King of Salem,Genesis 14 vs 18-20. In the book of Leviticus and Deuteronomy Moses told Israelite to bring tithe,In the book Malachi 3 vs 10 God told Israelite to bring in to his house and He will open the window of Heaven and pour them blessing. In the new testament, Jesus mention tithe once, in the book of Matthew 23 vs 23, the writer of Hebrew said something about it, Heb 7 vs 1 to end. I heard Bishop David Oyedepo said, if you don't pay tithe you are robbing God and you under curse, quoted Malachi 3 vs 8-9. I heard a popular America pastor Creflo Dollar said, if you don't pay tithe you are not under cures, because we are under the grace, he quoted the book of Romans, but the question is should believers tithe in the new testament, lets read what some Pentecostal pastors are saying. 1.Pastor Sam Adeyemi. Sam Adeyemi is th founder and president of Daystar Christian Center, he said that God did not tell anybody to pay tithe, if you are paying it, it is because you chose to do, it is not compulsory. 2.Pastor Sunday Adelaja, Sunday Adelaja is the founder and president of The Embassy of the Blessed Kingdom of for all Nations. He said he does not collect Tithe from his member because it is not Biblical. 3.Pastor Gabriel Uka, Gabriel Uka is the founder and president of Praise Assembly. He said that Tithing is not for new testament believers . 4.Pastor John Wada. John Wada is the founder and president of Jesus Deliverance Ministries. He does not collect tithe from his members, he said tithing has ended in the Old testament. |
Ooni Ogunwusi's In Abuja For Tinubu's Birthday Event (Photos) / A Bird Just Pooed On Me (Photo) / Burial Of Tafida Ila, Emir Of Rano: Only 20 People Attended - Bashir Ahmad
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |