Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,449 members, 7,816,039 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 12:27 AM

No Long Thing - Jokes Etc (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / No Long Thing (9124 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)

Re: No Long Thing by Lolabbey: 2:41pm On Feb 21, 2008
dis one don pass long thng ooooo

na longer thinggggggggggggggggggggggggggggggggggggggggggggg cool
Re: No Long Thing by Nobody: 7:01pm On Feb 21, 2008
@Kronkykay

how u know all of these, they funny though, grin
Re: No Long Thing by Nobody: 7:01pm On Feb 21, 2008
shocked shocked
Re: No Long Thing by kronkykay(m): 11:21pm On Feb 21, 2008
muchbabe:

@Kronkykay

how u know all of these, they funny though, grin

no mind me dear, i get go do research to show pesin wey start the thread say me i dey here oh.

but girl u much for u pix ooooooohhhhhhhh

*i know all the guys will right click on her profile now. boys will always be boys*
Re: No Long Thing by Nobody: 3:00am On Feb 22, 2008
LOL,  thanks boo, u know i gotta take care of meself kiss

this ya profile pic go give me bad dream o, shoooo grin
Re: No Long Thing by kronkykay(m): 7:52am On Feb 22, 2008
No mind the pix oh. . . . . . .even me sef i nearly get heart attack wen i dey take the picture. hehehehehehe

sup? hit me on YIM naaaa? make we rub mind small.
Re: No Long Thing by clemcykul(f): 9:25am On Feb 22, 2008
hmmmm
Re: No Long Thing by saucekid(m): 11:12am On Feb 22, 2008
this folly wan enter me
Re: No Long Thing by Lolabbey: 11:21am On Feb 22, 2008
how folly wan enter u ,

una be gay grin grin grin
Re: No Long Thing by topeteadr(m): 11:22am On Feb 22, 2008
RotfLmao. .lol@ all post, . .
Re: No Long Thing by Lolabbey: 11:25am On Feb 22, 2008
na so evrybody dey laff deir booty off ooo grin
Re: No Long Thing by clemcykul(f): 11:30am On Feb 22, 2008
folly wan enter u? hope u wash the hole am well grin grin grin grin
Re: No Long Thing by Lolabbey: 11:38am On Feb 22, 2008
which hole dem get ,
ohhh i seee,dey will do it tru d shit hole grin grin
Re: No Long Thing by kronkykay(m): 11:41am On Feb 22, 2008
. . . . . .make im spray am perfume invite anusman go the show
Re: No Long Thing by Lolabbey: 11:54am On Feb 22, 2008
sure he will be intrsted grin
Re: No Long Thing by kronkykay(m): 12:01pm On Feb 22, 2008
. . . . . why u dey ask cat if im go chop fish?
Re: No Long Thing by Lolabbey: 12:05pm On Feb 22, 2008
realy,so who be d cat and whre d fish dey grin
Re: No Long Thing by clemcykul(f): 12:06pm On Feb 22, 2008
stop acting dumb

u know wats up wink
Re: No Long Thing by Lolabbey: 12:08pm On Feb 22, 2008
na u sabi ,either dunmb or no dumb

tel me since u knw whts up cool
Re: No Long Thing by kronkykay(m): 12:17pm On Feb 22, 2008
haba lola!

comot ur brain from back pocket naaaaa

u don sidon ontop ooooooooo
Re: No Long Thing by saucekid(m): 12:30pm On Feb 22, 2008
so he don finally learn work from anusman
he go ply him trade with tufe
Re: No Long Thing by seun001(m): 2:10pm On Feb 22, 2008
clemcykul:

folly wan enter u? hope u wash the hole am well grin grin grin grin
Lolabbey:

which hole them get ,
ohhh i seee,dey will do it tru d shit hole grin grin

LMAO!what grin shocked shocked shocked shocked grin grin
Re: No Long Thing by Lolabbey: 2:41pm On Feb 22, 2008
som pple dey yump 4 hre ooo
Re: No Long Thing by kronkykay(m): 2:46pm On Feb 22, 2008
lol
Re: No Long Thing by saucekid(m): 2:47pm On Feb 22, 2008
lolipop
Re: No Long Thing by Lolabbey: 2:49pm On Feb 22, 2008
saucypop
Re: No Long Thing by saucekid(m): 2:59pm On Feb 22, 2008
*thank you . . . . . .takes a bow*
Re: No Long Thing by Lolabbey: 3:02pm On Feb 22, 2008
u are most welcome
Re: No Long Thing by clemcykul(f): 3:09pm On Feb 22, 2008
aww lollyl lola are u dat daft

he took a bow to shoot u and u say ure welcome shocked

lmao grin
Re: No Long Thing by Lolabbey: 3:12pm On Feb 22, 2008
well am nt bt if i am then u are d daftest grin grin
Re: No Long Thing by saucekid(m): 9:45pm On Feb 22, 2008
lola no mind clem
my intentions are clean grin grin grin
Re: No Long Thing by kronkykay(m): 11:38pm On Feb 22, 2008
your intentions are clean indeed. . . . . . . . . . .

as clean as your assault rifle. . . . . . . . . . . . . .
as clean as your B.Sc cert in killing with integrity

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (Reply)

All Kids Are Cute. What Do You Think Of This Baby? (pic) / 3rd Term Examination Questions And Answers / Happy Durga Puja Bangla Quotes Wishes Message SMS Pics

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.