Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,449 members, 7,816,042 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 12:40 AM

No Long Thing - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / No Long Thing (9125 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply) (Go Down)

Re: No Long Thing by ayusman16(m): 3:13pm On Feb 11, 2008
I dey fear horse ooo. heard u r insatiable embarassed
Re: No Long Thing by clemcykul(f): 3:13pm On Feb 11, 2008
dey no trust u grin
Re: No Long Thing by ayusman16(m): 3:16pm On Feb 11, 2008
how? Madam Oga!
Re: No Long Thing by Lolabbey: 3:17pm On Feb 11, 2008
insatiable?dats y u ar a man

anyway he be lik sey u wan strt wth ur sturbornes 2day.

i no get yaa time
Re: No Long Thing by tytylayor: 3:20pm On Feb 11, 2008
hin fit fear if hin get short tin  
Re: No Long Thing by ayusman16(m): 3:24pm On Feb 11, 2008
Lollybabe, dont leave me now. just askin a ques. don allah!
Re: No Long Thing by Lolabbey: 3:30pm On Feb 11, 2008
ok no wahala bt y u dey fear now
Re: No Long Thing by elementus: 4:16pm On Feb 11, 2008
anus man abegi just ans lola ? ok
u dey fear yes, na wah for u ohhhhhhhhhh.
Re: No Long Thing by Lolabbey: 4:18pm On Feb 11, 2008
i just wonder
Re: No Long Thing by elementus: 4:20pm On Feb 11, 2008
me i dey enjoy this long thing gist oh, na now the gist start to dey sweet jare
any more lecturer to lecture us on the very long thing anyboby cannot do without both male & female.
Re: No Long Thing by ayusman16(m): 4:54pm On Feb 11, 2008
Elementus., u wan try me abi? cool

Lollybabe,
Am d undisputable stiff master not necessary too long but got the power of a double barrel gun which explode with enough powder to make u groan and ur tummy increase gradually for 9month, grin. are u wet now?
Re: No Long Thing by Lolabbey: 4:56pm On Feb 11, 2008
4 yaa dream
Re: No Long Thing by elementus: 5:04pm On Feb 11, 2008
lola dont listen oh, na 4 dream ur vry rite.
na person weh dey make mouth.

anus man na who wan try u yeye boy
u fit accelerate b4 u com dey talk of velocity.
Re: No Long Thing by Lolabbey: 5:09pm On Feb 11, 2008
hmmmmmmmm
Re: No Long Thing by success123(m): 5:16pm On Feb 11, 2008
Who is this teacher self
Re: No Long Thing by Lolabbey: 5:23pm On Feb 11, 2008
u wan learn
Re: No Long Thing by elementus: 5:32pm On Feb 11, 2008
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm
o ya now
Re: No Long Thing by success123(m): 5:34pm On Feb 11, 2008
come on
Re: No Long Thing by Lolabbey: 5:35pm On Feb 11, 2008
no b smal thng ooo
Re: No Long Thing by success123(m): 5:38pm On Feb 11, 2008
summarize it.
Re: No Long Thing by Lolabbey: 5:47pm On Feb 11, 2008
i dey wait 4 u 2 do d sumary
Re: No Long Thing by success123(m): 6:01pm On Feb 11, 2008
suddenly u have lost ur class five touch
Re: No Long Thing by Lolabbey: 6:13pm On Feb 11, 2008
ddnt get dat
Re: No Long Thing by success123(m): 6:21pm On Feb 11, 2008
then ur have even lost ur class 3 touch
Re: No Long Thing by tjtj1(m): 8:31pm On Feb 11, 2008
huh
Re: No Long Thing by Lolabbey: 8:40am On Feb 12, 2008
he b lik sey dis suces guy no well
Re: No Long Thing by ayusman16(m): 8:51am On Feb 12, 2008
Na today u know. Goodmorning Lollybabe, any dream about me? wink
Re: No Long Thing by Lolabbey: 8:59am On Feb 12, 2008
morn,

dreamin abt u wil b in ur dream my dear
Re: No Long Thing by folly69(m): 9:11am On Feb 12, 2008
*singin* dreams can come through look here baby bla bla bla ,  grin
Re: No Long Thing by Lolabbey: 9:12am On Feb 12, 2008
dis kind dream no go fit com 2 reality
Re: No Long Thing by ayusman16(m): 9:16am On Feb 12, 2008
No push ur luck away ooo. Men like me are rare ooo grin
Re: No Long Thing by Lolabbey: 9:23am On Feb 12, 2008
no wory urslf abt me grin grin

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (13) (Reply)

All Kids Are Cute. What Do You Think Of This Baby? (pic) / 3rd Term Examination Questions And Answers / Happy Durga Puja Bangla Quotes Wishes Message SMS Pics

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.