Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,237 members, 7,839,258 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 03:49 PM

There Is Nothing Like ROMANCE For An Average Naija Guy - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / There Is Nothing Like ROMANCE For An Average Naija Guy (620 Views)

There Is Nothing Like "True Love" / Party On Romance For Buhari Victory / An Average Naija Babe is a Slut: Don't Ask Me Why (2) (3) (4)

(1) (Reply)

There Is Nothing Like ROMANCE For An Average Naija Guy by nuges1(m): 6:53pm On Jan 26, 2013
1. When Oyinbo guy eats with her lover and there is candle, it is "candle light dinner" but for Naija Nepa don carry light be that o. (Abi una be cele to dey use candle?)

2. When u sleep and hold ya babe tight on ya chest, Na romance for Oyinbo but for Naija guy, I'm dey hold de babe make steal no steal ni.

3. When u see a white guy opening his car door for his gal,my brother na romance but for Naija na evidence of bad car door if not, the babe hand hold pause?

4. If Oyinbo carry u go watch movie, na just peck on the fore head dey end am most night but if Naija guy carry u go watch film and u mistakenly chop pop corn join...hmmm.., n­­a him bed una go end am o.

5. Oyinbo guy can shoot himself if him babe break up with am...try am with Naija guy, him go tell u say "girls are like taxi, u miss one, u enter another one"

6. Oyinbo guyz are Romantic they can chat, ping, call u all day even after dem don "enter the place"...Naija guyz too sharp "after nacking ya Akpako" dey start singing u "to the left"

7. Oyinbo guyz can buy u just flower on val but here in Naija, Naija guyz don dey save till last July for this Val so that dey can meet up cos the heavier the pack, the heavier the val..
Re: There Is Nothing Like ROMANCE For An Average Naija Guy by achinaboy(m): 7:22pm On Jan 26, 2013
Naija guys takes care of their parents in old age but average oyibo guys don`t,,,,,,,,,

(1) (Reply)

Divorce As An Illusion (1) / Get A Val Date / What Is Your Definition Of Love?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.