Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,235 members, 7,836,131 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 09:18 PM

Ibo Boy Wey Like Yoruba - Literature (26) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Ibo Boy Wey Like Yoruba (211840 Views)

My 1st Ibo Girl Date - Diary Of A Jobless NIGERIAN Youth / As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / Man Wey Dey Reason (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (23) (24) (25) (26) (27) (28) (29) ... (38) (Reply) (Go Down)

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 2:27pm On Feb 26, 2013
"guy since two days now, we never get light, e b like say our tranformer spoil oh" i said as we were playing table tennis outside one evening, "guy dem say our tranformer blow oh" Angom said. "make we go Osupa barbing salon go charge our phone na" i suggested.

Osupa was a short guy that owns the barbers shop down the road. Osupa was a fetishist, no wonder he had more customers than other barbers shop around. He cuts hair and also runs a game house in the same shop.

While our phones were charging, we kept ourselves busy playing play station 2.

I was master of the game, so i won them all flawlessly. The funniest win was when i won Ilorin 11-0. Ojiga soon joined us.

Ojiga played better than me, winning me 3-1. Sammy and Kelvin did not come with us because their phone batteries were not down.

My phone rang, it was Sammy, he told me Dami was around. I left my phone charging and headed straight home.

I got home and saw that Dami brought some Goodies. We ate the fried rice and drank the fruit juice she brought. I was longing to have s'ex with her because it's been long i did. I was kissing Dami passionately, raising an e''rotic feeling in me. I was about to uncloth her when suddenly, "Flow, Angom say make u dey come Osipa barbing salon now, him just call me now, him say yawa don gass, say make u dey come now now oh" Sammy shouted from outside. "wetin be the yawa wey gass na, him no tell u?" i inquired. "him no tell me oh, him say make u dey come now now" Sammy said walking to his room. "abi dem don theif my phone?" i asked myself.

"am coming right back, we will continue from where we stop, just give me 2minutes" i told Dami, not knowing even 2hours would not be enough to settle the "Yawa".

In Osupa's barbers shop, many phones and laptops had developed wings and flew. If you charge your phone there and u don't keep an eye on it, just forget that phone, it is gone.

"but why Angom and Ilorin no look my phone for me? but how my phone go just disappear like that na?" i tot as i walked to Osupa's shop. Not knowing i was wrong. My phone wasn't the "yawa".
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Rapmaestro(m): 2:34pm On Feb 26, 2013
Oya wetin b d yawa wey qas?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by clemiss(m): 2:38pm On Feb 26, 2013
grin[color=#770077][/color]
@flow.... Oya na I dey wait.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Rapmaestro(m): 2:50pm On Feb 26, 2013
No kill my guy na...
LOVE IN MY FAVOUR, a piece from me, enjoy [url]nairaland.com/1207026/love-favour[/url]
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Warlord3000(m): 3:00pm On Feb 26, 2013
Chai... Flow go make suspense kill man pikin for here oo..

I don carry my mat come so no fear for me..

U̶̲̥̅̊ go meet me here anytime U̶̲̥̅̊ come back smiley
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 3:32pm On Feb 26, 2013
I go slap dis flow of a guy, which one b dis update one, u go comot!!!
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Gepheral: 3:40pm On Feb 26, 2013
Finally.... Am at the last page as at now...
mehnn flow.. This ur piece is one gem
Truly, u deserve an award for this unique write-ups.. More muscles to ur fingers.. cheesy
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 3:43pm On Feb 26, 2013
Foxy_Ultimate:

Well, it is a long story but the long and short of it is that he was accused of trolling.... Well, nothing him fit do for the next 1 month grin grin grin
So im trolling don cease for the main time grin grin
my man hw is it going ovadia in nairaland kirikiri?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by vanagon: 3:44pm On Feb 26, 2013
nice write up,kip it coming.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by FoxyUltimate(m): 3:46pm On Feb 26, 2013
4kizo: my man hw is it going ovadia in nairaland kirikiri?

Well we are patching things up. The last time a wrap of weed was smuggled in there for me grin grin grin
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Bigflamie(m): 3:48pm On Feb 26, 2013
Bia nwoke m, u wan kill person with suspense here?
Come and update this tori OR
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 3:55pm On Feb 26, 2013
[quote author=jay4genius]aro mate!!!!! Samakpe 2 all rugged n wosky sons of Odin. Aro flow, we dy proud of u joor. U r truly a proud baga. It seems we have lots of bagas on nairaland. Am tinkin of creatin a thread wie al bagas here on NL can anchor talk bout our xperiences, but d problem z dat, i dnt knw which section to open up d thread. Any advice wil make brain. May we al sail to iceland witout hangin a leg... Sail on![/quoate]because it was capiato miato, d sweetness of vikings r d best 2 d viking, on mata no mata panamat panamata warawara must dey, d rougher d sea d smoother we sail!! Aro mate!! BST skull roll 4 odin 2 rule, iceland final destination

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 4:06pm On Feb 26, 2013
Foxy_Ultimate:

Well we are patching things up. The last time a wrap of weed was smuggled in there for me grin grin grin
hope d boys treating wella?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 4:15pm On Feb 26, 2013
[quote author=4kizo][/quote]

eleletiomo, woski son of Odin, remain nochious concious and sail to the Ice land. ARO MATE!!. WE BE THEIR MATE!
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by FoxyUltimate(m): 4:26pm On Feb 26, 2013
flow1759:

eleletiomo, woski son of Odin, remain nochious concious and sail to the Ice land. ARO MATE!!. WE BE THEIR MATE!

You dey reply comment ba undecided undecided undecided
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 4:35pm On Feb 26, 2013
flow1759:

eleletiomo, woski son of Odin, remain nochious concious and sail to the Ice land. ARO MATE!!. WE BE THEIR MATE!
Who dey boobonyaka! Suffering r 4 dose dat dnt want 2 lesson, let no bastard tresspass d ice land cos taye taha is d cry of a vulture wen d ship is abt sail every shaking tree must b target

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 4:35pm On Feb 26, 2013
flow1759:

eleletiomo, woski son of Odin, remain nochious concious and sail to the Ice land. ARO MATE!!. WE BE THEIR MATE!
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by blueeyes1: 4:38pm On Feb 26, 2013
Interesting
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Rapmaestro(m): 4:50pm On Feb 26, 2013
Now dis thread don turn 2 BAGGA UNITED... Una dey madt ni?

2 Likes

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by FoxyUltimate(m): 4:57pm On Feb 26, 2013
Rap maestro: Now dis thread don turn 2 BAGGA UNITED... Una dey madt ni?

[size=20pt]Seconded[/size]
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by dayleke: 4:59pm On Feb 26, 2013
@Rap maestro
Y u com abandon ur thread na?wetin happen?
Oya let's go dia....
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by justmenoni: 5:00pm On Feb 26, 2013
Mr Flow you got me laughing out loud,cant believe i started reading this thread today from page1 till the last page i beg give us more updates i take God beg you ni ooooo grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin or u wan make me sef come put werepe for ur bath water?
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by lastborn9(m): 5:46pm On Feb 26, 2013
9ice thread. Keep up master flow.
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Mologi(m): 6:12pm On Feb 26, 2013
Flow pls flow
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Chicent(m): 7:05pm On Feb 26, 2013
Aro flow rugged u dere.i dey fil ur cappins since 3days nw.kip flowin lyk mc flow.
U+U d ship is sailing,U-U d ship is stil sailing fast.
Bt u 4 echo make we run massarati 4 does birds boys wen dey wan try show dem self.
Aro chidex cappin 4rm medusa iceland.
Odin is rugged!!!

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by MsPweshy(f): 8:26pm On Feb 26, 2013
Flow wat nauh:-( :'-( cry.
Your making me loose interest..type na plz
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by sol2galay: 8:33pm On Feb 26, 2013
Flow oya update quick qucik,make man 4 crash on time
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by jay4genius: 8:37pm On Feb 26, 2013
to all aros in d house, abeg make we no turn here to cappin centre. Dis thread belongs to aroflow and he z realy hittin us up wit gist, so, pls lets dnt derail d thread. Besides, bsts r watchin. I just created a thread 4 we bagas on family section. Lets go dere n anchor at iceland!! Sail on

1 Like

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 8:47pm On Feb 26, 2013
^My friend grow up!
Bsts are watching indeed.
The reason anybody is here is just because of flow's interesting story and his narrative technique. Trust me, nobody gives a Bleep about your bagga cappings!
Ontop say you go open bagga thread...WTF!

5 Likes

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by flow1759: 9:36pm On Feb 26, 2013
"guy, Femi say him laptop and him phone wey him dey charge here don disappear oh, and him dey suspect us oh" Ilorin said as i entered the barbing salon. "how e take happen na?" i asked. "dem say na immediately u comot nahim d thing lost oh, and them dey suspect u oh" Ilorin added.

"no be me take ur laptop and phone oh, wetin i wan carry am do na" I said to Femi, "i no talk say na u, but i know say na one of una, and we go catch that person today" Femi assured.

Though i was a member of a fraternity that our motto was: "looting and flexing", and a commandment of looting was: "loot, but never be caught". Still i never bought the idea of looting(stealing).

After like ten minutes of argument, "ok, we go know who thief the laptop and phone today, we go go babalawo, my broda na babalawo, we go go there now" Osupa suggested.

"we go must go babalawo, yes we must go" Femi added. My prime suspect was Ojiga, because from the look on his face, he was scared of going to babalawo. We all agreed that babalawo was the last resort and we left for the babalawo's shrine. I looked at my famous rolex wrist watch, it was past 6.

I sent a message to Dami telling her to go home, that i had to attend to something important, that i would be back very late.

Since i was born, i haven't gone to a babalawo's shrine before, that day was my first, and i promised myself it would be the last, or so i tot.

At the babalawo's place, the scary environment made me kind of fidgety, making Femi suspect me the more. Ojiga was more Fidgety. The babalawo spoke gibberish for 10minutes and started speaking Yoruba language. Ilorin interpreted it to I and Angom whispering. The Babalawo wanted all of us to drink a liquid from a calabash.

Whoever was the thief would instantly turn to an i''mbecile. I was to go first because i was at the extreme. I suddenly developed this boldness, owing to the fact that i was sure i never stole the items.

As i took a sip of the liquid, i suddenly developed goose pimples because the liquid tasted like urine. "dis babalawo dey mad oh, na him piss him carry give us make we drink" i cursed as i managed to swallow. Femi was staring at me thinking i would soon metamorphose into an i''mbecile. He waited in vain.

Angom drank and was still his normal self. But when Ilorin drank the liquid, i was surprised, his walking step changed, "my guy don turn imbeh oh" i tot. I was wrong. It was one of his unreasonable pranks.

It was Ojiga's turn. Ojiga the "Anini" was to go drink the "red wine" the babalawo was offering. I tot i heard him cried. He wasn't crying but muttering something in Yoruba, something i guessed was: "i don die today oh, i go confess oh". I heard the sound of rhythmical fart coming from Ojiga's a''ss.

He was shaking like a Jelly fish, and staring at the calabash, and.................................. He confessed.

2 Likes 1 Share

Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Nobody: 9:45pm On Feb 26, 2013
Flow you're talented joor!
Gosh! You sabi make pesin laff, I swear!
Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by Rapmaestro(m): 9:52pm On Feb 26, 2013
2 update don do all of una nah... Una won kill flow ni? Mtcheew joorh

(1) (2) (3) ... (23) (24) (25) (26) (27) (28) (29) ... (38) (Reply)

I Fell In Love By Toyin Taiwo(ty Praise) / My Aunt And I / why my blood is black. extremely 18+

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.