Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,547 members, 7,812,721 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 06:05 PM

Orobokibo - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Orobokibo (4015 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Orobokibo by MallamMusa: 6:32pm On Jun 02, 2008
Why be say so many men no like fat women? Me no like woman wey no dey fat abegi. My ideal woman must be round, short with ikebe big enough to deflate your Honda tires. I just love fat women and if you are a fat woman out there, woman no cry because mallamusa and other REAL men are in love with you. Slim women dey do me like say dem get AIDS. what is the purspose of a woman if you no get meat everywhere to feel. i thinkk those guys that like slim women are closet homosexuals.

If you like fat women, abeg follow me give them a shout out.
Re: Orobokibo by chika98: 6:37pm On Jun 02, 2008
There you go again chatting shit. Attention LovePeddler oshi!
Re: Orobokibo by MallamMusa: 6:38pm On Jun 02, 2008
I dont care what they say. I love fat women.
Re: Orobokibo by NubianQ(f): 6:39pm On Jun 02, 2008
;d
Re: Orobokibo by buzyDiva(f): 6:48pm On Jun 02, 2008
This guy was definately deprived of breast milk while he was still a new born.

u need help!
Re: Orobokibo by Nobody: 6:50pm On Jun 02, 2008
@post
So da hell with the slim/average girls abi? grin

Ope ni f'Oluwa. . .now I dnt have to worry abt a crazy retard coming after me grin
Re: Orobokibo by MallamMusa: 6:52pm On Jun 02, 2008
I love meat in my bones and nobody can stop me. i don't know why these women are hating because i love fat girls abi una think say i go come knocking for una door? if you weigh less than 130 kilos, forget mallam musa. If i drop my cash money, i need the value of my money in my bed and not some bony lepa.
Re: Orobokibo by replenish(f): 7:36pm On Jun 02, 2008
uhmmm I go leave wetin i wan talk till tommorrow
buzyDiva:

This guy was definately deprived of breast milk while he was still a new born.

u need help!

Not only was he deprived of breast milk, he also fell from his mother's back. Mallammusa go and get a life
Re: Orobokibo by MallamMusa: 7:48pm On Jun 02, 2008
The world is insulting me because i love me fat women. can fat women here defend their right please.
Re: Orobokibo by 9cent(m): 7:52pm On Jun 02, 2008
@mallam,

na just now i see why igbo girls so send u for one minute.
Re: Orobokibo by MallamMusa: 7:54pm On Jun 02, 2008
@mallam,

na just now i see why igbo girls so send u for one minute.
Dem send me jare. na dem get the highest number of fat women in the world.
Re: Orobokibo by 9cent(m): 7:56pm On Jun 02, 2008
@mallam,

dem fat but u still dey long for dere love.
hmm, how many hausa juvenile girls u don marry in exchange for cattles? grin
Re: Orobokibo by cescky(m): 8:05pm On Jun 02, 2008
MallamMusa:

Why be say so many men no like fat women? Me no like woman wey no dey fat abegi. My ideal woman must be round, short with ikebe big enough to deflate your Honda tires. I just love fat women and if you are a fat woman out there, woman no cry because mallamusa and other REAL men are in love with you. Slim women dey do me like say them get AIDS. what is the purspose of a woman if you no get meat everywhere to feel. i thinkk those guys that like slim women are closet homosexuals.

If you like fat women, abeg follow me give them a shout out.

megida wetin happen na,so people that love lepa are homos na wah for u o??
is that y those northners do all those things with their cattle tongue
Re: Orobokibo by MallamMusa: 8:10pm On Jun 02, 2008
@mallam,

them fat but u still dey long for dere love.
hmm, how many hausa juvenile girls u don marry in exchange for cattles?

That na wetin i dey yarn say i dey like fat girls. if no be so, why you think say i go talk to ibo girl in the first place?
Re: Orobokibo by Nobody: 8:11pm On Jun 02, 2008
MallamMusa:

Why be say so many men no like fat women? Me no like woman wey no dey fat abegi. My ideal woman must be round, short with ikebe big enough to deflate your Honda tires. I just love fat women and if you are a fat woman out there, woman no cry because mallamusa and other REAL men are in love with you. Slim women dey do me like say them get AIDS. what is the purspose of a woman if you no get meat everywhere to feel. i thinkk those guys that like slim women are closet homosexuals.
If you like fat women, abeg follow me give them a shout out.
undecided
Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:12pm On Jun 02, 2008
@mallam, u did u figured an igbo lady here?
Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:13pm On Jun 02, 2008
@mallam,

lol, well, talk to an hausa like you,

ib. grin
Re: Orobokibo by Nobody: 8:14pm On Jun 02, 2008
9cent. wetin tongue
Re: Orobokibo by MallamMusa: 8:14pm On Jun 02, 2008
@mallam,

lol,  well, talk to an hausa like you,

ib.

ausa no get plenty orobo. yoruba get ikebe but i like full sized women. Minimum of 130kg.
Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:15pm On Jun 02, 2008
@ib, wetin kini? cool
Re: Orobokibo by Nobody: 8:16pm On Jun 02, 2008
u just shined ya teeth at me am just wondering kilode? tongue
Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:17pm On Jun 02, 2008
mallam

na your early grave u dey dig so u hear me? grin

im sure u lenge lenge like dry fish. but anyhow,  i no go look for u if u lost inside such a fat deep hole grin
Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:17pm On Jun 02, 2008
habba, ib

i no shine teeth o, i only dey hail you grin
Re: Orobokibo by MallamMusa: 8:18pm On Jun 02, 2008
mallam

na your early grave u dey dig so u hear me?

im sure u lenge lenge like dry fish. but anyhow,  i no go look for u if u lost inside such a fat deep hole  


Dont worry, no look for me, just call 911 if I don come out after 1hr. I've been going and coming out for as long as i remember and nothing don happen since. I love orobo.
Re: Orobokibo by Nobody: 8:18pm On Jun 02, 2008
9cent:

habba, ib

i no shine teeth o, i only dey hail you grin
hail for wetin? tongue
Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:20pm On Jun 02, 2008
;Dmallam,

if dat go make u happy. why not?
afterall, mortuary dey near my end, i go carry okada life u go dump. then the next day i go write for headlines of the national dailies say>  man dies after couple of sex rounds with a fat ass woman grin
Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:21pm On Jun 02, 2008
ib.

hail u unto say, u fine cheesy
Re: Orobokibo by MallamMusa: 8:22pm On Jun 02, 2008
Dmallam,

if that go make u happy. why not?
afterall, mortuary dey near my end, i go carry okada life u go dump. then the next day i go write for headlines of the national dailies say> man dies after couple of sex rounds with a fat ass woman

God forbid, am not from Edo state.
Re: Orobokibo by Nobody: 8:23pm On Jun 02, 2008
9cent:

ib.

hail u unto say, u fine cheesy
warreva u say tongue
Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:23pm On Jun 02, 2008
@mallam,

heh tori olorun,  are u reffering to the commisioner?
Re: Orobokibo by 9cent(m): 8:24pm On Jun 02, 2008
@ib,

mallam dey seek for fat lady. abeg u fit arrange your friend wey fat grin
Re: Orobokibo by Nobody: 8:25pm On Jun 02, 2008
9cent:

@ib,

mallam dey seek for fat lady. abeg u fit arrange your friend wey fat grin
na na na i don't tink so jare cheesy

(1) (2) (3) (Reply)

Guys, Washing Your Ladies Pants!! Good Or Bad Practice??? / Kissin Nd Suckin A Girl On Her Neck? / Valentine Day

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.