Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,839 members, 7,820,924 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 03:23 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Who's your Nairaland Crush? (20075 Views)
Who's Your Nairaland Crush. / Who Is Your Nairaland Crush / Settle Your Nairaland Romantic Disputes Here (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (26) (Reply) (Go Down)
Re: Who's your Nairaland Crush? by KelvinGraphics(m): 11:51pm On Jun 29, 2014 |
Mehn, dis guys them sabi play Penalty o |
Re: Who's your Nairaland Crush? by TyTymer(m): 11:51pm On Jun 29, 2014 |
KelvinGraphics: |
Re: Who's your Nairaland Crush? by MizMyColi(f): 11:52pm On Jun 29, 2014 |
SpaceGoat:I sight you Sir |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Islie: 11:53pm On Jun 29, 2014 |
SpaceGoat: this fellow people are my crushes- Idowuogbo, Doc. Adray, Feyikaey , Mindependent, babycarey. , Baddie Kay, MizMyColi, Evestar200 , Wealthyone, nah when King solomon triat come become wetin u dey envy for........ U sure say u fit handle one crush before all this name u write... |
Re: Who's your Nairaland Crush? by LogoDWhiz(m): 11:54pm On Jun 29, 2014 |
dave P: Yor skin's so smooth,the law of friction has been defied.Hmm. Baba o.. I dey hail.. |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Islie: 11:54pm On Jun 29, 2014 |
KelvinGraphics: Mehn, dis guys them sabi play Penalty o na match u dey watch .... when person don nearly carry u crush waka |
Re: Who's your Nairaland Crush? by KelvinGraphics(m): 11:57pm On Jun 29, 2014 |
Is_lie:Abeg who be d person o. I don wait tire, nobody being gree crush me na it i xay make i go watch match na, i no fit loose 2 things at a time |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Islie: 12:03am On Jun 30, 2014 |
KelvinGraphics: the person wey they take out of ur pop corn from the one u bought nah.... We u try fix eye for that game...... the guy don use style collect number |
Re: Who's your Nairaland Crush? by KelvinGraphics(m): 12:04am On Jun 30, 2014 |
Is_lie:Abeg help me point d guy make i go sharpen my cuttlass |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Islie: 12:09am On Jun 30, 2014 |
KelvinGraphics: na which question u dey ask self..... No be u give am pop corn eat....... |
Re: Who's your Nairaland Crush? by SpaceGoat: 12:13am On Jun 30, 2014 |
Is_lie:you see this list is still even short but you cant tell people this ! they will say " he ia a womanizer' |
Re: Who's your Nairaland Crush? by KelvinGraphics(m): 12:14am On Jun 30, 2014 |
Is_lie:No be give am... I dnt share my pop corn wìth anybody, not even my mama self, na only Aloma i dey share with person bro.. Xo na steal him steal my pop corn o |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Islie: 12:17am On Jun 30, 2014 |
SpaceGoat: you see this list is still even short but you cant tell people this ! they will say " he ia a womanizer' ure not a womanizer but ure only a woman tripper i sure those name dey give u goose pimples |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Islie: 12:19am On Jun 30, 2014 |
KelvinGraphics: hin steal ur popcorn and ur crush kia, that guy na correct sharp guy ooooo btw nah how may u don crush self wey no agree before this one way u don almost lose self |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Caseless: 3:09am On Jun 30, 2014 |
San Miguel:u hav so many 'crushes' like i do on nl. Jst name 10 out 100. |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Caseless: 3:11am On Jun 30, 2014 |
Is_lie:*faints* kelvin must see this. |
Re: Who's your Nairaland Crush? by samquad(m): 4:46am On Jun 30, 2014 |
Misindependent |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Teespice(f): 4:58am On Jun 30, 2014 |
teeo: Close your mouth before flies enter. |
Re: Who's your Nairaland Crush? by dytbabe: 5:00am On Jun 30, 2014 |
ty-tymer:Test? Hahhahahahahahahahahhaha U are jst a clown |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Nobody: 5:03am On Jun 30, 2014 |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Feyikaey(f): 6:48am On Jun 30, 2014 |
SpaceGoat: this fellow people are my crushes- Idowuogbo, Doc. Adray, Feyikaey , Mindependent, babycarey. , Baddie Kay, MizMyColi, Evestar200 , Wealthyone,Congratulations |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Islie: 6:54am On Jun 30, 2014 |
Xtarxhyne: |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Nobody: 7:02am On Jun 30, 2014 |
obayaya:hehehehehehehehehe,na u knw o Big head!! |
Re: Who's your Nairaland Crush? by obayaya(m): 7:32am On Jun 30, 2014 |
Harbosede02: hehehehehehehehehe,na u knw o |
Re: Who's your Nairaland Crush? by MzteejaY(f): 7:33am On Jun 30, 2014 |
SpaceGoat: this fellow people are my crushes- Idowuogbo, Doc. Adray, Feyikaey , Mindependent, babycarey. , Baddie Kay, MizMyColi, Evestar200 , Wealthyone,Hian |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Nobody: 7:36am On Jun 30, 2014 |
Is_lie:sekosi |
Re: Who's your Nairaland Crush? by daveP(m): 7:45am On Jun 30, 2014 |
KelvinGraphics:ahhh! Plz o.no kill me yet nw! @ obayaya :na only hankerchief 1 of nairaland.i understand for this part o. Interpreter!! amen to prayer |
Re: Who's your Nairaland Crush? by daveP(m): 7:50am On Jun 30, 2014 |
LogoDWhiz: |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Romanciella(f): 7:54am On Jun 30, 2014 |
shoefreak: My crush is dyt. Crushing since Ojo to tipe. And newbie 5and6, is olubukatohello 1 Like |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Nobody: 8:13am On Jun 30, 2014 |
caseless: u hav so many 'crushes' like i do on nl. Jst name 10 out 100. Oya name 10 na |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Islie: 8:14am On Jun 30, 2014 |
Xtarxhyne: sekosi owa ooooo |
Re: Who's your Nairaland Crush? by Nobody: 8:18am On Jun 30, 2014 |
San miguel, emi ni gulder bah? We shall see saw |
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (26) (Reply)
♥♥ Send Your Bae Val's Message (Official Valentines Thread) ♥♥ / Mention One Good Thing Your Ex Did For You / Fun Time (pic)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |