Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,334 members, 7,819,152 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 12:01 PM

Warri Parables: Words Of Our Popsi's - Culture (11) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Warri Parables: Words Of Our Popsi's (42678 Views)

Some Funny Warri Parables - By Rapmoney / Words Of Tribal Origin Used As General Slangs & Their Meanings / Warri Parables (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (Reply) (Go Down)

Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by Nobody: 7:07am On Aug 12, 2010
Waffi proverbs cartoonified

Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by Okijajuju1(m): 11:12am On Aug 17, 2010
Chei! Area I dey throway salute o!!

See as una yarns wan pkoof me!! Nothing do us jare!!

Na too much oil make puff-puff shine pass bonce.

No be everybody wey carry dada be rasta!!

Make una carry go jor!! We don carry first finish dey wait others.
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by abadaba(m): 12:40pm On Aug 17, 2010
No how woman siddon, the thing no go laugh.
I no be Warri, but associate.
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by Woke4all(m): 1:33pm On Aug 17, 2010
Okija_juju:

Chei! Area I dey throway salute o!!

See as una yarns wan pkoof me!! Nothing do us jare!!

Na too much oil make puff-puff shine pass bonce.

No be everybody wey carry dada be rasta!!

Make una carry go jor!! We don carry first finish dey wait others.

grin
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by Panadol(m): 7:25pm On Dec 09, 2010
My Guys, I dey hail una o.
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by Rapmoney(m): 5:35pm On Apr 12, 2012
Area i hail una o!
Dem say no matter how yansh make yanga reach, leg must still first am enter house...
Dem say fear no let us know snake wen blind again o!
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by gogodaye(m): 10:16am On May 17, 2012
Ah na who first die be dead body.
Person wey dey stay for waterside no dey take saliva wash hand.
Who offer him head make dem take break coconut no join people to chop am.
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by Odunnu: 7:52pm On May 19, 2012
I go must folo this thread o.
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by Rapmoney(m): 12:16pm On Jul 19, 2012
Area, una know the marra na!!!
Na say money nor dey to buy shoe na im make Ochuko start to go Celestial church o!
Na village wen juju man know e take dey disappear grin grin grin
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by Rapmoney(m): 12:36pm On Jul 19, 2012
I dey remember Warri...i mean old Warri
Okumagba Layout, Poloko Market, Mene Street, Metsharun Street, Ejemudaro(cinema site),
Karien Street, Onogo Street, Grey Street, Akporume Street, Onofeghara Street, Okere-ogborikoko,
Mudiaga-odje, Obahor, Esisi, Ogboru, Upper and Lower Erejuwa, Apala, Igbudu Market, Giwa-Amu,
Emebiren...i no forget our primary school days...Mowoe Pry Sch, Alero Pry Sch, Ojojo Pry Sch, Ighogbadu Pry Sch,
Olodi Pry sch, Cavagina Pry Sch...i miss area sha!!! wink

2 Likes

Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by Biggyd2: 9:35pm On Jul 19, 2012
.
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by uprigtd: 9:16pm On Jul 25, 2012
oboi ye... Na d only thread wey make my soldier salute... To God na una don make me laff.... Area! Area!! Area!!! Who say our water no go boil no go c matches sef... I pray dz threat rexurate...

Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by ifihearam: 1:17am On Jul 26, 2012
Na wa ooooo
Where all of una kproh put sef
We suppose dey run shows na. Una nor knw how the tin dey go dat year
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by teefash01(m): 1:15pm On Oct 27, 2012
no be person wey call police dey win case
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by onuwaje(m): 10:34pm On Oct 27, 2012
;DLeg W̶̲̥̅̊ђέn̶̲̥̅̊ swell up Ω̴̩̩̩̥o ßξ rain boots

U̶̲̥̅̊ get big eye Ω̴̩̩̩̥o mean §ay̷̐ ₪A̶̲̥̅̊ open eye

Fly W̶̲̥̅̊ђέn̶̲̥̅̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ dodge flying bullet anyhow who get house ₪A̶̲̥̅̊ broom dem take D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ flog A̶̲̥̅♏ die
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by ewosk: 10:08pm On Apr 21, 2013
Correct men...i see say una korlobe dis end tight...nothing do una...make una fire down...
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by Nobody: 4:26pm On Oct 18, 2015
Lalasticlala don observe this thread so? grin
Re: Warri Parables: Words Of Our Popsi's by Rapmoney(m): 2:03pm On May 04, 2020
Original Omovudu for Warri.
Wetin happen? Area go sleep?

(1) (2) (3) ... (8) (9) (10) (11) (Reply)

Meet Wodaabe Men, A Fulani Ethnic Group Who Make-up For Easy Marriage, / Naomi Oluwaseyi Stuns In New Photo / Xenophobia: Oluwo Of Iwo, Akanbi, Protested, Carried Placard In 2014 (Throwback)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.